StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 354 355 356 357 358 359 360 361 362 (of 416 pages)
Hehehe who be all dis follow follow amebos sef |
No do mouth like dat again for public o. U wan disgrace me? Lol |
Not my fault, Yo tight cu.nt |
Lol, Na today u just dey know yahoo boy? |
Wey ben and daniluv sef? Make una answer us o |
If i hammar, first thing na hummer, $1m, Elo lo'maje tim'ba se si naira. Magga must submit, no shaking |
U dey use okada do stunt for night, u come mumu reach do am reach military barrack' ? I wish the soldiers take u do scapegoat, Goat! |
U too don dey follow dikele extract mail dey send to maggas? No offence o my sister. *rob hands* |
Dis thread still dey here? I go wound somebody'o *puffs cuban cigar* |
Daniluv and Ben10 i want to change my username from studio cfr to hardcore1 is it possible? I'm serious o |
Bad man lol |
Is 7low a he or a bot? |
Papine arrange boiz to come attack me? Lol Ok, i go wait for them, |
Imao, Chykason u are crazy i swear hehehe. I know sey one day u too go make me proud. Tanimz, U don dey take those cheap drugs again abi?? *sniffs coke* |
What is joooo oooöo?? When no be sey we be tout' mtchew |
No dey follow dikele dey talk wetin una no fit do , U no be T-Pain jor |
u fit shift go one side make i pass? ![]() |
hehehe |
chai, is this what maturity does to people? |
i no be sylvester na , habba GEECEE, Lolll, u no well o |
[quote author=tayo_ast link=topic=401042.msg6002524#msg6002524 date=1273057524][color=#B03060] use d chat thread, albino[/color][/quote]hehehehe ![]() |
nothing this my hand no fit touch o, highest she go press charges ![]() |
were is the joke? ![]() |
mehn see fresh Bre.ast |
that u cant do without ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 354 355 356 357 358 359 360 361 362 (of 416 pages)


