Sweetcocoa's Posts
Nairaland Forum › Sweetcocoa's Profile › Sweetcocoa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 (of 63 pages)
What's there to settle?please I'm smarter than that,don't try to patronize me. |
Clear road make I pass abeg. Mekus\lapasta\Emolose\suya\jamess. |
Looking at women's backside |
Milicoco. |
Flashaldrin:And to you too sugar. |
Pretend you don't know some people hide under the guise of brother and sister to do Aru,didn't you read where your so called sister said it won't be her fault if you fall for her?which kind sister be that one? Abeg no be me una go deceive. ![]() |
Wow what an inspiring write up,walter hit the nail on the head,If say I often don't wonder why even with their many academic titles some professors and intellectuals haven't come up with anything but books copied from somewhere,that would be a lie. I've never read an article that painted the picture of Africa the way it is more than this one. Now I'm brainstorming. |
Mamalola you better take it easy o haba,you sound so bitter,the OP hasn't done anything wrong. |
So jarus you or whoever the banner is didn't ban lagoshia and his goons abi?una dey try wella,banning people won't stop the truth from spreading,mscheew. |
^^^Eh see paraing o,aproko untop my baby wey dey registered?so you don't know that anything that concerns him concerns me too?hmm fall for you,you wish,you might wanna go take a look at our thread,it would jolt you back to reality from that your dream. ![]() |
She goofed big time,so not cool on a date. I think the eyes are meant to wander na,its only natural that when something\someone passes or something happens around you, you look in that direction,locking a gaze with another person of the opposite s3x when you are on a date is a no no. |
Cuddle you na character,so of all things to use as name na tomato and onions you choose,wonderful. Hmm,the matter serious gan but me thinks she should tell him,after all its his baby planned or not,whatever he says will give her a clue of what next,I don't fancy abortion but she's in the best place to know what she wants therefore she should think it through and decide. btw next time tomato shouldn't try frying itself and onions without groundnut oil when its not ready for what may follow. |
Flashaldrin:You've got me babe and that's all that matters. ![]() bekay911:Where did you get this from?hmm its like you want me to ban you from talking to my baby,wetin you find go reach him s3x life,abeg o keep the bro & sis thing where e suppose be o. ![]() @Gaylesbianboy,please remove my name from your profile,which kind rough play be that one na? ![]() |
@Amu ukwu,thanks a bunch I dey believe you, test passed mu na you will set it off soon. ![]() |
[quote author=Hot_Gist link=topic=855820.msg10070151#msg10070151 date=1327781310]Its gonna be well, No matter what.[/quote]Amen dear its gonna be well but your money will make it weller now,oya deep your hand into your pocket and do something for jesus. ![]() nakedall:Bros me oga BEAF money is legal o,I no know wetin you dey talk,but you fit do something so ginger your swagger and show our perx some love,inshort show BEAF say no be only am get connection to oil money,we go PM you acc details,thanks for sharing your money with us in advancement. ![]() |
[quote author=bashy_demy link=topic=855820.msg10069520#msg10069520 date=1327775375]@ Cocoa how you take know mama Nkechi beer parlor? hahaha you need to explain oo,[/quote]Haba you don forget say na me with you follow go there last week?oboy I sempe for you as you take spend money,you just dey spend am like say Dangote na your houseboy,abeg I know say you go spend on perx pass wetin you spend there,I dey believe your weight die,make me proud again,NA GODE kORAI,allah kara ma lafia. ![]() |
nakedall: |
amu ukwu:Make sure you donate ife gbara agba o,remember say we still dey test you to know ma oga dabara muna gi,impress us o. ![]() Paddy,no lele I go behave just because of our darling perx. |
[quote author=~Killz~ link=topic=857368.msg10069184#msg10069184 date=1327772212][color=#000030]Mind you, i have nothing against onila or her experiences, but the melodrama she attaches to it can be exasperating at times. . . Sheesh![/color][/quote]Did I say you have anything against onila?which one you come dey tell me say you have nothing against her?abeg o,mscheeew. |
Paddy chillax joor nothing dey pa,I'm still here with you,abi you no dey see"cocoa"for my moniker? I just give my harmless comment for thread na him one guy start to attack me o,I only reciprocate na,something wey happen since morning na now dem come ban me without warning sef and I sure say dem no ban the guy sef cos____make I bone sha,anyways nothing spoil. Ehen still on the matter,where dem dey oya let the money be sprayed on perx,let's go there. |
Hmm k you no dey slack o,anyways carry go nothing do you,I understand. |
@Pendo,seriously that thing dey vex me. ![]() Killz una dey mind onila wey go stand for dark corner dey lomance the guy,come dey here dey talk another thing. Any guy that tries that with me would go home with swollen balls. |
Jarus na wa to you o,na you abi muki ban me because of that small thing?make una free me o. |
welcome back but i just hope you wont continue creating those kind of threads you normally do,threads like"what does it mean if a guy stares at you from the balcony?"please give us better gist this time. |
i really wonder when your stupidity will expire. |




