StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 370 371 372 373 374 375 376 377 378 (of 416 pages)
u still remember the part of IMO u from? |
Nellaluv, make i no laugh again abi? |
IMO STATE baby, and i'm not a lost sheep ![]() |
easy brother, no fighting please, we are here to wish and pray for da-grin for quick recovery and not for fighting ok ![]() |
some people dey fear to mention dem peeps name ![]() |
[quote author=tayo_ast link=topic=430787.msg5902753#msg5902753 date=1271424689]hehehehe, studio, i hope u-r listenin[/quote]hisses on you in every dialect of nigeria ![]() |
lolll |
like i've found a home ![]() |
Omo olorun ni emi, mi oun treat fun eshu. But, ti eshu ba ni package mehn, omo riya ni jesu. Lol |
I'm not falling for that o cuz if u missed me for real, u know where to find me. My House lol *rubs cheek* |
Carry yo winchie go oneside i wan pass jor |
See as veins full yo neck because u wan talk. U well so? |
U and her go follow me enter na, Afterall what are friends for lol |
Ibotus and boxers sef. See as she just dey laugh like fowl wey dey chook broom for ya.nsh |
*Clears throat* |
Chichi, Lie lie baby. I only dey try reminding of the good old days na. Lol dikele, Me and sylvex no resemble abeg. I dey see yo torn boxers |
I dont drink, smoke or womanise, Make i no lie i dey hammer well well sha o, Lol |
I shag yo babe? |
You?, U can lie o. Those days wey u still dey wear over size bathroom slippers dey come play for our compound. Chai, This baby funny. She don run deny am completely. |
Hhmm lol |
Chibaby, U don forget that time u still dey sip sachet water with straw? Lol i still get that picture o |
Tayo u be gay? Seem like u talking from xperience. Lol ibotus, I no go let your jealousy distract me at all. Thank you. |
But u are here now, I can even perceive your Channel perfume sef. U fit no mumu now u don be big gurl. But when u small, na u mumu pass |
The joke make sense abi? Now u see why dey call me Guru? |
Why your own thing dey different sef? *Adjusts boxer* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 370 371 372 373 374 375 376 377 378 (of 416 pages)



