Sunnyp1's Posts
Nairaland Forum › Sunnyp1's Profile › Sunnyp1's Posts
santuse: Pls i need the link to watch that Aluu video. Na 3310 Nokia u dey use...? ![]() |
afam4eva: The guy wan break world recordchaii wetin be ur own |
babseg: what about the guy hitting does helpless boys with plank?everybody wants to see that heartless and useless idiot big for nothing.... |
Yeah let me go look for a woman with this qualities, my street girls don tire me.... ![]() |
Rugged na so ![]() |
Story after them don go pay for her release. ![]() |
Kslib: Wait oh,i think the whites always perceive the blacks as dumb? If so,then why do they still fall for such scams despite how popular it is... This same people aaddress blacks as 419'ners/fraudsters,then for heaven's sake why do they still fall for such things... Omo na im be say black man na oga for "HYPNOTISM".. I wont be surprised,if that same woman falls for another scam..na so brother |
Americans are greed people they started this scam of a thing let them finish it abeg free my guy he use wetin him get take they eat. ![]() |
Why she no go sick wen be sey na food #3million them dey eat everyday me na bread and beans #120 naira i dey eat i still i strong kape.,.., ![]() |
October fool..... ![]() |
Chris lock up for her no reply her pin ![]() |
Rooneyboy: I'm so much in love with this babe .Yeye na people like u dey dagbo our naija babes find het go na u go old ![]() |
okpara ugo: Have u seen my picture using my bold 5?Who give bold 5, no be nokia xpress music u dey use whatsapp |
pro01: How you take know say na BB, talkless of Bold 2? Besides, Oyinbo people no dey carry these 'latest' tinz for head like we Nigerian wannabes.I know when she come computer Village come buy the bold 2 ![]() |
[b]Kill every first son in Aluu and keep moving.... ![]() |
In libya education is free from primary level till university level but here where we have God gift our so called freak leaders misused our natural gift. |
coogar: desola ade unuigbe is a bästard! i hope his mother and his siblings get killed in the same manner! what an attention seeking bat!dont say that....,, |
Truckpusher: Sleep tight baby girl,the faces and the names of those that murdered you we all know.Pls where is the new Jerusalem Baba God just build....? |
This is madness na that her fake ass them won pay for nii, wey we get God gift original yansh here wey real. Bleep the organisers. ![]() |
Make them no allow people eat am make them take am to zoo |
By the time you withdrawn #10k ![]() |
Money good poverty Disease.... ![]() |
Congrat this na more records. ![]() |
But now them be big boiz in the lord oooooo ![]() |

76 WHAT?



