Jokes Etc › Re: ? by StudioCFR(m): 11:42am On Aug 22, 2010 |
Na wa'o |
Jokes Etc › Re: Get Laughing by StudioCFR(m): 3:58pm On Aug 21, 2010 |
Lol who no like better thing? A gurl of yo quality like u- naturally endowned back and front. I go do anything to have u in my arms gurl. Anything! |
Jokes Etc › Re: Get Laughing by StudioCFR(m): 3:42pm On Aug 21, 2010 |
Wetin u find go dia wen i dey sleep? |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 3:41pm On Aug 21, 2010 |
Efe my dear, No too vex for the embarassment i caused u the other day. No vex u hear. Love you. *winks* |
Jokes Etc › Re: Get Laughing by StudioCFR(m): 2:57pm On Aug 21, 2010 |
Where is de joke? |
Jokes Etc › Re: Na Who Dey Lie by StudioCFR(m): 2:55pm On Aug 21, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 2:54pm On Aug 21, 2010 |
Allegation Laughable Na my joke and nobody fit follow me drag ownership for court of law. |
Jokes Etc › Re: Na Who Dey Lie by StudioCFR(m): 9:18am On Aug 21, 2010 |
Make i laugh? |
Jokes Etc › Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 9:16am On Aug 21, 2010 |
Drex comot make i see road jor school boy |
Jokes Etc › Re: Big Meat by StudioCFR(m): 7:23am On Aug 21, 2010 |
Ful |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 7:21am On Aug 21, 2010 |
Efe u don make sledge fall in love- lol |
Jokes Etc › Re: I Quit! by StudioCFR(m): 7:17am On Aug 21, 2010 |
Lord have mercy |
Jokes Etc › Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 7:10am On Aug 21, 2010 |
Lol una too harsh for dis matter |
Jokes Etc › Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 9:27pm On Aug 20, 2010 |
U right dear |
Jokes Etc › Re: Tell Me U Did Not Use This Book by StudioCFR(m): 9:26pm On Aug 20, 2010 |
Make una no lie for my head oh - God pikin like me. mtchew lol |
Jokes Etc › Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 9:23pm On Aug 20, 2010 |
Tehehe Allegation laughable - i gentle jor |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 9:18pm On Aug 20, 2010 |
Pot calling kettle black lol |
Jokes Etc › Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 9:17pm On Aug 20, 2010 |
*smiles* Tanimz i know sey u get soft heart. I trust u completely |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 9:13pm On Aug 20, 2010 |
Allegation laughable -lol- i be better person- i no spoil anything lol Spoilt Efe lol |
Jokes Etc › Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 9:09pm On Aug 20, 2010 |
@tanimz and sledge make i leave una two now. Tanimz i'm sowwy lol |
Jokes Etc › Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 9:04pm On Aug 20, 2010 |
Make the condition start tomorow na lol |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 9:02pm On Aug 20, 2010 |
Efe una no do me shi-shi. I dey only pretend as if e dey pain me but i dey enjoy am. Inside my mind i just dey pray make una no stop. Lol |
Jokes Etc › Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 8:58pm On Aug 20, 2010 |
Is dat y u shouting? |
Jokes Etc › Re: Tell Me U Did Not Use This Book by StudioCFR(m): 8:55pm On Aug 20, 2010 |
I be christian lol |
Jokes Etc › Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 8:54pm On Aug 20, 2010 |
Oh dat? Na small thing. I get loyalty na lol. I don copy yo conditions. Any other thing? |
Jokes Etc › Re: Tell Me U Did Not Use This Book by StudioCFR(m): 8:49pm On Aug 20, 2010 |
I gentle jor lol Tanimz razz pass me walahi lol Tanimz wey dey chase me wit bottle and knife cuz i chop her fish lol |
Jokes Etc › Re: Tell Me U Did Not Use This Book by StudioCFR(m): 8:44pm On Aug 20, 2010 |
Tehehehe Is google male or female please |
Jokes Etc › Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 8:42pm On Aug 20, 2010 |
Okk wetin be the condition? - shoot! I just hope e no go be like the condition consumed john the baptist head for bible lol |
Jokes Etc › Re: Tell Me U Did Not Use This Book by StudioCFR(m): 8:37pm On Aug 20, 2010 |
I no razz oh lol |
Jokes Etc › Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 8:37pm On Aug 20, 2010 |
No dey gimme me condition b4 u do something for me gurl. Which kind bear bear protocols be dat aunty? |
Jokes Etc › Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 8:32pm On Aug 20, 2010 |
The sneakers must be AiRForce1 Nike product and must be 2010 Edition. U are aware of my celebrity status and na D'banj and wizkid your homeboy go set the roof ablaze dat day. Tanimz and wizkid baby. Lol |
Jokes Etc › Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 8:22pm On Aug 20, 2010 |
Walahi, na god go settle our matter if i no wear dat sneakers on my birthday lol |