Jokes Etc › Re: Beware!not Joke Pls by StudioCFR(m): 10:43pm On Jul 06, 2010 |
Too much Ogogoro is not good for u-- oga poster! |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 10:34pm On Jul 06, 2010 |
Ogaga dey make me fear sometimes. |
Jokes Etc › Re: Love Stories by StudioCFR(m): 10:31pm On Jul 06, 2010 |
Where the mods go sef  |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 10:29pm On Jul 06, 2010 |
*Shivers* |
Jokes Etc › Re: 20 Reasons Women Prefer Dogs To Men by StudioCFR(m): 7:43pm On Jul 06, 2010 |
I wonder oh, |
Jokes Etc › Re: Price Of Marriage by StudioCFR(m): 7:39pm On Jul 06, 2010 |
U don mess up. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 7:34pm On Jul 06, 2010 |
Finish the joke na |
Romance › Re: Babes,i Need Your Honest Comments by StudioCFR(m): 7:25pm On Jul 06, 2010 |
Rub.ish! |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 7:20pm On Jul 06, 2010 |
Snitch! |
Jokes Etc › Re: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 7:16pm On Jul 06, 2010 |
Ball-less or brea.st-less  |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 6:55pm On Jul 06, 2010 |
I dey count am oh. Lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 6:52pm On Jul 06, 2010 |
Na craze? Walahi, 15 of your type join OP MESA for the whole of lagos state never reach to hold me down if i vex. And those girls wey u see we dey follow me around like fly be my staffs--i pay dem salary. Why u dey biff me? |
Jokes Etc › Re: When Black Berry Becomes An Abuse by StudioCFR(m): 12:00pm On Jul 06, 2010 |
Good for nothing woman |
Jokes Etc › Re: When Black Berry Becomes An Abuse by StudioCFR(m): 12:50am On Jul 06, 2010 |
Kunbee u not brilliant. No listen to those people wey dey deceive u. |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 12:48am On Jul 06, 2010 |
Peace be unto those wey dey respect me. Lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 12:39am On Jul 06, 2010 |
U dey block me- dress go dat side. |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 6:54pm On Jul 05, 2010 |
Na your prayer be dat? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 6:51pm On Jul 05, 2010 |
Bad belle. I trust tanimz. She no go listen to u. |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 6:47pm On Jul 05, 2010 |
Shift go oneside u dey block me jor. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 6:43pm On Jul 05, 2010 |
Wahali, una two no well. |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 6:41pm On Jul 05, 2010 |
God be my sponsor. |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 6:35pm On Jul 05, 2010 |
pass it to me |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 6:29pm On Jul 05, 2010 |
Tanimz na lost merchandise oh. |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 6:26pm On Jul 05, 2010 |
Why u go believe people wey no dey know wetin she dey do sometimes? Na craze? |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 5:56pm On Jul 05, 2010 |
My thing be my thing and nobody fit take am away from me. Una so called leaders dey abuja dey manipulate election results and hijack ballot boxes during election. Una too wan bring dat same criminal talent come nairaland? see dem just dey attack me left right centre cuz i called this joke my own. Una wan hijack am too? Thank god i get Pistol for pocket. If una near , walahi i go shoot. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 5:45pm On Jul 05, 2010 |
Market women. When dem no get work, na so dem go just dey yarn dust. |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 5:40pm On Jul 05, 2010 |
Una no go hold me before i begin dey over-react? See as dem take the fight come for the front of my house. My thread, my joke. |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 5:23pm On Jul 05, 2010 |
Hmmm, Our people say when handshake don dey reach elbow, e don become ija jaguda(fight to finish) Una wan see my red eye' dis evening? |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 5:17pm On Jul 05, 2010 |
Mehn, na die i dey. See biff. Iron bender (d1) and pepper seller (tanimz) why the biff na? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 5:06pm On Jul 05, 2010 |
*Clears throat* |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 5:01pm On Jul 05, 2010 |
Biffers dont biff me. Make una throway face and wakka pass without uttering a single word concerning dis joke i worked so hard to put together. Enemies of joy. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 4:43pm On Jul 05, 2010 |
Lol, Mehn see vexation. U tell me before sey u be good samaritan na. U don forget? Well, dat guy needs help. I senior u na. I see when dem born u- and even when u still dey bath' with iron bucket for back of that mango tree by the left. |