₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,279 members, 8,444,772 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 01:40 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 359 360 361 362 363 364 365 366 367 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Now, I Am Not Racist But This Is a very Peculiar Phenomena!!! by StudioCFR(m): 6:17am On Apr 30, 2010
Hahahaha funny tpia.
Jokes EtcRe: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by StudioCFR(m): 6:14am On Apr 30, 2010
Flexystar,
Why u come dey shout, u wan expose me?
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 6:09am On Apr 30, 2010
Bigbounce,

Na so e don bad reach? Dog Eater.

See your scattered teeths like Dikele and Sylvester own, Ewu!
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 6:03am On Apr 30, 2010
Local champion like you.

*Hisses on u in every dialect of Nigeria*
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 1:00am On Apr 30, 2010
I for know wetin to reply if to sey the two of una join together Dey My Level.

*Roll sleeves*
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 12:53am On Apr 30, 2010
Why some people no dey mind dia business sef?

Na ontop matter wey no concern dem u go see dem.
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 12:46am On Apr 30, 2010
Bla blabla all the modafoking time,
U no dey tire?
Nansense
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 12:39am On Apr 30, 2010
lol
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 10:54pm On Apr 29, 2010
same old story's
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 10:51pm On Apr 29, 2010
clears throat,

No make me laugh abeg,
i no see better person jealous, e come be basket mouth like you i go jealous.

u wey momsy still dey give money for food,
mtchew
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 10:37pm On Apr 29, 2010
why u come dey block my view with your bighead na?

u wan see my trouble?
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 10:19pm On Apr 29, 2010
i wunt argue with women, my time too precious to me cool
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 10:17pm On Apr 29, 2010
bounce! ,
i wan pass angry
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 9:56pm On Apr 29, 2010
that your tejuosho bend down and select?
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 9:48pm On Apr 29, 2010
tanimz:
You aint got nothing on me cool cool
NOISE MAKER cool
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 9:48pm On Apr 29, 2010
Studio CFR:
her face like timaya own, mtchew cool
Jokes EtcRe: I Don't Smoke by StudioCFR(m): 9:46pm On Apr 29, 2010
romsky:
awww that's definitely studio
romsky:
na studio b d coward not me & yes i've seen his cigarette like 20 tyms
u well so?

a whole me, KOKOMASTER! , the size and shape of my 'koko'' never disappoint me before.

6 rounds and still counting grin

I DONT SMOKE, NO ALCOHOL, but my perfomance for bed na war.


YOUR types dey scream my name in ecstacy cool







@@ALL,
I'M STILL THAT SAME GOOD GUY IN BED*
MY CIGGARATE IS HUGE grin grin grin
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:15pm On Apr 29, 2010
u no get sense,,mumu
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 9:13pm On Apr 29, 2010
sniffs coke,
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 9:09pm On Apr 29, 2010
tkb417:
studio abi wetin u call am no go wan use petrol fry akara na

e no dey look face?
u wan try me?
Jokes EtcRe: Dont Open Cos You Wont Stop Laughing: by StudioCFR(m): 9:07pm On Apr 29, 2010
agbero style na grin
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:05pm On Apr 29, 2010
i jump am pass angry
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 9:03pm On Apr 29, 2010
gossipers here and there,

i no get women time cool
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 9:01pm On Apr 29, 2010
him her face like timaya own, mtchew cool
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 7:44pm On Apr 29, 2010
Sylvex,
No be cuz of sey i wear CHANNEL shade wey resemble yo own mean sey i also mumu like you.




Tanimz,
If i be hermaphrodite or not is non of your business.

U too dey beeh sef.




Who else wan tackle me make i slap him ogor go inside?
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 6:40pm On Apr 29, 2010
*Spits*
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 12:10am On Apr 29, 2010
Lol
Jokes EtcRe: Igbo And Yoruba Nairalander Take Their Fight Outside by StudioCFR(m): 12:05am On Apr 29, 2010
Chai.
Wahala dey o lolll
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 12:01am On Apr 29, 2010
Who do u think you are, God?
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 10:14pm On Apr 28, 2010
clears throat
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 10:10pm On Apr 28, 2010
good for you o grin
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 10:08pm On Apr 28, 2010
bigbounce:
studio how are you bro?i will like to visit you by weekend but i will like to make a request before i come down do you have dippers of my size so that you can send me a pack or if i get there i may pollute your sitting room or wet your couch with watering poo.someone told me that you are the best doctor that can cure my stomach upset,
come my house make i send dogs after you, EWU






Chykason:
Studio, help me touch dat conductor,
i want make i contact disease? angry





tanimz:
If I sound you ehn! angry angry
u should be afraid of me gutter-gurl cool

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 359 360 361 362 363 364 365 366 367 (of 416 pages)