Jokes Etc › Re: Different Types Of Women by StudioCFR(m): 5:32pm On Jul 12, 2010 |
Watch out for part2 next week. End of discussion babe. Your ears don open wide lol |
Jokes Etc › Re: Different Types Of Women by StudioCFR(m): 5:27pm On Jul 12, 2010 |
For real babe, I dey your side. U make me smile u know, U are sweet. |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 5:25pm On Jul 12, 2010 |
Midget -- U get every right to spark, Psycho! |
Jokes Etc › Re: Different Types Of Women by StudioCFR(m): 5:22pm On Jul 12, 2010 |
Na your side i dey. Anyone u belong mehn, na dia i dey. Lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 5:20pm On Jul 12, 2010 |
Lol Sorry bibs, D1, Never turn am to fight, I just dey play. U fit still go hug our transformer- short man devil. |
Jokes Etc › Re: Different Types Of Women by StudioCFR(m): 5:13pm On Jul 12, 2010 |
No My car never get fairly used for nigeria-- ask dat okada man wey sey him name na Dikele |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 5:09pm On Jul 12, 2010 |
Octopus don predict your ban, No too near me-- i no wan lost my blackberry. |
Jokes Etc › Re: Different Types Of Women by StudioCFR(m): 5:06pm On Jul 12, 2010 |
U don talk finish? Dress go one i wan start my car-- the brake dey fail sometimes. |
Jokes Etc › Re: Hilarious Yahoo Petname by StudioCFR(m): 5:04pm On Jul 12, 2010 |
Gbam! U right, Lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 5:02pm On Jul 12, 2010 |
TOUT! I never get yo time. Lol |
Jokes Etc › Re: Confession Of An Irishman by StudioCFR(m): 5:01pm On Jul 12, 2010 |
Rokiatu u don fall my hand walahi As u fine reach, na dis kind pirated joke u fit give us? |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 4:58pm On Jul 12, 2010 |
Some people joke' dey make me vex |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 4:54pm On Jul 12, 2010 |
Dress back make i answer your question. U wan enter my mouth? |
Jokes Etc › Re: Funny Email by StudioCFR(m): 4:51pm On Jul 12, 2010 |
Still searching for the joke. |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 4:49pm On Jul 12, 2010 |
Market men and women. |
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by StudioCFR(m): 4:40pm On Jul 12, 2010 |
U like everything--even the ones wey no make sense |
Jokes Etc › Re: Different Types Of Women by StudioCFR(m): 4:37pm On Jul 12, 2010 |
Since when u become caretaker? |
Jokes Etc › Re: What If faze, tu face were. . . . . . . . ! ! ! ! by StudioCFR(m): 4:33pm On Jul 12, 2010 |
Black face don see work for Dunlop Nigeria Plc |
Jokes Etc › Re: First Kiss by StudioCFR(m): 12:35pm On Jul 12, 2010 |
I'm still searching for the joke. *No offence* |
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by StudioCFR(m): 12:33pm On Jul 12, 2010 |
Where is the joke? |
Jokes Etc › Re: The Children's Bible In A Nutshell: by StudioCFR(m): 12:32pm On Jul 12, 2010 |
Stale! |
Jokes Etc › Re: If You Had One Wish by StudioCFR(m): 12:29pm On Jul 12, 2010 |
I reserve my comment |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 12:26pm On Jul 12, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Hilarious Yahoo Petname by StudioCFR(m): 12:23pm On Jul 12, 2010 |
Stale! |
Jokes Etc › Re: + Michelle Obama + Her Royal Uglyness by StudioCFR(m): 12:21pm On Jul 12, 2010 |
Her teeth' na shovel |
Jokes Etc › Re: What If faze, tu face were. . . . . . . . ! ! ! ! by StudioCFR(m): 12:18pm On Jul 12, 2010 |
Where is de joke? |
Jokes Etc › Re: Names Dey Follow Person. Lol by StudioCFR(m): 12:17pm On Jul 12, 2010 |
Just because i'm nice, don't assume i'm dumb. Wait first, na me u dey talk to? |
Jokes Etc › Re: Just kidding by StudioCFR(m): 12:12pm On Jul 12, 2010 |
Lol no vex. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 11:02am On Jul 12, 2010 |
Na u and dikele. Mehn, i really vex for dat yesterday match--not cuz na Spain win- i vex cuz of that MANCHESTER UNITED REF (Webb) wey officiate dat match. I'm a CHELSEA FAN. No ask me why i no like dat Ref. Lol |
Jokes Etc › Re: Just kidding by StudioCFR(m): 10:57am On Jul 12, 2010 |
Hhmmm i just dey see the joke' |
Jokes Etc › Re: Hehe by StudioCFR(m): 10:52am On Jul 12, 2010 |
Still searching for the joke. |
Jokes Etc › Re: When_______________,you Knw Say Water Don Pass Garri! by StudioCFR(m): 10:48am On Jul 12, 2010 |
Lol, Walahi, u no well at all. How market? |