₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,237 members, 8,444,515 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 04:10 PM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 350 351 352 353 354 355 356 357 358 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 11:45am On May 15, 2010
Ful.
Jokes EtcRe: After the Hangover by StudioCFR(op): 11:43am On May 15, 2010
abeg make una no derail this thread,

and if una no fit see the joke, make una just jump the thread pass,
haterz una dey hear?
Jokes EtcRe: The Unfaithful Cock by StudioCFR(m): 9:26pm On May 14, 2010
hehehe grin
Jokes EtcRe: After the Hangover by StudioCFR(op): 9:25pm On May 14, 2010
kilode na? angry
Jokes EtcRe: Jokd Of The Century! by StudioCFR(m): 9:12pm On May 14, 2010
were is the joke?
Jokes EtcRe: How To Make Nigerians Happy by StudioCFR(m): 9:09pm On May 14, 2010
were is the joke?
Jokes EtcRe: The Unfaithful Cock by StudioCFR(m): 9:01pm On May 14, 2010
wanna'be angry
Jokes EtcRe: A Husbands Moment Of Realization by StudioCFR(m): 8:59pm On May 14, 2010
1stknight:
make sure say u baf wit acid nd water, b'coz d guy spit dey highly corrosive. grin grin grin
hehehehe,
Jokes EtcRe: Why Chinese Women Like To Live In Nigeria. by StudioCFR(m): 8:56pm On May 14, 2010
hehehehe,
funny
Jokes EtcAfter the Hangover by StudioCFR(op): 8:53pm On May 14, 2010
A guy woke up in the morning with a terrible hangover. Next to the bed was a couple of aspirins, a glass of water, and a note from his wife ? ?Honey, there?s a hot breakfast waiting for you in the kitchen. Love, your wife?. He looks around the room and sees that it is in perfect order, spotlessly clean. So is the rest of the house.

He stumbles into the bathroom and notices a huge black eye. After shaving, he goes to the kitchen, and sees that the hall mirror is broken too.

His son is in the kitchen and as he?s eating his huge breakfast the guy asks the son what all this is about.

Well, last night you came home drunk off your backside, stumbled into the mirror and hit your head on the doorknob. Mom helped you to bed, and as she?s trying to get your pants off you kicked her away and said ?get off me lady, I?m married?.
Jokes EtcRe: Random Jokes. . . Copy And Paste Masters Feel Free To Share by StudioCFR(m): 8:51pm On May 14, 2010
tanimz:
grin grin grin grin
whats the laughter for Gutter Gurl? undecided
Jokes EtcRe: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by StudioCFR(m): 8:47pm On May 14, 2010
hehehehehe ,
chaii,
if na me dem yawa like this mehn, i go just vex do dry fasting for Bend10 grin
Jokes EtcRe: Nigerian Presido by StudioCFR(m): 8:42pm On May 14, 2010
clemcykul:
why ask a nameless man that question
*faints* grin grin grin




tanimz:
shocked shocked shocked shocked shocked shocked

Lie of the century!!
u don miss your period again abi? grin grin joking
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 8:21pm On May 14, 2010
chaii,
is this what maturity does to people? sad
Jokes EtcRe: Jo Ooooooooo! by StudioCFR(m): 7:59pm On May 14, 2010
follow follow see your mouth like frog own, bembe!
mtchew
Jokes EtcRe: Chat With Papine by StudioCFR(m): 7:55pm On May 14, 2010
gidson12:
grin grin, Ben u know say u don lock am b4, if no be studio and his thugs wey go vandalize una office wey cos server to crash lossing 3days data, wey make this thread automatically open again
those guys u dey call thugs, na dikele brothers dem be  grin



femmy2010:
@gidson12,
For free?cool deal and regards coping am sure i will.

D1kelevra,
I think she has change and wont repeat the same STUDIO scenerio with me.

DYT,HOPE I CAN TRUST YOU OOOOOOOOOOOOOOO.
u are on your own o.
Jokes EtcRe: Dagrin And Me by StudioCFR(m): 7:40pm On May 14, 2010
i trust nlanders, dem no dey slack grin
Jokes EtcRe: Chat With Papine by StudioCFR(m): 9:08pm On May 13, 2010
papine,

never shoot for the sake of my 32 babies abeg i take gowd beg you cry
Jokes EtcRe: Nigerian Presido by StudioCFR(m): 9:01pm On May 13, 2010
hehehe, iwo nko?, asinwin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 8:55pm On May 13, 2010
gidson12:
studio i hear say na u and your street urchins go vandalize nairaland head-office, sake of say dem no gree unban your former user name, wey make their server blank 4 for the past 2day so tell us how una take waka grin grin grin
grin  grin  grin   grin  grin  grin
when i dey try log in yesterday, the site no gree open so i think sey dis guyz don do me that thing again  grin



tanimz:
grin grin grin grin
see as u just dey open your wide mouth for public anyhow dey laugh,  mtcheww




Rhymez:
Close your dik hairs that looks like spike grin
shi.t mehn, na me u dey talk to like that? ,  i go vex do nairaland that kind thing again o  grin
Jokes EtcRe: Chat With Papine by StudioCFR(m): 8:40pm On May 13, 2010
u wan deceive me? , u think sey i be Dikele wey no know him left and right?
Jokes EtcRe: Nigerian Presido by StudioCFR(m): 8:30pm On May 13, 2010
cuz u too dey talk wetin no happen, typical naija jorunalist'
Jokes EtcRe: Chat With Papine by StudioCFR(m): 8:25pm On May 13, 2010
as if u no see as e dey go for here, dyt don abandon me and the babies, infact she don fall in love with midget and i hear say na papine be the person name,
Jokes EtcRe: Chat With Papine by StudioCFR(m): 8:18pm On May 13, 2010
lolll, how far na?, u don sell market finish?
Jokes EtcRe: Nigerian Presido by StudioCFR(m): 8:15pm On May 13, 2010
na lie, my in-law no get bow legs, wicked liar
Jokes EtcRe: Chat With Papine by StudioCFR(m): 8:14pm On May 13, 2010
D1KeleVra:
efcc never carry u? grin u go buy mai shai food when them come carry papine shey?
lolll, no be small thing, efcc no fit carry me cuz i no be yahoo.com like you, ewu
whats mai shai?





Dyt:
Drags Papine back,dont u v manners,cant u greet your aunt? Cmon prostrate 4 my darling studio,knocks Papine
i loff you,
no mind that local champ him no get respect for him elders,




papine:
angry


you, i don mark you,
is that a threat?, u should be afraid of me angry
Jokes EtcRe: Jo Ooooooooo! by StudioCFR(m): 8:08pm On May 13, 2010
flexystar:
u dey fear infact na u
olorun nikan ni ohun mi, who wan stop me i never see, no matter how dey plenty reach dem go run down grin
i fear no badger cool




flexystar:
@studio na my trouble u dey fine.
u no for dey online today if i find your trouble tongue
Jokes EtcRe: Nigerian Presido by StudioCFR(m): 8:03pm On May 13, 2010
u dey always talk about bow leg all the time, your babe get bow leg?
Jokes EtcRe: Jo Ooooooooo! by StudioCFR(m): 8:01pm On May 13, 2010
na joke be that?
Jokes EtcRe: Chat With Papine by StudioCFR(m): 8:00pm On May 13, 2010
Dyt:
Honey pie,i miss u so much
i no be mugu, u still never answer my question> who's PAPINE ?
angry


after 32babies u still dey flirt with one local palmwine tapper?
Jokes EtcRe: Things Fall Apart by StudioCFR(m): 7:56pm On May 13, 2010
[quote author=D.A.V.E link=topic=430272.msg6031490#msg6031490 date=1273773751]oya make una fight[/quote]u well so?



tanimz:
Mchew angry angry angry angry

Come rearrange am na undecided undecided undecided undecided
grin grin grin grin grin angry

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 350 351 352 353 354 355 356 357 358 (of 416 pages)