Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by StudioCFR(m): 10:28pm On May 03, 2010 |
All join. I'm a big boy, I'm paying for everything |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by StudioCFR(m): 10:18pm On May 03, 2010 |
I need to sample your body well before i know if i go step up the money |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 10:09pm On May 03, 2010 |
Okada man shine your eyes no scatch my MURANO, U don drink again? |
Jokes Etc › Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 10:01pm On May 03, 2010 |
Elenu robo-robo bi Obo Iya Agba |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by StudioCFR(m): 9:50pm On May 03, 2010 |
No vex, Na dat your eyes wey the right the look south, while the left dey look west deceive me |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 9:46pm On May 03, 2010 |
Me too i be omo ogun. Awon omoge wo mi lati ori de'ile won ni omo to'dun, bi mo'se n'soro won ro'pe mon'lo ogun, i'm a soldier boy but they call me Ako ogun.
Lol i just dey freestyle. . But some truth in it. |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 9:19pm On May 03, 2010 |
Hehehehe. Wahala dey o lolll |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by StudioCFR(m): 9:15pm On May 03, 2010 |
No mind that woman wrapper |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 2:47pm On May 03, 2010 |
spongy facial expression, u get fever? |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 2:34pm On May 03, 2010 |
clears throat,  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 2:19pm On May 03, 2010 |
mouth mouth mouthy here and there yet no action  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 2:09pm On May 03, 2010 |
see as u dey flash teeths like sallah ram, lol,
oya im here, wetin u wan give me? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by StudioCFR(m): 12:58pm On May 03, 2010 |
will u sell for 56 NAIRA? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 12:44pm On May 03, 2010 |
*Dies* |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by StudioCFR(m): 12:40pm On May 03, 2010 |
baybbootz: ^^^^ I am not available,am serving in a convent,am married to the gamechurch. studio no night vigil today? night vigil dey my house tonight, let me know incase u wan come  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 9:26am On May 03, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 9:15am On May 03, 2010 |
papine: @tanimz sure on plesure ode nla ni'e |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nice Girl Wants To Meet Soul Mate by StudioCFR(m): 9:06am On May 03, 2010 |
blablabla. , you're above 24 i can put a bet on that, if naija women no say dem be 18 or 19, dem go say dem be 24. Bunch of liars  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nice Girl Wants To Meet Soul Mate by StudioCFR(m): 5:37am On May 03, 2010 |
Which one is dobo dobo again? Make una no spoil me o |
Jokes Etc › Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by StudioCFR(m): 5:18am On May 03, 2010 |
Mmtchew |
Jokes Etc › Re: Story Story! by StudioCFR(m): 5:15am On May 03, 2010 |
Stale |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by StudioCFR(m): 5:10am On May 03, 2010 |
Dont mind that single and available baybooty. Mtchew |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 5:06am On May 03, 2010 |
Exactly |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by StudioCFR(m): 6:08pm On May 02, 2010 |
baybbootz: ^^ studio u no dey go church?? abi you wan lie say u go early morning mass  i just dey cum back from night vigil,  are u a catholic? , |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 5:59pm On May 02, 2010 |
number 12 on my wish list |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by StudioCFR(m): 9:46am On May 02, 2010 |
Faints |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 9:43am On May 02, 2010 |
Ask tanimZ my P.A |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 4:49am On May 02, 2010 |
Tanimz. Lol good gurl gone bad. I never get yo time for now. |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 4:46am On May 02, 2010 |
Gidson. Cuban cigar and don per.ignon na small boiz stuff, Upgrade jor.
Tanimz, close mouf. I dey your level? Make i pass jor |
Jokes Etc › Re: The Pope's Camera by StudioCFR(m): 7:54pm On May 01, 2010 |
stu.pid thread |
Jokes Etc › Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 7:45pm On May 01, 2010 |
men are too clever hehehe |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 7:39pm On May 01, 2010 |
clears throat, *she well so*  |