Texas1990's Posts
Nairaland Forum › Texas1990's Profile › Texas1990's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
yeye man called ifayose, saying ekiti state is part of ipob states, a stupid man who does noes not even no wot to say again, wetin concern ekiti wit namadi KANU or wateva? yeye ipob people mumu fayose! |
OsuIbo:u forget to add this, ekiti is d most developed state in d whole world, don't worry IBO boy ekiti will colonize u, am proud to be an ekiti man but as for me ooo fayose is d worst governor ekiti has ever produce and d entire Igbo land are claiming him to be ur king don't worry u can have him cox he is useless to ekiti people! |
e dey pain oo ga ga ! so Chelsea fans una see ao it pains? whoever Laf last Laf best ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha, make una,help me Laf ioooo ka na ka ka ka ka ka ka kaka ka ! |
is this a real pastor? why can't him allow God to judge? wonder shall Neva end, this na end time pastor ooo, Sule - wetin abi wots is d ediot name again? |
26k for ado ekiti fayose rice, but buhari rice 15k for ado ekiti, God bless buhari! |
agbero governor, |
that's ao d ediot had been fooling ekiti people wit one Congo of rice, tell me ao many time will dey cook dis one no? we too mumu for ekiti, I regret coming from dis state called #ekitimumu! |
even if buhari give ekiti state 10 trillion fayose will not use it to pay salary instead he will call on iyalojas and okada ridas to come share it, imagine d ediot is owing 8 month salaries to local govt while 5 month to state govt, and he will sit down in ekiti here abusing other governor who is only owing 1 month, and wen d labour union talk he will sack dem, like he sack the Nulge executives for asking for staff salaries. |
set of ediot |
even though the so called fayose jux sack ekiti state nulge president yestaday jux becox the man ask for local govt right, fayose has paid state workers Oct salary but only paid local govt august. but he prefer to use local govt fund to pay his political office holders furniture allowance, God will judge u fayose including all u the ediot wey dey support wetin ur eyes no see mumu people, majority of u are not from ekiti yet u claim to no much about wot is happening here in ekiti, thunder fire u all. |
in osibanjo we trust and in God we believe! nija go better ishalau. |
even if fayose i s going to prison, from prison to hell fire ikere people is ready to go with fayose, good one. I love my town we are not dat dumb, fayose is a human being like me all wot he has is an opportunity, so whoever that want to be d mad dog follower let dem do pls, mumu people! |
wey d backside? I can't see it ooo, my wife own big and better pass this rubbish tinx here. |
imagine oo and some e- goat will still come out tomorrow ant tell me say PDP is alive, for wia? PDP don die since Jonathan lost election later alimodu sheriff kuku ma come berry am, leave fayose alone make him dey shout here and dia, don't worry u will contest as president under PDP but by dat tym na only u go remain dia. mumu governor! |
nawa oooo people wet no see money buy ordinary bottle water for table, wey dem go see money spend for election? even if APC like make dem go carry mumu again na him go still rule us cox PDP is weak and finished, only mouth remain God purnish Jonathan any wia u are. |
wetin she be b4 no be ashawo? it may mean sometin bad to some who care but to people who want to patronize her market, I tink they understand better, wetin her daughter won be b4 no like her mum, after all mercy no get better leg ooo, like my grand mother leg we 'agi' don finish! |
omokiri or wateva ur name is called, u are very stupid were u not in this world wen a mere school cert older remove all of una the graduates from power, mumu people somebody like u surpose to cover ur face in shame! |
am sure those mumu ebele Jonathan dogs will still not bilif this, and u will still see them by tomorrow they will come out and open their stupid mouth to say buhari hate them, Bleep u all taters, God bless buhari, God bless Nigeria |
even if the president election was held only in ekiti fayose will lose so u people should stop saying wot u don't see, all the councillors was given 20k each for the d rally my broda if na u will u reject it? wen u Neva take salary since last year June? am proud to an ekiti man but am not a zombie like all these mumu calling themselves councillor of wateva, ediot people! |
na buhari curse am, even ur wife no free u make u Bleep na buhari handiwork, let me no wen u stop deceiving yourselves Nigerians. |
all na lie jor are u telling me say d guy no wear trouser? ao can d sperm drop like .dat without touching d trouser first? una go jux form yeye story come post am here tink say people wey dey here na mumu! |
imagine see the way dem yab my state governor, o boy e pain me oooo, but why this yeye man called fayose self no dey kip quiet abi dem take it cham am? |
wot is so special in trump invitation? wen buhari travel a lot we complain but now he doesn't travel again yet we still complain, USA is a country so also Nigeria so if trump doesn't invite our president na him no, fayose is talking as if trump invite him too? mumu governor wet him civil servant celebrate chrismax in hunga but him fit buy 50 million range rover to celebrate d same Xmas. aritenimoowi |
Walecoker65:u remain fayose boiz till he lead u to ur doom, yeye people praising fayose I pity una na he goat una be! |
everybody was just looking for popularity at all cost, who is this tout? who know you in Ekiti? OK me self don vex wot of if I tell u say buhari offer me money abuse Jonathan! ha ha ha ha ha yeye people abeg make I ear word. |
this man called fayose is nothing but a stupid ediot who had long time lost focus, no wonder dey called him public dog! how many him tink say be mumu like him followers for ekiti, in case u Neva no ekiti people don wisen up no more monkey for idanre! |
sarrki:tell them oooo, I pray dem listen namadi kanu and his follower's surpose dey inside cage for zoo, yeye ipob! |
saintkel:pls for God sake don't bring Adeboye name into ifayose issue, Baba Adeboye came to our province in ekiti, and I don't see anytin bad in saying helo to the sitting governor, so pls stop rubbishin our pastor with ifayose issue OK, ifayose and baba can never av anytin togeda as his name implies IFAYOSE! |
ororo is simply the best for now, whomever thant want to hang himself let him go ahead, messi is good but not the best for now so Bleep u haters. |
fayose I'd a stupid man and will always remain stupid, he look very wia for support, he is nothing but a dreamless politician. shikena! |
good for him, happy new year. lol |
I pray den Neva gif it to fayose to heel wit him |