StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 348 349 350 351 352 353 354 355 356 (of 416 pages)
too long, too dry ![]() |
re-arrange that face abeg, errmm, no vex u no dey among , but no be sey i dey fear you sha ![]() |
how much are we talking about? |
dry peeps ![]() |
efemena, thanks for the likeness , and i think i like u too. stay on topic |
[quote author=Ben-10 link=topic=447736.msg6092738#msg6092738 date=1274807295]Them never pack this shait? ![]() All these yeye shilren from useless mamas. Tseeew! Gawd punish those wey dey give us bad air for here.[/quote]hehehehe ![]() |
Chykason:U DON LIE o ![]() |
dani1luv:if i be you mehn, I GO LOCK THIS THREAD AND THROWAY THE KEY INSIDE ATLANTIC OCEAN |
lysaa:hehehe, No vex, my phone disappoint me. ![]() but stay on topic sha ![]() [quote author=Efemena_xy link=topic=445727.msg6091453#msg6091453 date=1274792316]Awwwww, C'mon Studio_CFR ![]() @ Iysaa, I agree with you on that point o! na "red" eye na Studio take do this last post! [/quote]Awwww say wetin happen?, abi u don miss your period again? ![]() stay on topic u are derailling my thread, na my thread and no be your own, abi u wan take style hijack am? ![]() I DONT SMOKE, DRINK, I DONT WOMANISE ![]() |
bigbounce, How u dey, u don miss me abi?, me and you no dey for the same level again thats why i just dey ignore you sometimes, i don upgrade na him i say make i jump you SHORT MAN DE.VIL PASS. ![]() No vex, no be everybody fit be a star like me, shi.t mehn ![]() |
@Efemena-Xy, Dont derail dis thread i worked so hard to build please i'm begging u, except u want me to toss your ass to the mods. I'm the BEST, i'm the YES! and non of u haters can take my crown, Fimile'jor. A young banker decided to get his first suit. So he went to the finest tailor in town and got measured for a suit. A week later he went in for his first fitting. He put on the suit an looked stunning. He felt that in this suit, he could do business. As he was preening himself in front of the mirror he reached down to put his hands in the pockets and to his surprise he noticed that there were no pockets. He mentioned this to the tailor who asked him, "Didn't you tell me you were a banker?" the young man answered "yes, i did." to this the tailor said, "Who ever heard of a banker with his hands in his own pocket?" |
Bros post wetin go make ûs laugh next time abeg, |
u wan deny abi na form u wan form sey no be face me i slap you, u dey live? ![]() |
yes na igbo language |
she said u should shattap and that she's not talking to you ![]() |
kilode na |
hehehehe tanims u don miss your period again? |
hehehe, why's your mouth like that mehn?, wetin u hear or see ![]() |
Seun:thanks for gracing my thread Seun i hope something good would come out of this ![]() flexystar:na vex be that?, well, dont derail this thread i worked so hard to build ![]() |
thanks brov, peace be unto those wey dey respect me ![]() |
were is the joke? |
u for talk make i dash u slap na ![]() |
move to where?, your a*s? |
well, i still dey find the fun, ![]() |
hehehe, na so the situation don bad reach? ![]() |
wetin happen to you dick? ![]() send her your C.V na |
[quote author=Ben-10 link=topic=449275.msg6071081#msg6071081 date=1274442503]Lol. . he's looking for a scape goat. ![]() Some babes must not log in.[/quote]no spoil show for the guy na , habba ben, and u no be like this before oh ![]() @poster, make i no lie for you, na only fu*king mates u fit find here, the good girls no reach 5 and which Tanimz happened to be errrrmmmm whatever ![]() |
Chibyke4:chaii, women don suffer ![]() |
lollll Gabry u still dey? |
u no lie sha, ![]() for nland dem plenty ![]() |
i go soon move this thread to jokes section, i don tire for u guyz comming from that jokes sectiob down to this place, small time una go hijack this section of nairaland and turn am to jokes section too ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 348 349 350 351 352 353 354 355 356 (of 416 pages)

, but no be sey i dey fear you sha 


