Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 4:33pm On Jul 05, 2010 |
Bigbounce, Why u dey biff na? Dem swear for u? Oloshi- oniranu. Tanimz, help me carry Bigbounce go any correctional center wey u know abeg. Lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 3:39pm On Jul 05, 2010 |
Hehehehe Hhmmm. |
Jokes Etc › Re: I Am The Vampire Slayer. by StudioCFR(m): 10:29am On Jul 04, 2010 |
Na me get dis joke, The poster pirate am. |
Jokes Etc › Re: Bedtime Confession by StudioCFR(m): 10:25am On Jul 04, 2010 |
Encourage them to continue giving us dry jokes No make me laugh jor. |
Jokes Etc › Re: I Am The Vampire Slayer. by StudioCFR(m): 7:09am On Jul 04, 2010 |
But i am. That poster is on drugs. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 6:56am On Jul 04, 2010 |
Lol, Bat! I know u no dey sleep for night. And i'm not a pest- damn it |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 11:11pm On Jul 03, 2010 |
me? lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 11:07pm On Jul 03, 2010 |
hehehe erm, hey watch it, cuz i beat  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 10:59pm On Jul 03, 2010 |
kind thing i meant jor. u no soji sef, i wan go sleep, night night  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 10:44pm On Jul 03, 2010 |
i no dey form anything, as i dey tell u mehn, na so e be. i never use my lips do dat king thing wey u dey think sha  but see where u dey think go sef  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 10:41pm On Jul 03, 2010 |
hehehehehehehehehehehehe  wahala dey. .  cuban ciggar yea  no dey misyarn jor  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 10:33pm On Jul 03, 2010 |
i'm a man, an old man , una lips supposed tight pass my own, hhhmm, u well so?  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 10:26pm On Jul 03, 2010 |
hehehehe, see your mouth like tanims own,
mtchew |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 10:17pm On Jul 03, 2010 |
shhoh,
iwe'edo.
na me u dey talk to like that?
i be your mate? lol |
Jokes Etc › Re: Funny Conversation by StudioCFR(m): 10:08pm On Jul 03, 2010 |
Dyt: Dyt: miss me?
Studio:
: u well so? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 10:05pm On Jul 03, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 9:52pm On Jul 03, 2010 |
that one?,
she no dey ever happy. hehehe |
Jokes Etc › Re: Funny Conversation by StudioCFR(m): 9:38pm On Jul 03, 2010 |
hi dear lol,
u don come with your walaha abi? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 9:36pm On Jul 03, 2010 |
kidnapped! |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 9:34pm On Jul 03, 2010 |
meet me for YIM are u online? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 9:31pm On Jul 03, 2010 |
hhmmm, bizzy body, u no go ever change. walahi, if u shout like that again, na baba god go settle our case.  hhmmm, Tanimz were is my sneakers  ? u think sey i go forget abi?  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 9:26pm On Jul 03, 2010 |
is that why u shouting?
mtcheww,
how jakarta today na? lol |
Jokes Etc › Re: Funny T-Shirts (Funniest Pic Collections Ever) by StudioCFR(m): 9:24pm On Jul 03, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 9:21pm On Jul 03, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 9:15pm On Jul 03, 2010 |
hey, u don dey go sleep already? lol |
Jokes Etc › Re: Pls Dont Open. by StudioCFR(m): 6:39pm On Jul 03, 2010 |
No be your brother? |
Jokes Etc › Re: Optical Illusions by StudioCFR(m): 6:38pm On Jul 03, 2010 |
Noise maker |
Jokes Etc › Re: When Black Berry Becomes An Abuse by StudioCFR(m): 4:04pm On Jul 03, 2010 |
Lol, Who teach you? |
Jokes Etc › Re: Ladies Room: by StudioCFR(m): 3:56pm On Jul 03, 2010 |
Were is the joke? |
Jokes Etc › Re: Optical Illusions by StudioCFR(m): 3:43pm On Jul 03, 2010 |
Lol, Dat gurl condition no stable, One minute she dey make sense- and the other minute she dey misyarn. |
Jokes Etc › Re: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 3:38pm On Jul 03, 2010 |
Dress back! U wan swallow me? My children too plenty- i don lost count. |
Jokes Etc › Re: I Am The Vampire Slayer. by StudioCFR(m): 12:47pm On Jul 03, 2010 |
Ro'ra jor The guy offend u for dream? |