Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by StudioCFR(m): 10:18pm On Apr 10, 2010 |
Wap is faster brother. How're u? |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 10:11pm On Apr 10, 2010 |
I Begg ooooo, lol, Make una no dey talk wetin no happen ooo, cuz that night wey that fight dey happen, i dey night vigil o.
*Walahi, dis I BEG OOOO SCREAM JUST TO BE ON TOPIC NO EASY O* |
Jokes Etc › Re: Weird Facts 1 by StudioCFR(m): 9:58pm On Apr 10, 2010 |
Kunbee dont be scared please. I dont bite lol |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 8:56pm On Apr 10, 2010 |
Why tenant go find landlord trouble knowing fully well sey na Eviction him dey play with.
I dey only show am some respect thats all lol |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 8:07pm On Apr 10, 2010 |
Hhmmm |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 8:04pm On Apr 10, 2010 |
*baba i meant* |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 8:02pm On Apr 10, 2010 |
The BOSS. Baby i hail o Lol |
Jokes Etc › Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 7:59pm On Apr 10, 2010 |
Whats the point man? |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by StudioCFR(m): 2:42pm On Apr 10, 2010 |
tracks: YEs JESUS SAVES AND HE HAVE ALL POWER WITH HIM Kunbee: Hmmmm tell that to studio why are u excluding yourself, Omo Esu Ni e ni?  |
Jokes Etc › Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 10:50am On Apr 10, 2010 |
U cant even greet sef. Naughty gurl.
Anyways, i broke up with Dyt cuz i discovered the 32 babies aint mine, I've fathered another men's children for too long so i thought it's high time i take a break. Thanks to DNA TEST. I quickly Soji myself sha. I don grow wise and even wiser now. No time baby. U are sweet, Tarnimz sey make i dey greet u. |
Jokes Etc › Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 9:57am On Apr 10, 2010 |
Still better pass your hubby's dangling piece of decoration na.
Atleast if my thing stretch, the measurement go be 12inches, Long and smooth enough to drive u crazy, Oponu |
Jokes Etc › Re: Pastor And His Congregation by StudioCFR(m): 9:30pm On Apr 09, 2010 |
why u like to dey upset me with your wicked lies?  |
Jokes Etc › Re: Pastor And His Congregation by StudioCFR(m): 9:24pm On Apr 09, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Pastor And His Congregation by StudioCFR(m): 9:18pm On Apr 09, 2010 |
not true, i dont flash i call, wicked liar  |
Jokes Etc › Re: Weird Facts 1 by StudioCFR(m): 8:57pm On Apr 09, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Police Joke. by StudioCFR(m): 8:42pm On Apr 09, 2010 |
u dey ask thief if she be thief, wetin u expect am to answer before? |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 8:37pm On Apr 09, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Weird Facts 1 by StudioCFR(m): 8:34pm On Apr 09, 2010 |
u dey make me vex  |
Jokes Etc › Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 8:33pm On Apr 09, 2010 |
Lol are u jealous |
Jokes Etc › Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 8:31pm On Apr 09, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Weird Facts 1 by StudioCFR(m): 8:30pm On Apr 09, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 8:25pm On Apr 09, 2010 |
same old story's , lol well, im here now so are u happy?  |
Jokes Etc › Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 8:18pm On Apr 09, 2010 |
Yo! Thumb sucker. Lol |
Jokes Etc › Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 7:06pm On Apr 09, 2010 |
Yes very well, Just that u sometimes reply like a confused soul.
I will be right back. Erm u fit still dey suck yo thumb till i'm back sha nothing do u lol |
Jokes Etc › Re: Weird Facts 1 by StudioCFR(m): 7:00pm On Apr 09, 2010 |
Sorry no vex, Na mistake |
Jokes Etc › Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:55pm On Apr 09, 2010 |
No baby. U just dey make me laugh the way u reply sometimes. |
Jokes Etc › Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:52pm On Apr 09, 2010 |
Hehehe u make me laugh |
Jokes Etc › Re: Weird Facts 1 by StudioCFR(m): 6:47pm On Apr 09, 2010 |
Are u hungry? Well like sey i need to chop. U know na lol |
Jokes Etc › Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:44pm On Apr 09, 2010 |
Slap my face and i spank yo fat a$$, How bout that? Loll |
Jokes Etc › Re: Weird Facts 1 by StudioCFR(m): 6:39pm On Apr 09, 2010 |
I'm everywhere o so dont mess with me got it? |
Jokes Etc › Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:32pm On Apr 09, 2010 |
*rubs cheek* |
Jokes Etc › Re: Weird Facts 1 by StudioCFR(m): 6:28pm On Apr 09, 2010 |
Lol, Me? Walahi if i catch u ehn? Me and u go put leg inside one trouser |