StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 273 274 275 276 277 278 279 280 281 (of 416 pages)
But i get loyalty lol |
Wetin happen to the remaining six? Na wakka about dey make shoe no dey last for yo leg. Hey where is my sneakers? Airforce1 Nike |
Bend down and select woman |
Your husbands - and i don lost count. |
Dat flirt u dey call yo husband? |
Hisses on u in every dialect of nigeria |
You're on your own |
Decode am buddy |
I no be jambite like u. Na yoruba like u scatter english like dat like alhaji musa. What was u? Who is u? Even with the Gucci shade wey him wear for face |
Dem don murd? |
No! I no go school - na jump i jump school. Ewu! |
Lol the slate of a thing reminds me of Dikele and tanimz when dem small |
*Oven* Yes! - I be prof! Do u have problem wit dat hard tough gurl? |
Ashi's dey everywhere - even gays dey fear sey ashi's don collect all the fine boys for dis year. Dickson1 na one of the boiz wey don sign agreement with ashi's. |
Sledge take am easy with CYNTHONEY abeg cuz na now wey she just eat her own share of the national hot cake she remember sey ovun dey. I no be rude boi and i get loyalty. I no wan hear story when marketers wey i contract to sell my good quality jokes wan pay me royalty. @kody-leaky , i no be headmaster - i be prof'essor. Recognise! The boi wey scatter english like dat na Yoruba Boy and a yahoo yahoo.com i guess. Na Red label and Don simon join Red Bull full dia table. dress like Terry G |
I no sabi lie |
She missed her period |
Go hug tiger black |
Wait i dey come |
Na serious matter |
Uagain? Dem ban u before cuz of dat under-age' pepper seller i saw u chassing last night for tipper garage? |
Tehehe i think sey na only me no use dat book sha |
@Vick, No vex u hear? No vex. Sorry for everything i said yesterday. *smiles* |
I never see dat book before - no be those schools wey no dey get chair and table for classroomz i go. Lol |
Shattap my friend |
U too harsh for dis matter. Take am easy gutter gurl |
I like dat word casting lol Nice try poster. |
Where is the joke? |
Tehehehe |
Whats the laughter for hard tough guy? U never hear say na people like Cynthoney dey ra.pe fine bobo's for campus? |
Drex back u dey spit for my face. Leaky leaky mouth |
So dat u go ra.pe me? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 273 274 275 276 277 278 279 280 281 (of 416 pages)