Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 3:01pm On Apr 16, 2010 |
U go talk say na true before  Ajeboted chibaby lol |
Jokes Etc › Re: Who Be The Maga? by StudioCFR(m): 2:56pm On Apr 16, 2010 |
I will, Trust me |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 2:09pm On Apr 16, 2010 |
I beg to differ,
Na ajebota like u dey mumu pass when them dey small. Lol |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 1:51pm On Apr 16, 2010 |
Mtchew |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by StudioCFR(op): 1:44pm On Apr 16, 2010 |
Lol see yo mouth. |
Jokes Etc › Re: Who Be The Maga? by StudioCFR(m): 1:41pm On Apr 16, 2010 |
Good u are back for good buddy. Lol |
Jokes Etc › Re: Who Be The Maga? by StudioCFR(m): 11:36am On Apr 16, 2010 |
I dey my sister, I just dey keep low profile thats all, I no go anywhere nland be my house lol. No maga fit cage me except the person want make gods of KUVUKI hammer am lol.
Whatsup with u na. Long time no see? |
Jokes Etc › Re: Vengance Is Better Served Cold. by StudioCFR(m): 11:27am On Apr 16, 2010 |
Seconded lol |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 11:23am On Apr 16, 2010 |
Is that a threat? Hhmm, Ibotus u get soft heart, And i know u wunt do anything to hurt me, Lol |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by StudioCFR(op): 11:16am On Apr 16, 2010 |
Smiles. Thanks sister lol i no dey disappoint lol |
Dating And Meet-up Zone › Re: Just want to say Hi by StudioCFR(m): 10:24am On Apr 16, 2010 |
Really? Lol |
|
Jokes Etc › Re: Vengance Is Better Served Cold. by StudioCFR(m): 9:10am On Apr 16, 2010 |
Seeing it before |
Jokes Etc › Re: Rasta by StudioCFR(m): 9:08am On Apr 16, 2010 |
Hehehe |
Jokes Etc › Re: How I Lost My Virginity by StudioCFR(m): 7:01am On Apr 16, 2010 |
Lolll Na wa o |
Jokes Etc › Re: Late For Work by StudioCFR(m): 6:59am On Apr 16, 2010 |
Lol poster u try sha |
Jokes Etc › Re: First Time (16+) ! by StudioCFR(m): 6:48am On Apr 16, 2010 |
Ibutos is a chick damn it, Atawewe lol |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by StudioCFR(op): 10:29pm On Apr 15, 2010 |
go and suck your thumb, monk  im out of here |
Jokes Etc › Re: NAIRALAND SHRINE!! (exclusive for LADIES ONLY) by StudioCFR(m): 10:23pm On Apr 15, 2010 |
wow, lol, this is a real joke  |
Jokes Etc › Re: Pregnant Daughter by StudioCFR(m): 10:10pm On Apr 15, 2010 |
lol, abi o  |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by StudioCFR(op): 10:07pm On Apr 15, 2010 |
*drinks cold water*, clears throat. like i'm done with this  |
Music/Radio › Re: Da Grin Involved In Serious Car Crash by StudioCFR(m): 10:04pm On Apr 15, 2010 |
get well soon brother, i just cant do without listening to your C.E.O ALBUM each day that passes by i like everything about you. OMO OLORUN NI E, OUN TREAT FUN ESHU. TI ESHU BA NI PACKAGE MEHN, O MA RIYA NI JESU  |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by StudioCFR(op): 9:44pm On Apr 15, 2010 |
really? i be like person wey no go school to you?
u still dey misyarn like small pikin at your age, grow up |
|
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by StudioCFR(op): 9:26pm On Apr 15, 2010 |
u go run come dey beg me with your certificate to give u job,
Ode |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 9:23pm On Apr 15, 2010 |
tanimz: ^^ You nko? lbotus: ^^u dey mind am? them be the same ni i wunt waste my time arguing with women,  |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by StudioCFR(op): 9:16pm On Apr 15, 2010 |
Lolladey: this is what is called a joke and not the yellow amn in the yellow cloth  boy or gurl i dont care, my little way ofsaying thank you for appreciating my joke  D1KeleVra: . . . clearly u didn't go to school. . . so im'ma let that slide! u claimed u go school yet u dey behave like illiterate, even if na true sey u go school, dem tell u say na everybody wey go school get sense? i no biff you o,  just that some of us here too go school but we never run mouth bout it the way u dey do here. grow up jor  |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:03pm On Apr 15, 2010 |
lbotus: nah, don't mistake me for syvle or studio  no fall my hand i pass that level na, habba  |
Jokes Etc › Re: First Time (16+) ! by StudioCFR(m): 8:55pm On Apr 15, 2010 |
*drinks cold water* *clears throat* hhmm, is this what maturity does to people?  see as dikele just dey shine teeth like oshodi goat wey dey on heat, Lol see as u just dey sweat yourself ontop another man's property  bros ehn, u just dey waste yo time, when u don use the babe catch trips finish, the owner go come collect am back  no time  lbotus: ^^need i remind u, studio and Dyt started this way where is dyt now, studiee has left her. Excuse me,  ibotus thanks for spreading wicked rumour bout me  *Burns down thread for good* |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 2:03pm On Apr 15, 2010 |
Clear jor u dey hinder my Campaign with your mumulistic head |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 1:11pm On Apr 15, 2010 |
Ibotus u dey Lag? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 12:51pm On Apr 15, 2010 |
Agbero |