StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 374 375 376 377 378 379 380 381 382 (of 416 pages)
Lol ode thats what u are |
No mistake that gurl for yo babe jor. Tarnimz an ajebota by birth lol |
I jump am pass |
Ibotus wetin u think sey i hired u for if not to be my bodyguard. U don forget? |
Tarnimz, Why u wan know if i don dey or not, U wan come with yo boiz come rob me? Lol |
Taxi oh sorry tarnimz i meant. Sorry no vex. That yo name hard to pronounce small lol |
Lol, Sylvex and tanimz. Na cuz una i don begin dey do push up o. U need muscles to be able to stand some of una here |
Me? Tarndi slap dis boy for me |
U fit come join me sha so that u no go tell yo friends for house sey i stingy that i dey eat and no even tell u to come join me. I know what tatafo like u can do. |
No biscuit gurl, I chop rice and plantain my favourite. Thanks for showing much care |
Lol ermm 'Hi" |
Zenus realy?well thats nairaland for you. Lol tarnimz. I have nothing to prove to u doubting thomas. Lol |
Na u talk that one lol |
Ibotus no dey talk something wey no happen o, Lol why i go obey person wey no sabi spell him name well na tarnimz, No vex i don bring your breakfast, Biscuit girl lol |
sharrap dia Gutter boi, who's ya mate sef? |
Oh ok ![]() |
naija sef ![]() |
lollll |
him get life before? u no see as him be for that picture like something wey wan die ![]() |
Lol, Nothing frustration no dey cause. |
At yo age? I'm disappointed. |
Lol please sweety, I have a reputation to protect lol i dont tell lies , I'm a real born again in christ jesus. If u dey doubt am u fit go on a six weeks hunger strike so that gowd go reveal the truth about me to you. Thank you. |
Dikele grow up, stop biffing |
Tarnimz no go wan fight with me na, Abi tandi? Ooops! Sorry tarnimz |
I'm a born again christian i dont lie. God don give me talent' to do so many things, Lol do u have problem with that? |
Lol |
Sylvex, U dey disobey me? Wetin u think sey i dey pay u for? C'mon kick the maga go outside jor i no want any badger wey go dey stand alone dey dull this place. Abi him name na Faze? |
Lol u try sha poster |
If no be sey i dey important, this guys no for dey gossip at my back. I'm just too good. |
Ehen u wan beat me. *drinks cold water* |
Thats my profession kokolet, The way u dey smile at that camera wey snap u alone na real joke. Lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 374 375 376 377 378 379 380 381 382 (of 416 pages)


