Politics › Re: Nigeria Can’t Continue To Be Father Christmas To Neighbouring Countries – Tinubu by TGLINKS(m): 9:36pm On Jun 09, 2023 |
Haaaaaaaaaaaaaaaaaaa Sebi ur spoke person say no be u comot d subsidy how u come d claim d glory again sir jagajagaban |
Politics › Re: Nigeria Can’t Continue To Be Father Christmas To Neighbouring Countries – Tinubu by TGLINKS(m): 9:35pm On Jun 09, 2023 |
Haaaaaaaaaaaaaaaaaaa Sebi ur spoke person say no be u comot d subsidy how I come d claim d glory again sir jagajagaban |
Politics › Re: 10th Senate: Don’t Judge Me By My Performance In Buhari’s Cabinet – Akpabio by TGLINKS(m): 8:44am On May 22, 2023 |
After all ur abortions as ashawo u now want us not 2 judge u abi ? |
Politics › Re: Allow Live Broadcast Of Presidential Election Tribunal’s Proceedings, Onaiyekan by TGLINKS(m): 5:24pm On May 21, 2023 |
My lord ur very correct do u no how much nta can make from just streaming it live ? Our politicians don't want Nigeria to grow make judiciary kuku help them wela |
Politics › Re: This Is Not Big Brother Naija: INEC, APC, Tinubu Oppose Live Proceedings by TGLINKS(m): 9:23pm On May 19, 2023 |
Please wen oputa panel d go on Dem no televice or teleshot abi telebrocast am d people way u wan rule u no wan show Dem how to respect judicialy abi tilibunal ? Dia is God ooooooo even if una end d abracadabra una manhud go still stand ooooooo |
Travel › Re: Every Nigeria City Should Learn Something From The Collapse Of Warri. by TGLINKS(m): 6:50pm On May 15, 2023 |
Na so d mata be |
Properties › Re: Tears As Lagos Government Demolishes 13 Houses In Ajao Estate (Video) by TGLINKS(m): 9:57am On May 01, 2023 |
Nija political bruhaha |
Crime › Re: Keke Driver Stabs Passenger To Death Over ₦50 Dispute In Bayelsa (Pictures) by TGLINKS(m): 9:12am On Apr 20, 2023 |
Na dia country naaa d only people way d carry daga cutlass d Waka but if u way be iyamili cary orange nife now u be thieves or cultists nija my country rip to d dead both d #50 killer and d mubies |
Politics › Re: 172 Nigerian Troops For Guinea Bissau by TGLINKS(m): 9:04am On Apr 20, 2023 |
Make una vote a conferm Nigeria una say no .now na another people from another country d rule una eeyaaa nija my country |
Politics › Re: 28 People Died In 2023 Election But 800 In 2011: President-elect Tinubu by TGLINKS(m): 9:58am On Apr 14, 2023 |
Daddy u never occupied d seat of government u don d give excuses una don tire 4 Jonathan hope u no go blame late yaradua ? |
Politics › Re: Why Tinubu Forfeited $460,000 In US — APC Tells Court by TGLINKS(m): 8:49am On Apr 12, 2023 |
It's good to fight it out in d law court but if una go here me I d plead make we leave and allow mr tinubu to finish it.come to tink of it for dat 29yrs as d SAN said Mr tinubu d president elect don ever enter usa ? If not y y y I reserve my English |
Politics › Re: Obafemi Hamzat: MC Oluomo Must Pay If He Broke The Law by TGLINKS(m): 4:49pm On Mar 28, 2023 |
You said if ?
Na if u talk abi ?
Sebi u said if ?
We d wait 4 if |
Politics › Re: PDP NWC Appoints Amb. Damagum As Acting National Chairman by TGLINKS(m): 4:46pm On Mar 28, 2023 |
My friend go to court |
Politics › Re: Labaran Maku: We Thought The Obidient Movement Was A Joke by TGLINKS(m): 4:43pm On Mar 28, 2023 |
Go to court |
Politics › Re: There Is Complete Failure Of Governance In Nigeria – Rotimi Amaechi by TGLINKS(m): 6:14pm On Mar 19, 2023 |
Kokoroookoooooooooooooooooooooooooooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Champions League Quarterfinal Draw (See Full Fixtures) by TGLINKS(m): 7:41pm On Mar 17, 2023 |
Chelsea fans if una no happy make una go court |
Politics › Re: Governor Emmanuel Udom Reacts To Tinubu Calling Him 'That Boy' by TGLINKS(m): 5:10pm On Jan 31, 2023 |
Ur exellency sir Ur not d 1st please He insulted all Nigeria by not coming out to tell them what he has for Dem oga u no talk ooooo Now d goat way byt nija don flog u tail u de cry oga haba |
Politics › Re: PDP Assembly Candidate, 13 More From Labor Party Decamp To APC by TGLINKS(m): 9:44am On Jan 21, 2023 |
It's not a surprise dat has been dia way |
Politics › Re: 2023: Nigerians Will Regret For 20 Years If Tinubu Loses – Adamu Garba by TGLINKS(m): 3:29pm On Jan 20, 2023 |
Na ur family and ur generations born and yet to born will loose and suffer for 100yrs tnx |
Politics › Re: Peter Obi's Campaigners Trying To Drag Me Into Politics - Sultan Of Sokoto by TGLINKS(m): 3:25pm On Jan 20, 2023 |
Please Mr media writer u said Peter obi and his group have not yet visit our sultan abi ? How can u now believe or agree dat L P make d post ? Oga use ur common sense |
Business › Re: We Don’t Know Quantities Of New Notes Printed – CBN by TGLINKS(m): 4:52pm On Dec 22, 2022 |
Yahoo country no wonder dat man gave bribe with new note which means na only him get am 4 now |
Business › Re: We Don’t Know Quantities Of New Notes Printed – CBN by TGLINKS(m): 4:51pm On Dec 22, 2022 |
Yahoo country no wonder dat man give bribe with new note which means na only him get am 4 now |
Politics › Re: Abaribe To Wike: Go Ahead And Release Another Album, An Igbo Man Is No Slave by TGLINKS(m): 10:33pm On Nov 26, 2022 |
Oga answer ur gbege don't call ndi Igbo for ur mata wen u enter dia collect u no call ndi Igbo answer ur querry 4 ur self by ur self tnx |
Politics › Re: Odili Left CKC When Obi Was 6 Years Old - Peoples Gazette by TGLINKS(m): 11:40pm On Nov 17, 2022 |
Peter obi always like to respect his seniors no matter who be who .chai chai chai nija if una miss this one ntooooooooooooor |
Investment › Re: Crypto Is Not Just For Me, Massive Loss (millions Gone Under 2 Days by TGLINKS(m): 1:36pm On Nov 11, 2022 |
Person like u now go d shout say buhari no Sabi rule.onuku |
Politics › Re: If You Are Hungry, Go To The Farm - President Buhari Tells Nigerians by TGLINKS(m): 3:58pm On Nov 04, 2022 |
We don gree baba but u sick d run go abroad y no use general hospital ? No wori ur time remain small tnx |
Romance › Re: This Is What A Desperate Single Lady Posted On A Facebook Group by TGLINKS(m): 8:07pm On Nov 02, 2022 |
Waiting keep u till this date ? Kokorooookooooooooooooo |
Politics › Re: Sell Returned Private Jet, Fund Critical Sectors In Rivers – APC Advises Wike by TGLINKS(m): 9:26am On Sep 29, 2022 |
How much is d jet I get buyer ?oso afia emela |
Politics › Re: Sell Returned Private Jet, Fund Critical Sectors In Rivers – APC Advises Wike by TGLINKS(m): 9:25am On Sep 29, 2022 |
How much is d jet I get buyer ? |
Health › Re: Meet Princess Dr. Mercy Seaphrora Uwakwe, Nigerian -american Medical Doctor by TGLINKS(m): 11:42am On Sep 15, 2022 |
I beg una make una help me tell her 2 come marri me oooooooo I love her die oooooo. Admin please ooooo |
Health › Re: Meet Princess Dr. Mercy Seaphrora Uwakwe, Nigerian -american Medical Doctor by TGLINKS(m): 11:40am On Sep 15, 2022 |
I beg una make una help me tell her 2 come marri me oooooooo |
TV/Movies › Re: Lady Cries Out After Buying "Samasong TV" For ₦30k At Computer Village. by TGLINKS(m): 4:40am On Sep 12, 2022 |
U sef be thif so na Samsung of 120k 32inch u wan buy for 30k ? Barawo dey even help u small ole u no Sabi how much dollar dey for market onye ochi |