Jokes Etc › Re: Who Is Nigeria's No 1 Comedian by StudioCFR(m): 7:50pm On May 04, 2010 |
captain studio  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 7:49pm On May 04, 2010 |
i re-semble dikele for your eyes? |
Jokes Etc › Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 7:47pm On May 04, 2010 |
thank god u no get hot temper again |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 7:45pm On May 04, 2010 |
u know what this hard core nigg'' is capable of doin , dont you? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 7:43pm On May 04, 2010 |
wetin u think sey i come dey pay u for then?
Gucci wears? |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 7:42pm On May 04, 2010 |
kilode, ? u think sey school wey i go na free i go am ni? |
Jokes Etc › Re: Joke Of The Day by StudioCFR(m): 7:40pm On May 04, 2010 |
lysaa: Y do old men like young women instead of sticking with the one they grew old with. hehehe, old men wey no wan retire  |
Jokes Etc › Re: Dont Open Cos You Wont Stop Laughing: by StudioCFR(m): 7:37pm On May 04, 2010 |
hehehe, no be small thing o |
Jokes Etc › Re: Male Bashing by StudioCFR(m): 7:02pm On May 04, 2010 |
romsky: flexy i am the innocent one, he threw d first punch i trust you  |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 6:57pm On May 04, 2010 |
funny guyz  |
Jokes Etc › Re: The Unfaithful Cock by StudioCFR(m): 6:55pm On May 04, 2010 |
[quote author=tayo_ast link=topic=400455.msg5979902#msg5979902 date=1272667198][color=#B03060] 10x 4 checking done some reading already. . .2 be continued[/color][/quote]Chai, wahala dey o  |
Jokes Etc › Re: Bishop On Call by StudioCFR(m): 6:52pm On May 04, 2010 |
stale as usual' |
Jokes Etc › Re: Help Me by StudioCFR(m): 6:48pm On May 04, 2010 |
no comment hehehe |
Jokes Etc › Re: New Police Uniform In Nigeria by StudioCFR(m): 6:45pm On May 04, 2010 |
[quote author=Ben-10 link=topic=425016.msg5832229#msg5832229 date=1270456069] harassing students with Laptops.[/quote]lol, |
Jokes Etc › Re: Up Ibb by StudioCFR(m): 6:41pm On May 04, 2010 |
this is a no politics zone jor, i hate politicians. |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 6:30pm On May 04, 2010 |
Hire me |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 6:29pm On May 04, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 6:24pm On May 04, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by StudioCFR(m): 6:21pm On May 04, 2010 |
hehehe, what can i say mehn? what can i say  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 1:45pm On May 04, 2010 |
i go keep dey talk am, i wunt waste my precious time arguing or even exchanging words with an ordinary woman like you.  if u no fit come my house come figure what went wrong, then forget am.  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 1:38pm On May 04, 2010 |
papine: @studio u might end up d way he did if u dnt cool down u be enemy of progress |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 1:35pm On May 04, 2010 |
why the address for your profile, who wan find u come sef? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 1:31pm On May 04, 2010 |
come my house cum figure what went wrong if u get liver na |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by StudioCFR(m): 1:29pm On May 04, 2010 |
sylve11: make una leave me, i wan beat somebody  doctors never resume strike , i no fit write statement o |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by StudioCFR(m): 1:24pm On May 04, 2010 |
whatever, loser! |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 1:23pm On May 04, 2010 |
no mind that sylvex of a boy, na so him dey always do  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 1:21pm On May 04, 2010 |
lysaa: sharrap studio. . ain't fighting nobody. . i'm just living. . yep, thats how it is when u know who u are and all u do is 'you' LOL. I'm doing me darling. How u dey sef? whats new with u? Loll, no vex, just that u and gidson dey keep this thread alive u know, and i dey only appreciate una good work by adding more fire thats all.  i dey fine jare, no shaking!  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 1:08pm On May 04, 2010 |
berylLOL: sori,i b think say na wheel-barrow na from wheel barrow business him raise money buy Okada. na him be the current chairman of OKADA RIDERS ASSOCIATION, LAGOS BRANCH. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 12:15pm On May 04, 2010 |
I wunt waste my precious time arguing with an ordinary woman, |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by StudioCFR(m): 12:08pm On May 04, 2010 |
Combination of myky and baybbooty?
Hell no! I wunt invest my money on bad business. Sorry! |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 11:59am On May 04, 2010 |
Fight to finish.
One person must die today for the other to live, |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 11:44am On May 04, 2010 |
The only language him dey understand well na beat |