StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 243 244 245 246 247 248 249 250 251 (of 416 pages)
Are u sure Pharoh and Adaez , I no fit roll with nland babes cuz dem no sabi do anything - no ooofffeince |
Element see as love u dey shak u - u never fall in love before even in Reality - i can put a bet on dat No offence. @Idowu, u just have to take element back cuz u no get choice - nobody dey look dat yo fu*k face but only element cuz to me, una look alike - No offence. Tanimz, lol sorry i no get enough time to chat u. @blackie, u happy for u unto sey u don comot for all dis small children play wey i dey see here- lol @Vicks Me and u get onething u commonLol |
Lol yes i drink but i know my level |
U dream alot |
Whats so special bout the joke - stale jor |
Tanimz - no vex. How u dey na? |
Jesus christ |
What Nland has joined together, let no man put assunder |
Lol - hector mo sori gan'oh |
Idowu, Oyekan Kilo Fun'e |
Yes i go church go thank God dis morning - and the bash , i no too feel comfortable when those guys they hug and the gurls kissing my cheek dats why i sneaked out lol - i be shy person and and and her brea.st too warm lol - my thing stand, but cuz i no wan commit, i pick my car key and drove off to my house - i go still go back sha cuz na 7pm the party go end. No offence oh - to una wey be under age lol |
Dat him dangling piece of decoration wey no get action |
A must leave |
Efe u be kill-joy |
I understand lol |
Lol - i don leave the hall - i don dey lol |
She don break your heart again? No offence |
*Puffs ciggar* I hear u Ef. |
The noise in there too much - i'm an nland addict i can access nland with my phone so when i'm less bussy , i go quickly check wats going on here. Why Idowu wan dump HELMET ? No ooffeince |
I dey toilet |
U wish - Erm, is she light skinned ![]() No offence |
I thank all of una alot - e no easy - i dey feel like Goodluck jonathan right now - like play like play mehn, person don dey old dey go so u know - but anyhow sha, i thank all of una again for showing me love and we go continue dey shine like a morning star. My guests don dey show and shayo full ground - the kokolets ( girls) wey dey ground are of different sizes - the kokomasters too na die - and right now mehn, the roof is on fire. . Thanks to Terry G's fred madness part 3 n Dagrin's C.E.O - NO SHAKING |
Kunbee the bash na tomorow for white house - toyin street ikeja from 2pm |
Kunbee i know u just like my name - cuz anything wey happen, to u na Studio do am lol |
*Hides under the bed* |
No need - dont do it - DONT! |
Dont! I no like NOTICE ME LIFE |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 243 244 245 246 247 248 249 250 251 (of 416 pages)