₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,954 members, 8,443,170 topics. Date: Saturday, 11 July 2026 at 10:12 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 271 272 273 274 275 276 277 278 279 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Impossible To Please by StudioCFR(op): 1:45pm On Aug 22, 2010
See biff!
Jokes EtcRe: Impossible To Please by StudioCFR(op): 1:43pm On Aug 22, 2010
Impossible to please.

But how e take be my fault larayat?
Jokes EtcRe: Yoruba Can Greet! by StudioCFR(m): 1:40pm On Aug 22, 2010
Dont do it again sweety
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 1:40pm On Aug 22, 2010
Impossible to please- mtchew
Jokes EtcRe: Yoruba Can Greet! by StudioCFR(m): 1:39pm On Aug 22, 2010
Na small- stop exposing me
Jokes EtcRe: Impossible To Please by StudioCFR(op): 1:38pm On Aug 22, 2010
How dem go promote person wey no Sabi spell her name
Jokes EtcRe: Impossible To Please by StudioCFR(op): 1:35pm On Aug 22, 2010
Tehehe , na my joke drag beautiful babes cu.m together like dis? Even dem dey beg for more.

God thank u for talent.
My joke na world class. Lol


@Efe and Nella- two of una wit larayat join no fit take my shine away.
Jokes EtcRe: ? by StudioCFR(m): 1:13pm On Aug 22, 2010
My detractor' at work
Jokes EtcRe: Impossible To Please by StudioCFR(op): 1:12pm On Aug 22, 2010
*Weigh*
Jokes EtcRe: Impossible To Please by StudioCFR(op): 1:11pm On Aug 22, 2010
I get leg, i get Altima and originality speaks for me.

U too fragile to carry me for back cuz i wey 75kg. Lol
Jokes EtcRe: Impossible To Please by StudioCFR(op): 1:07pm On Aug 22, 2010
Lol u no fit pull me down dear.

God don create me finish. Loved by many and dis my controversial joke wey u dey claim ownership go win GRAMMY AWARD.
Jokes EtcRe: ? by StudioCFR(m): 12:57pm On Aug 22, 2010
Church u meant.
I too responsible pass dat level
Jokes EtcRe: Impossible To Please by StudioCFR(op): 12:54pm On Aug 22, 2010
Bibs - see as dem just dey envy me cuz God plant lotsa talent for my life.
Babes photocopy no easy. Dey just cant be like me make dem just stop biffing and rejoice with me.
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 12:47pm On Aug 22, 2010
@black, dyt dey always shout like yo gurl friend u know. . .


@Idowu, No make me laugh abeg dear. Yoruba gurl
Jokes EtcRe: Impossible To Please by StudioCFR(op): 12:44pm On Aug 22, 2010
Thanks Bibs
Jokes EtcRe: Impossible To Please by StudioCFR(op): 12:41pm On Aug 22, 2010
Allegation irresponsible.

I'm no thief u hear me?

If i modify or repackagd myself wey make people like am like dis even pass yo original copy, it's cuz i get Talent.
Jokes EtcRe: ? by StudioCFR(m): 12:31pm On Aug 22, 2010
Ati iwo'no
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 12:30pm On Aug 22, 2010
Idowu why u dey behave like Dyt?
Jokes EtcRe: Impossible To Please by StudioCFR(op): 12:29pm On Aug 22, 2010
My dear i be gentle dude from head reach ground - i no get time to waste on trouble makers.

How i take fall yo hand wit my CONTROVERSIAL JOKE NA?
Jokes EtcRe: Junior & His Friend by StudioCFR(m): 12:19pm On Aug 22, 2010
Lord have mercy
Jokes EtcRe: Bunjee by StudioCFR(m): 12:18pm On Aug 22, 2010
Bunjee lol
Jokes EtcRe: Yoruba Can Greet! by StudioCFR(m): 12:14pm On Aug 22, 2010
Yoruba people sef
Jokes EtcRe: Latest Mtn Free Browsing Cheats by StudioCFR(m): 12:11pm On Aug 22, 2010
U dey read my mind? Lol
Jokes EtcRe: Impossible To Please by StudioCFR(op): 12:10pm On Aug 22, 2010
Laraya na u be dishuh


Bibs long time no see- how u dey?
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 12:08pm On Aug 22, 2010
Lol - no! but i like listening to music.
U?
Jokes EtcRe: Mrs. Maka Aka Taz Jokes by StudioCFR(m): 12:05pm On Aug 22, 2010
Tehehe
Jokes EtcRe: Latest Mtn Free Browsing Cheats by StudioCFR(m): 11:59am On Aug 22, 2010
Na wa'o
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:58am On Aug 22, 2010
Lol joking man
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:53am On Aug 22, 2010
The shape of yo head- lol
Jokes EtcRe: Impossible To Please by StudioCFR(op): 11:51am On Aug 22, 2010
Impossible to please
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:48am On Aug 22, 2010
Lol
Jokes EtcRe: I Quit! by StudioCFR(m): 11:47am On Aug 22, 2010
Sledge respect yourself - no dey fall yo hand by yourself

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 271 272 273 274 275 276 277 278 279 (of 416 pages)