₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,308 members, 8,444,896 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 08:35 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 360 361 362 363 364 365 366 367 368 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 10:01pm On Apr 28, 2010
papine:
@studio u no funtion well again wentin happen.
well, i don upgrade, no get time for kolo peeps like una again sad
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 9:59pm On Apr 28, 2010
gidson12:
and your earnest and anticipated reply to the silly one makes u become what?. A sick fimicolous dummkopf, mugu.
faints shocked
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 9:52pm On Apr 28, 2010
Dikele,
I'm hot,  U're not!
Stop biffing,  wankass!
cool



Tanimz,
forgive me, no vex cheesy
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 7:30pm On Apr 28, 2010
Romsky,
Follow me enter the place make we see if u no go carry belle too na.
U think sey na beans to be boi'sixteen? Lol



Dikele,
I be yo mate?
U think sey dis white beards wey i get na plant i plant am?



Tarnimz,
Nothing embarasses me.

Clears throat
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 10:09am On Apr 28, 2010
Burns down thread,

Promo don finish, Everybody disappear.
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 9:57am On Apr 28, 2010
Who be dis one?
Clear make i pass gutter-gurl.




Dikele,
I dont smoke, drink and womanise.
I be child of the most high God.
Recognise!
Jokes EtcRe: Catch Ekpong. by StudioCFR(m): 8:04pm On Apr 27, 2010
no make fear catch me abeg lol
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 8:01pm On Apr 27, 2010
tanimz:
Of course na, you gats recognise. Me and you nor dey the same level. cool cool cool
cheesy cheesy cheesy angry
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 7:54pm On Apr 27, 2010
chai be my name na, u don forget?
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 7:12pm On Apr 27, 2010
Yes thanks to Baba Blue.

U know your presence dey make me shiver sometimes
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 7:09pm On Apr 27, 2010
Well, some people no deserve pity,
Ask gideon
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 7:05pm On Apr 27, 2010
Clears throat.
Erm Hi
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 7:00pm On Apr 27, 2010
Faints
Dating And Meet-up ZoneRe: Gentlemens Club.....you are all welcome. by StudioCFR(m): 6:47pm On Apr 27, 2010
Lol
Jokes EtcRe: Catch Ekpong. by StudioCFR(m): 6:15pm On Apr 27, 2010
U welcome brother
Jokes EtcRe: Catch Ekpong. by StudioCFR(m): 5:59pm On Apr 27, 2010
Odun di'e lol
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 5:55pm On Apr 27, 2010
Use your tie wipe the stain
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 5:51pm On Apr 27, 2010
I'm a Guru born to make people happy, u will never appreciate me now till i'm no more.
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 5:27pm On Apr 27, 2010
I dont barb gorimapa.
Look am well well.

u still never answer my question o,   Abi u don forget?
Lol
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 5:20pm On Apr 27, 2010
Timaya na my colleague, EGBERIPAPA 1 OF BAYELSA.

Though i dont know between u and am who fine pass sha.

If i be woman, i no go look your face twice before i Hiss
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 5:11pm On Apr 27, 2010
She's lazy, fat and ugly.

Mehn, make she no go born for you one kind pikin wey go do face like timaya o
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 5:03pm On Apr 27, 2010
No let am smell reach my side o
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 4:56pm On Apr 27, 2010
We no fit run for you o
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 4:53pm On Apr 27, 2010
Seconded!
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 4:48pm On Apr 27, 2010
Not me,
My Detractors at work again.
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 4:38pm On Apr 27, 2010
See who's talking, Mtchew lol
Jokes EtcRe: Are women beta than men? by StudioCFR(m): 8:26pm On Apr 26, 2010
Lol cheesy

na wa o
Jokes EtcRe: Opposite Of Laff by StudioCFR(m): 8:23pm On Apr 26, 2010
My bad shocked grin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 8:20pm On Apr 26, 2010
na sylvex wey dey hawk gala for go-slow u see
Jokes EtcRe: Promoting An Office by StudioCFR(op): 8:16pm On Apr 26, 2010
na wetin him dey try talk be that na,
Jokes EtcRe: Found A Mumu On Facebook by StudioCFR(m): 8:13pm On Apr 26, 2010
no be small thing o
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 8:11pm On Apr 26, 2010
talk is cheap

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 360 361 362 363 364 365 366 367 368 (of 416 pages)