₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,279 members, 8,444,772 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 01:39 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 358 359 360 361 362 363 364 365 366 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 7:33pm On May 01, 2010
*ignores her*
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 6:11pm On May 01, 2010
Confused soul
Jokes EtcRe: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by StudioCFR(m): 6:08pm On May 01, 2010
Well said Kokolet.

Clears throat
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 6:04pm On May 01, 2010
*Peeps into her bank account and she's about to poverty*
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 5:56pm On May 01, 2010
Common dress back make i pass, u think sey dis molue na pedepe wey no dey re-admit old member?
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 5:50pm On May 01, 2010
Stu.pid thread.
Quack comedians.

*Burns down thread*

Escapes through the window
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 9:18pm On Apr 30, 2010
pot calling kettle black,
oniranu
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 9:16pm On Apr 30, 2010
i wunt, trust me
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 9:14pm On Apr 30, 2010
like my cheque book and the amount of dough i wan sign abi?

ole angry
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 9:09pm On Apr 30, 2010
same old story's,
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 9:03pm On Apr 30, 2010
i resaemble dikele for your eyes?
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 8:59pm On Apr 30, 2010
why u come dey moju simi na?

i buy market for your hand and no pay?
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 8:57pm On Apr 30, 2010
broke a$$ like you, mtchew
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 8:54pm On Apr 30, 2010
i call your name?
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 8:24pm On Apr 30, 2010
hehehe
Jokes EtcRe: Now, I Am Not Racist But This Is a very Peculiar Phenomena!!! by StudioCFR(m): 6:56pm On Apr 30, 2010
Fake guy
Jokes EtcRe: Father And Son by StudioCFR(m): 6:53pm On Apr 30, 2010
U don talk your own how u take understand am, U fit give me chance make i position well talk my own?
Jokes EtcRe: Weird Facts 1 by StudioCFR(m): 6:39pm On Apr 30, 2010
Hehehe
Jokes EtcRe: When Women Were Ladies by StudioCFR(m): 6:35pm On Apr 30, 2010
Women are liars.

There age dey Decrease instead of increasing
Jokes EtcRe: Lady Drivers Over 50: Don't Mess With Them‏ by StudioCFR(m): 6:30pm On Apr 30, 2010
Were is the joke?
Jokes EtcRe: I Don't Smoke by StudioCFR(m): 6:28pm On Apr 30, 2010
The only thing u dey perceive na the smell of that bend down and select Gucci perf u spray for body
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 6:24pm On Apr 30, 2010
See as u dey fight for front seat with chykason, after u go dey form holy holy for street.

Mtchew
Jokes EtcRe: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by StudioCFR(m): 6:13pm On Apr 30, 2010
See the shape of your mouth like Angelina Jolie thing.
Mtchew
No be from the Omila bizness i dey see money take pay your school fees?
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 6:06pm On Apr 30, 2010
No lie for my head cuz i have a reputation to protect
Jokes EtcRe: I Don't Smoke by StudioCFR(m): 6:02pm On Apr 30, 2010
Make your babe follow me enter the place make we see if she no go carry belle too na
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 5:55pm On Apr 30, 2010
Make una no spoil me abeg
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 5:51pm On Apr 30, 2010
No follow that guy enter dark corner cuz i no fit write statement o
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 5:45pm On Apr 30, 2010
U get swiss account?
U fit afford to buy rolls royce phantom?

Wetin u get wey celeb like me go jealous you for?

*Rob cheeks*
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 12:02pm On Apr 30, 2010
Who wan give retard like u enter New York before?
Jokes EtcRe: Why Women Run From Tribses Men(pics) by StudioCFR(m): 6:25am On Apr 30, 2010
Lol
Jokes EtcRe: Women Rule The Men. See The Proof. by StudioCFR(m): 6:23am On Apr 30, 2010
Spits
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 6:21am On Apr 30, 2010
U think sey everybody go be like you?

*clears throat*

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 358 359 360 361 362 363 364 365 366 (of 416 pages)