StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 250 251 252 253 254 255 256 257 258 (of 416 pages)
Allegation laughable |
If i tell u, are u going to pay me wit your body? |
Drex back u dey spit for my face - and i just bath finish |
Ewure ni'e walahi - if i tell dat omo ibo the meaning of alabosi u just called him, consider yourself dead lol |
Man wrappers - see as dem just dey chase me anywhere i go - na small thing dem nearly ra.pe me mtchew lol |
Sanity don dey return to jokes small - thanks to studio the Guru lol. Kunbee why u dey call sledge alabosi him thief your bread? Cuz the guy no be yoruba abi? Efe, i know sey na from small u don dey look old man yan.sh lol |
I'm a law abiding citizen - na God be my sponsor. . Now i fit buy razor blade wit N1000 and no go wait collect change u know |
If to sey no be God, nobody for hear my story. . I dey bling like diamond dey now wanna be my friend. Wia una dey wan pocket dry? Lol |
I'm aware of my celebrity status - women go everly see one or two things to gossip bout me even the ones wey be true and the ones wey be lie' Na the price we dey pay to be celebrity lol |
Tehehe na my lane i dey oh |
My boxers tear under and i dey shame to bend down cuz if i do, my pe.nis go show |
I nor fit marry IDOWU cuz she's not light skinned. . Lol |
Sledge , which kind title name be dat? I never hear am b4 lol Efe, i no do anything wrong oh - i'm always positive in all my dealings wit women lol |
Chai - see war. Kunbee too corrupt walahi lol Sledge easy she's only a powerless young woman u know. . . EFE, dem supposed carry u go correctional center for dat thing u just talk lol |
So yo husband name na gambari - when him finally marry u una go dey answer Mr and Mrs gambari. . I hope u go advice am go do change of name cuz gambari for french mean Ode. |
Kunbee dey complain Wia u see abuse now? Blind cannot see. @kunbee, u don dey dream again abi? Lol |
Leave me make i do my thing the way i want am - i spell am well or not no be yo business. I dey my lane oh. Warri see my hand for up |
Onifete na lol |
Na her HORSEBAND name be dat lol |
I no be mama's boy lol - jeez - u don downgrade me finish |
I wont argue with u - u win lol |
Lol - why dem no go kiss my fresh as.s - u think sey everybody get craw craw for body like u |
Women too like me u meant |
Lol oyekan kilofun'e - tori ti owomi ba ba'e |
Tehehe me fear Xtiana ke She get two head? Make i hear word jor lol |
Efe i'm fine thanks. . Well, i can see yo horseband don show - like u and am planned on coming online the same time - make i excuse una small. |
Tehehe - how are u? Long time no see - |
Tehehehe u sef take style wicked small walahi - see as u cool down yarb the ginger your swagger crooner finish like sey he snatched yo gf |
Igbo and dry gin don arrest him brain - dis days the guy dey reason upside down - he nicknamed himself mister bling bling, the worth of the 6 dog chains him wear for neck no reach #10,000. OMO'ITA GRADE 1 lol |
Free madness don get season 3 - and the music tight. Terry G is a Guru lol |
Kunbee u like me abi? Cuz na my name u dey remember to mention here all da time |
Tehehehe Idowu u wan kill me with laughter - - Asiwin ni'e walahi lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 250 251 252 253 254 255 256 257 258 (of 416 pages)