₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,778 members, 8,513,639 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 10:18 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 311 312 313 314 315 316 317 318 319 (of 416 pages)

Jokes Etc › Re: Names Dey Follow Person. Lol by StudioCFR(m): 9:01am On Jul 16, 2010
Drex back, spoilt child!
u wan enter my mouth cuz u dey find work?

Wetin be your qualification sef?
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 8:53am On Jul 16, 2010
No give me dat kind look.

Na today we don dey see red eye?
E don tey!
Jokes Etc › Re: Chineke Ooo ! Chineke Ooo ! Chineke Ooo ! by StudioCFR(m): 8:48am On Jul 16, 2010
Make i laugh?
Jokes Etc › Re: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(op): 8:46am On Jul 16, 2010
Biffers dont biff me.
I'm the king of joke' nobody can take my crown.


And why all dis gurls dey parade my front dis early morning with low-waist okrika jeans wey dey reveal their inner-most yan.sh, una wan tempt mehuh


*puffs cuban ciggar*
Jokes Etc › Re: Laugh it Off with Efe by StudioCFR(m): 8:30am On Jul 16, 2010
*Ignores sting*


Poster, where is the joke?
Jokes Etc › Re: The Pastor's Ass by StudioCFR(m): 8:28am On Jul 16, 2010
stale!
Jokes Etc › Re: Old Man by StudioCFR(m): 8:22am On Jul 16, 2010
Still searching for the joke
Jokes Etc › Re: Names Dey Follow Person. Lol by StudioCFR(m): 4:48pm On Jul 15, 2010
I no go waste my time arguing with women-- especially dis two wey no get work.
Jokes Etc › Re: Different Types Of Women by StudioCFR(m): 4:42pm On Jul 15, 2010
U don finish?
Cuz i wan pass
Jokes Etc › Re: What If faze, tu face were. . . . . . . . ! ! ! ! by StudioCFR(m): 4:39pm On Jul 15, 2010
Clem o clem, your swagger is fake like clown.

U wan spoil music for me?
Jokes Etc › Re: Mind Where You Drink From! by StudioCFR(m): 4:36pm On Jul 15, 2010
Where is the joke?
Jokes Etc › Re: Jokes Of The Day by StudioCFR(m): 4:28pm On Jul 15, 2010
Hehehehe
Jokes Etc › Re: Police Dey Read Bible by StudioCFR(m): 4:25pm On Jul 15, 2010
Make i laughhuh
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 4:22pm On Jul 15, 2010
Fear don dey catch me sef
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by StudioCFR(m): 4:19pm On Jul 15, 2010
Such is life, my dear
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 4:14pm On Jul 15, 2010
U brush dis morning?
Jokes Etc › My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(op): 4:14pm On Jul 15, 2010
See una left eye like octopus paul own.

Mtchew
Jokes Etc › Re: Exam Question by StudioCFR(m): 4:07pm On Jul 15, 2010
No near me
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 4:05pm On Jul 15, 2010
Continue dey monkey yourself for public - i no biff you.

Elenu gbeske!
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 4:02pm On Jul 15, 2010
Lol
Jokes Etc › Re: If Na You Nko by StudioCFR(m): 9:19am On Jul 15, 2010
Small father - take am easy with me and that flat chested kunbee of a gurl.
Never turm am to fight.

I forget say u get hot-temper.
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 9:14am On Jul 15, 2010
Twisted wizo!

When i say wahala dey, dem say na lie.
Jokes Etc › Re: Exam Question by StudioCFR(m): 9:13am On Jul 15, 2010
I know sey u be fulani.

U dey plait hairz for armpit
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 9:10am On Jul 15, 2010
Lol,
U don change - u no dey fight like before.

Wetin happen?
Jokes Etc › Re: Exam Question by StudioCFR(m): 8:20am On Jul 15, 2010
Lol, my people always dey make me proud
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by StudioCFR(m): 8:18am On Jul 15, 2010
Why u dey double post, na crazehuh
Jokes Etc › Re: Nna Men, Kpakororo, Baba And Mallam Argues Over Power In 2007. by StudioCFR(m): 8:13am On Jul 15, 2010
Where is de joke?
Jokes Etc › Re: Just kidding by StudioCFR(m): 8:12am On Jul 15, 2010
Lol
Jokes Etc › Re: Would You Hire This Guy ? by StudioCFR(m): 8:10am On Jul 15, 2010
Whatevs
Jokes Etc › Re: If Na You Nko by StudioCFR(m): 8:08am On Jul 15, 2010
I beg to differ--there's nothing nice about this true life story.

Too long-- Too Dry.
Jokes Etc › Re: What If faze, tu face were. . . . . . . . ! ! ! ! by StudioCFR(m): 8:03am On Jul 15, 2010
Nellalust,

U well so? - i be your mate?
Old peeps don finish for your village?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 311 312 313 314 315 316 317 318 319 (of 416 pages)