Teaser4's Posts
Nairaland Forum › Teaser4's Profile › Teaser4's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 238 pages)
NL's anonymity makes it so easy for some kiddos to insult their elders and get away with it, if na real life you either end up with bleeding nose or broken bones or worst worst...well make una enjoy this thread while it last sha...nnpc go scatter us soon.... PS...me I'm not part of the elders sha. but I fit tell you say some folks behind each monikers, yu no fit look dem in the eyes yarn rubbish in real life...
|
"Nigerians we claim to hate corruption whereas we don't actually hate corruption, we are just angry we aren't the one carrying out the corruption. Bunch of Moda fuckkking hypocrites" excerpt from someone's post here on NL.....
|
Greatken007:Abeg...What crime was committed here ![]() ![]() |
number5:lol boss....you better leave dem ..make dem no stress you...aside dodging negative vibes here, the only important news i dey wait for na apl...whether me get or not...closure is important...no.matter how I try to forget the thing dey pop up lol... Safe boss |
Bodylicious:imagine this thing dey disrespect our upfront.....
|
mindful01:Arsenal are Messi's favourite English opponent. In his six career appearances against the Gunners, Messi has found the net nine times, including a four-goal return at Camp Nou in the quarter-finals in 2010 to help seal a 6-3 aggregate success. Messi has only scored one other hat-trick against an English team. That treble came in a 4-0 thrashing of Manchester City in the 2016-17 group stage..... |
Rafiq2:@bolded...shey make I send my account number....me I like to collect without feeling anything too.... Happy Sunday |
Black11:na so brother you get am...good morning |
Black11:boss in my humble opinion, i don't think we have to worry about that, shey na court dey do recruitment ni...both the court and the lawyer dey clout chase ni... I no go even talk about that clown wey dey use his alt moniker quote himself....we need not worry about somethings , shey na lie....have you ever come across this court saga shifting goal post anywhere else except this thread...one bolt don lose for that nigga's head for posting unverified info here...good night brother
|
GeniusOla:i hail brother....how's your side
|
lilodez:alaye wetin do you and court.. why no go to Abuja...na una type dey cause panic....if dem drop am now una go shit for pants....even based on the info from towers yesterday, shey yu hear gmd talk about court crap...be guided before I curse you and your cohorts.....no negative vibes. apl or not. .stop constituting nonsense with that court questions.... PS: quote me ...you won't get a reply
|
[quote author=Biggerboi post=83788938][/quote]they're mad ni...no mind em bro....shey dem need remind us say na fish dey inside titus..since yesterday's update from the towers, dem don dey restless looking for another angle to spread der negativity from...dem no see and still dey search...they're hopeless and frustrated...I don't think dem get life...I will do my best to keep adding to their mystery till the end of this process....
|
that oloribu na troll....the thing no even no dey part of this recruitment....mosquito dey clout chase.....awon weyreh na der type go dey update audio court case here all the time.....no go look for work and be looking for iPhone XR at #57k upandan....the suffer wey go hit you ...still dey do press up.... PS: no reply mode...digest and waka....
|
alpacino94:don't mind the frustrated fellow.....positive vibes only....
|
GeniusOla:na audio court...I don't believe all the craps dem dey post about one court or judge... |
Shey the senate folks wey busy with 2020 budgets, na dem dey deliberate on nnpc recruitment now abi...OK accepted. One oloriburuku hear talk say he heard dem saying dem go cancel the recruitment...I bet you nor write cbt. I don't know what you guys are watching or where yu dey watch am...all I know be say if nnpc ready to release list nothing fit stop em...senate no fit cancel the recruitment e nor possible...no be the same senate summon former ig boss and the custom boss wey dem no answer..abeg which senate una dey sweet talk now...the only person wey fit cancel this recruitment na baba himself which nor fit happen...court case oh...senate appeal all those shit go die natural death.... Eyin contract staff, I just dey laff, una dey form as if nnpc owe you anything, yu guys dey lucky to get the contract job sef...I hear some of una don work for 16 years sef, con check jobless graduate on the street, some no even see n power job, some dey teach for primary school earning 10k or below..una get leg see contract job do for nnpc so tey una some una work for 16 years and you still dey hear they rant as if say na una suffer pass...ogun kill any of una wey disturb us here with that rubbish....you guys were told to apply, some of una couldn't cope why ? Make I drop pen....Ps: everyone reading this thread should not take things wey folks write here serious, it obvious there are lots of unfortunate fellows here, ignore and let them enjoy while it last, nnpc go scatter everybody soon. @mods una no dey do ya job, I don call una tire, but the last time wey my guy dey cruise on this thread una ban everybody....if una no dey capable make seun change una ministry ooo... Peace |
mods please lock this thread or ban that cowboy and his cohorts spreading rumors and creating panic here....please do your job... uboma davide470 |
highzickjosh:no be court case dey delay apl....if dem wan release am...nothing fit stop them....even the president no dey obey court orders..the NNPC gmd na ajala travel...he dey waka with baba everywhere...I think dem dey saudi now..next stop na UK....na wen baba settle down
|
Williamsxploitz:boss...na fuel we dey sell here....check the other thread...
|
allthingsgood:sadly you may not be alive when it drops....since you decide to be unfortunate...make I add more for you....
|
ExpertNLer:same thing with "AA Rano"
|
Tigerrrr:oti ya weyreh.... |
bm I will modify later..when i have something meaningful to type....
|
so der next rated no win anything....
|
those who give a fvck.. went tha way....
|
so...shey na my wife's ass he suppose touch....this thread fit reach FP.....
|
RealisticJ:Good morning boss.... happy sunday here.... Have a good day. I believe my fellow local men here don give you insights...best of luck bro... |
Frankiss44:no be lie...e get one season like that...I no chop shishi...na one-game-cut badluck tha season...a whole season...I played all competitions...several markets...I go use my finger to pick the game wey go cut my ticket las las...inside life....no think am...I get a friend wey never chop alabi's money...e go don reach 3 years plus wey this wan dey play...... gambling na luck....this season good so far sha....na win-lose-win....
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 238 pages)


