StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 319 320 321 322 323 324 325 326 327 (of 416 pages)
Is that a challenge or u dey try mis-yarn? Bounce jor, Where were u when i was crowned the king of joke' last year U no hear my name for BBC?? |
Lol, U dey fear? Talk am finish na. |
Carry dat your bad belle go crash land somewhere. No derail my thread with your Envy. |
Nice wetin Dress back jor. |
Lyssa u sure say u well so? |
Hhmm 27years in prison is not a joke. Thank God he came out alive. |
No too worry- anything wey get start must surely get end. Money don dey dem born dem, money go still dem go quench go face panel for heaven. I dey pity wetin go be those greedy politicians wey God go ask wetin dem use the money wey dem loot do? Hell don sure for some people sha. Expecially those ones wey no wan recognise christ. Lol |
One of my friend in Izangbo secondary school wrote to the father. Son: father, condition here in school is very critical that suicide is being considered. And so the father replied: condition at home is more critical, suicide approved! |
Stale jor |
Hail of hale? Which one u no dey? |
Dress back first, *checks if my wallet is still intact* |
Call police |
Who be dis Lastma official wey wan double cross |
Bigbounce , U sure sey na only dat keyboard dey intoxicate so? Or u think sey i be Gay like u? Every time u show face for here na cuz of Studio. Na so u like me reach or u dey try set me up? Our face say when hand shake don dey pass elbow, e don turn to something else, U get biff with me? Walahi, metala'e oto lati dimi'mu. E'ma run down ni. Gba'be! |
Lol |
U wish *mtchew* |
Yes mehn. See as Danny use style hijack person thread. |
*taps her breast* |
Make i laugh? Abi make i bone jump dis dry joke pass? |
No near me-- u midget! U want make i use my left leg match u enter ground? |
Kunbee da Dreamer. The way u spell the name of that car u claimed u get shows u never even see the car before, Bicycle sef u no get. *Mtchew* |
U don miss your period again. Shi.t mehn. |
Na wa'o Lol |
Lyssa don talk am as e be lol |
Wetin happen to your mouth- dude? 16 of dem nor fit challenge me. I go break person left leg. |
Dress back- Wetin? U wan stain my versace? And why u come dey look my bulge lustfully like dat? U no see my wedding ring inside my pocket? |
Your prison yard go long from here reach badagry. Yo cup don full man- face it. Atleast all your babes go be mine by the time dem don sentence u for 6years. Lol |
My guy u nor dey take eye see woman? How e dey do u? |
Oh! U get case with EFCC? Well, hhmm, i dont wanna have anything to do with scam artist like u no more. I have a reputation to protect. Good luck;-) |
If that leg no break, say my name no be professor. |
I go settle u. The kind money wey i get too big for thief. No worry |
Why u come dey block me now? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 319 320 321 322 323 324 325 326 327 (of 416 pages)