Tdough's Posts
Nairaland Forum › Tdough's Profile › Tdough's Posts
1 2 (of 2 pages)
road buyer like u. u see wetin stinginess do you? |
how r we sure she is the one on dat picture? |
HYMnnnn, hope itz all 4 d betament of we d nigerian pple, may he shld luk back home. mtchewwwww |
goin numba of votes. solid dev. shld kick off at akwa ibom state. na dem vote pass:!_=_*&*=_?;=*_Ha |
i just feel for dem. 2 bad a tin, for diz january? make gawd make a way 4 dem, |
hymn.gay tinz suportin one of dier own.&;*:-=++!:=-=;GOD plz save NigeriA |
@bros1234. facebuk actualli minz fraternity buk. wat elze? |
dbanj plus gene plus d black belle, make gawd 4 tak him eyez luk nto dier mata, bcoz me no SEND dem at all. wasted 2 minz |
chei. ale ooo. i just de wonda hw i go die face go luk afta d beatin. n u kw hw hard dose grin men can rough handle an idiot of a person. chei . |
gawd pornish dem n dia belonginz. why talk bout ma account? d moni inside rish d 1 wie dem tak biro use embezle 4 dia ova c's account? mak any eediot try friz or even sef cook my account, na dat day d manager go undastand wetin e min 2 comot 4rm ghetto come huzzle 4 moni. once again, make gawd pornish dem! |
@posta, 4ck it. dbitch is playin a fazt 1 on u monkey. u no go use ur head? |
this bombings av gotnotin to do wit mr presido, itz got notin to do christianz or muslimz. butbliv me,it has sumtin to do wit bad bele pple seeking to c d downfall of naija. but u kw wat: God passdem. they shall die in thier evil deedz. |
sori pipz, didnt come across diz topic 4 a while. but i fink d craziest tin i did last yea waz giv my head to a whoa. can u bliv dat i actually sucked d cunt of an ashi. aldough it tasted gud nbsides it had no smell. noteven an oita of it. now she wldnt liv me alone. damn |
@na2day, guy u 2 much. Cuz if 2 say na me, broz God 4 punish Devil on top dier hEAD. Den 2 d young man, i wld say datz real life 4 u. No b film again. Just b urself, think a bit farther, u have d anSWEr. |
Yes 0! Haba na? Naija wil definitely get better Afta i must av gotten my own shaRe of d National cAKe. Datz it 4 nw |
Hardbody. Word!!! |
Sorry dude. But 4 an xzample: my girl frowns @ me wantin 2 spend on her., infact if she gets 2 kw dat i want 2 buy dis or dat 4 her, she quickly objtsz. But sum r ready 2 eat all u av n even push u 2 boro just 2 get wat dei want. 4 Me i Wld sAY SuCh is life. Just b pRoaCTIV BUt neVA REActiv. ChEErssSs |
Na 2day? See U do nt need me 2 tell u. Haba bad roads r every where. Leave dis long gramma wey u de post n get our roads into safe conditions. We don tire |
Oga f Unical. Such a school, where u keep applyin even wit d right result. 4 where, they will never even have pity n offer a young boy admission. D tot of d school makes me hate life. |
Reason nt far fetched. Cuz d girl go want de sure say d bad tins wey she don do no de hunt her. N 1 orda reason way de very personal 2 her. |
So una c d vd0 2. When i saw d vd0, 2 me it was like d guy was actually just a wack fellow afterall. Omo check am, on a very gud day, say i want do vd0, pple e go tight pass dat scenerio wey desmond IDIOT, go act. Un2 say yes! Me ma must produce gospel song. Naija actors wey de hope 2 do same, b warned b4 u go tarnish dat goodwill of urs. Am watchin |
Dude's n chum lets hear u. When u do don high on gbogbotigbo, na wetin b ur next move? Cuz me, once am high, d next tin dat comes 2 ma mind is keep getin highhhh, holla |
Nice 1 poster. But em 2 my younger self i'll say stop getin high n more specific stop smokin dope, n coc but keep getin rich. |
Dude just drop what u feel bout d topic, do nt score a tin u neva marked. D gag is dis: My colleage at work just got 2 find out dat d woman he has bin mummy-ing 4 d past 32yrs was neva his mother. In dis case fststranger wat do u say? |
Robbers r straight up pple dat y they go 2 d point n tell u just wat they want. But cops, men they could hit a 100mtrs b4 they gather d courage 2 say wat they want. U kw now |
Guy leave dat thing. Na today? If u see death u go run, |
What makes u think dat woman u call ur mother is actualy ur mother even when u were nt aware of ur birth at d time u were delivered? |
Profbills n disney just said it. Seeing a girl 4 d 1st time n wanting 2 date her is nt it at all. Dude step up ur game. |
4 me its almost like i get 2 change nicknames. Albeit every1 xcept my peeps call me tdough. I coined d t 4rm ma name while d dough stands 4 money. |
Tasha nairaland is just it. A little dis n dat b4 u kw u r in luv wit it. Cheers |
Sure witout women there probably wld av bin no sin. But imagine a party witout women, omo e go 2 bad. |
1 2 (of 2 pages)