StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 351 352 353 354 355 356 357 358 359 (of 416 pages)
seconded ![]() |
baby u no see me again?, and who's papine? |
chinesedoll:may god have mercy on you, u don spoil finish and please no spoil me join o jare |
D1KeleVra:hehehe , no talk wetin no happen o ![]() |
re-arrange that face before nairaland fear crash again jor |
were is the joke? ![]() |
try am first and come tell us how u feel jor |
u try, Rosko ![]() |
who's yaradua? that slow poison?? 7 points agenda no wan him do, after graduation no job, epileptic power supply, appointing his fellow criminals to run under his government, no future for the youths, na only empty promises him sabi, his wife snatched power from him, billions of naira were stolen under his government him no fit recover anything. bad governance! well, it's good him go rest somewhere and lets see what the new government got to offer the youths ![]() i no send am. ![]() Missed Da'grin jor ![]() |
the only language wey papine fit understand na dirty slap, helep me borrow am 2 |
whats happening to nairaland sef?, abi dem want make we go back to square one? |
that black lady dey tie her booby round her waist? |
is that why u come dey dry teeths for sun like agama lizard? were is dikele sef? ![]() |
Dyt:lotsa dude here, be specifik mehn ![]() sylve11:i dey complain?, anyways how are u brother? , ![]() |
Tanimz, tanimz, tanimz how many times i call ya name. U don dey find my trouble o. Kunbee, U are right , See the tiny ni.pple sef |
Whats tanimz on about? |
Do yourself a favour, Go and sleep i hate to see u like dis. |
Back to sender. |
No woman go accept am with all dem stretch marks wey dem draw for him face. |
I'm not an ashewo jor, I just like good things and it's normal. Lol |
No provoke my thing o. Takes off her bra |
I wan pass |
Hehehe tayo u cant do sh.it |
Now listen up hard tough gurl, i'm giving u 7days to retract that statement and appologise publicly, Else i will press bossoms! Oh charges i meant |
Your husband dress sense na Comedy. How person go wear sneakers ontop native? Hausa cattle rearers. I hiss on una in every dialect of nigeria |
*Faint* |
Na for fourth round him go faith, Join the fever wey him get already. Double wahala for dead body |
Ehen, kini big deal? *robs cheek* |
U dis lilly livered kokolet, I dey beat woman o |
Are u on drugs ![]() Why u come dey mis-yarn like dikele na? And i dey look u as better person before o. |
I trust you kunbee, U no dey disappoint. |
Iwo nko? Elenu roborobo bi Obo Iya Agba |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 351 352 353 354 355 356 357 358 359 (of 416 pages)





