StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 372 373 374 375 376 377 378 379 380 (of 416 pages)
When no be sey na better person dey talk. Mtchew |
Were u get that stale gist from na, Una don start again abi? |
See yo mouth like main screen writter. Mtchew |
Women and love sef, Lol |
*faints* |
Debby, See yo mouth like fish own. Mtchew, U just dey form like sey no be u MUMU PASS FOR HERE. My wife and children? Come my house cum visit them na. Lol |
U well so? |
Ekiti people know wetin be cool temper? |
Na my cousin write am, Why u dey ask? |
Gbam! |
Hhmm Tamita , U can tow the car to my garage lemme fix it for you, |
I dont think so! Poster finish the joke na |
The mumu thing wey i do when i small, Na to time my parents when them go out so that i go put bournvita and milo together inside Small white Nylon wey i go lick for school. U know, then i as a small boy i never soji, Na so breeze go enter the thing making it block for me the next morning when i wan lick am. I go just dey wonder wetin cause the bournvita to dey block and i no fit ask anybody cuz i dey fear them fit tell my folks about it, Well the thing just dey happen over and over again making the bournvita useless for me, Na him i stop the act. Now i'm a big boy, Old things pass away. Lol |
That u cant do without |
Wetin? Clear go oneside make dem fight jor. Erm who need broken bottle? Lol |
I no fit jealous u for anything, Na u go jealous me, Lol |
U try lol |
U sure sey na sip u dey sip am with that yo fish mouth? |
See as madness dey escalate for here. Make i rora pass before somebody bite me |
U try |
Ko iranu e sun si owun jor |
Bros take am easy dey shout my dog whisky dey sleep. Wetin sef? |
I'm back! Who dey miss me? Lol |
Ibotus between man and woman, which one u no dey sef?? Sometimes i dont know if make i address u as a man or woman. I need to know please. Thank you. |
Lets hear from the horses mouth, Ibotus the information minister |
Ibotus, See yo mouth like weird lie, Lol, |
I no go try you sweety, Na pamper i go pamper like queen which u are, But no let yo head begin dey swell already o lol |
*Dies* |
Sey wetin happen? See, i'm important too, No look down on me unto sey i no get muscles like u do o. |
tarnimz? , lolwell, i really like you serious ![]() |
platinumnk:baby can we be friends, ? i really wanna hit that venue cuz of you |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 372 373 374 375 376 377 378 379 380 (of 416 pages)
lol