₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,813 members, 8,442,372 topics. Date: Friday, 10 July 2026 at 05:40 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 252 253 254 255 256 257 258 259 260 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 5:17pm On Sep 08, 2010
Cat meat and lizard head with cockroach join together - mmmm yummy - Ewu horseband
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 5:14pm On Sep 08, 2010
How my matter take affect u now? Tatafo
Jokes EtcRe: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 4:18pm On Sep 08, 2010
U no get mouth - comot!
Jokes EtcRe: Substitute For Women by StudioCFR(m): 3:39pm On Sep 08, 2010
U wan learn work?
Jokes EtcRe: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 3:35pm On Sep 08, 2010
SLEDGE, Dem supposed construct special cage for u and lock u inside whenever your madness like e wan start again.

I no envy u oh
Jokes EtcRe: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 3:28pm On Sep 08, 2010
Dat sledge of a boy na saddist - no dey follow him mouth dear lol
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 3:24pm On Sep 08, 2010
Na my lane i dey - na you nor know wetin dey irritate u - maybe u dey mistake me for Sledge
Jokes EtcRe: I Dey Police Station Ooooooo by StudioCFR(m): 3:21pm On Sep 08, 2010
The mods dey on leave?
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 3:06pm On Sep 08, 2010
Coconut head u don come again with your mischief abi?
Na my lane i dey oh
Jokes EtcRe: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 3:03pm On Sep 08, 2010
Tehehe kunbee still picking da coin'
Jokes EtcRe: I Dey Police Station Ooooooo by StudioCFR(m): 1:27pm On Sep 08, 2010
police no be my friend ohh, carry laptop inside bag dey go somewhere, dem go stop u even dey ask for the laptop receipt  grin

laptop wey person buy sinceeeee  grin  grin



and for that bail my dear,, i no fit write statement or sign guarantor for anybody cuz if i do, the next thing dem go tell me na to declare my assets grin grin
Jokes EtcRe: I Dey Police Station Ooooooo by StudioCFR(m): 1:19pm On Sep 08, 2010
hehehehe, papine who u dey complain to grin
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 12:55pm On Sep 08, 2010
Element G:
shut up jor, man dey even try make up with u and d same time na break u dey break am,

*shaking head he says "dis is not d stud i used to know"
u wan make up with me now cuz i don get money , where u dey when i still dey feed from hand to mouthhuh
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 12:25pm On Sep 08, 2010
U and idowu dey share one liverhuh
Jokes EtcRe: Good Morrrrrrrringgggggggggggggg Nigeria by StudioCFR(m): 12:09pm On Sep 08, 2010
Open kody licky Bra - i forget am inside dia yesterday
Jokes EtcRe: Johnnny And The Nun by StudioCFR(m): 11:57am On Sep 08, 2010
I get babe my friend lol
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 11:56am On Sep 08, 2010
Na u call names - and na u know u called dia names.

I dey my lane
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 11:24am On Sep 08, 2010
Gud boy - na those two coconut heads remain
Jokes EtcRe: Good Morrrrrrrringgggggggggggggg Nigeria by StudioCFR(m): 11:22am On Sep 08, 2010
I bin think see u hide am inside bra
Jokes EtcRe: Doing The Dishes by StudioCFR(m): 11:21am On Sep 08, 2010
Carry come and see if i nor go chop her cake na
Jokes EtcRe: Johnnny And The Nun by StudioCFR(m): 11:20am On Sep 08, 2010
U top the list man
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 11:19am On Sep 08, 2010
Yo babe don dump u?
Jokes EtcRe: Tricking A Nun by StudioCFR(m): 11:03am On Sep 08, 2010
Nice try boy
Jokes EtcRe: Substitute For Women by StudioCFR(m): 11:02am On Sep 08, 2010
Lol
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 11:00am On Sep 08, 2010
Metala'e oto lati ba jokes section je funwa
Jokes EtcRe: Johnnny And The Nun by StudioCFR(m): 10:55am On Sep 08, 2010
Oyekan kilo fun'e
CelebritiesRe: Update;terry G Is Fine After The Accident by StudioCFR(m): 10:54am On Sep 08, 2010
Well i wish that mad man quick recovery.
Jokes EtcRe: Good Morrrrrrrringgggggggggggggg Nigeria by StudioCFR(m): 10:40am On Sep 08, 2010
Where is the joke?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 252 253 254 255 256 257 258 259 260 (of 416 pages)