Tellwisdom's Posts
Nairaland Forum › Tellwisdom's Profile › Tellwisdom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 222 223 224 225 226 227 228 229 230 (of 501 pages)
Nigerianlover: yes i do,u wanna see it?? lolMake I see am abeg ![]() |
Im drinking beer at the moment. Come and arrest me. Anuofia ![]() |
ogeoflyf: person wey giv you belle no try at all.yeye geh ![]() |
I can as well cut a wood and dash it out as an award. # Rubbish ![]() |
Another way of stealing money ![]() |
Turkish gurl, do u have big yansh? ![]() |
Spits ![]() |
Remove the bed from the wood and sleep on it, give her the foam ![]() |
QuinnB: Dis is sooooo gud.Congrats Sir Apoti. M actually sheddin tears f joy hre.God is gud.Pictures?? ![]() |
Bros, when is the owambe?? ![]() Sha payup hospital bill before owambe oo ![]() |
Where is Nigeria?? ![]() |
Na you wan buy motor for them if you teach them finish?? ![]() |
1million naira??... Wetin that one wan buy for market?? ![]() |
Ok, I've seen it. #Bye ![]() |
You sure sey no be from your village?? ![]() |
What happened to Iskiri, kogi, igbo, hausa, fulani, yoruba, calabar.??.....Abi something dey do this one? ![]() |
You just wont believe alot of millionaires wear these things you guys are looking down on. I once stumbled on a low quality football boot to the one i had in a BIG SHOP SOMETIME AGO.. |
BimiOne: I am representing a popular tribe in the northern part of Nigeria, more specifically Borno state, the tribe is known as BURA, dominant names in the culture of this tribe includeGuy, na you dey bomb our country abi?? ![]() |
Bros, are you aware Ghana is not Europe??... This one wey u dey find route come here. ![]() |
teknology: if dem beat you finish your name go change to tellfoolishness....anuofiaPoor boi will always reason poorly. You think sey na everybody dem dey beat like that?? Police beat me?? ... E be like sey u dey craze for uttering such statement to me. |
So you went to jail because you had no I.D card on you??...You are a broke azz nicca then. ![]() I slap them randomly ![]() |
Why is this lady sitting on the ground?? She no see her husband again?? ![]() |
vislabraye: U can receive any where. God is not limited by space or time. You can say a little prayer and ask God to fill you. As long as you believe, it is possible.Thank you sir. |
prettyphlake: am not making it up,he asked for it,infact we wrestledDon't worry dear, another woman will give it to him. Keep up your search for another guy who wldnt request for sex in the first and second meeting with a queen like you. Brb, make I chop. ![]() |
Pastor is it possible I receive the Holy Spirit online?? Please pray for me. Today is Sunday |
prettyphlake: so nah becos of yansh him come,why he no carry d yansh(es) wey dey benin,abi he don sample dem finish?.bt seriously speaking i appreciate his visit,for realYou are the one making it sound like he was after sex, whereas he's not. Ok, shey u go wait for Jesus?? ...He doesn't ask for sex ![]() |
prettyphlake: yansh too much but i give am warm hug,dat wan no do?Someone visited you all the way from Benin, you could not give him yansh. Abi u think sey yansh no dey benin before he enter bus come lagos?? ![]() You wan dey play hard abi??...Continue ![]() |
...And Why didn't you give him yansh?? ![]() |
Sal C: Thats not the issue because she is not jobless. ![]() |
Baby mama: Thank you all for your prayers and kind words,you folks are the bestYour Dad is eating biscuit?? ...You knw sabi cook?? ![]() |
Please tell her to divorce him make hunger kill her ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 222 223 224 225 226 227 228 229 230 (of 501 pages)





