Thaoriginator's Posts
Nairaland Forum › Thaoriginator's Profile › Thaoriginator's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 252 253 254 255 256 257 258 259 260 (of 288 pages)
Jeezhorse! ![]() |
Airforce1: Like Naija female celebs dey open Nyansh for any man dat got money to Nyansh dem dis days..Na true oh |
Ok OP let's be sincere, the best thing is to call for a quick meeting with all the bed-bugs community. Lay down your complain to the chief Bug, the oga at the top. If that one no work, na to go court be that. |
Guy, eat slightly soured beans at night, when u wake up in the morning get a container and shit inside, get a red oil (palm oil) and pour as much as half eva water bottle in the shi.t.. Add salt and mix everything together very well, then start rubbing the substance on every bed-bugs infested area.. Dem no born dem well a swear if dem no die tell mods to ban me ![]() |
killuminati: https://www.freesmileys.org/smileys/smiley-chores011.gifT E A M A P C ![]() |
Buh guy u gather nose oh, just like cow own. |
Nonsensicality |
My beautiful dog named 'Sandra' is Igbo ![]() |
Eleyi ti kolo betta ![]() |
Beync: That's good news. Let him go there and lecture them on islamic tenets we are fade up with his lopesided islamic banking here.Oh my God! See daftness at its zenith |
tellwisdom: Sanusi??See dis arm robber ![]() |
Pardon me pls, what is UNCLAD? |
Myself21: Christian Actress Megan Good photographed in a see-through outfit, certainly, without *bra* at the GQ Men of the Year party in Los Angeles last weekend.Abeg make we hear words jor! No be so una dey take dress go church? No be today na, so park well. |
Sincere 9gerian: And these are the bandits some people claim will fight corruption more than GEJ if elected? APC (Tinubu/Buhari) plus IBB is synonymous to corruption plus corruption and the result is CATASTROPHE. Hmmm, yeye dey smell!see yeye talk o! IBB and Abdulsalam are former presidos, if APC consults the 2 doesn't mean they want them to join APC, after all IBB is a member of the killer party.. We need to kick PDP out ASAP! |
LMAO the drunken fisherman aka Retardino is at it again! But OP e be like you sef na Retaardeen oh, abi TELL don turn newspaper? |
Orisirisi ![]() |
ayos82: Ur right exactly what I thought.Not before u saw d dude's post ![]() ![]() ![]() |
Drock4christ: [img]http://2.bp..com/-E1_cajidsck/UoPPyB0bwWI/AAAAAAACMxs/rLLQLNZWebM/s280/1.jpeg[/img]mtchww, na today!? come mami come c as mopol, army and pop dey smoke weed like marley step am down wit a chill bottle of pami while watching super sport or something. |
Chidinma, you say u r a beijing? No! You be Mary.. |
Mr Joe latrine, na desperation go kill dis ediota ape-like president of banana republic |
Hmm, a vaselinity. |
Hmmm. But Osho better than the PDP gov isn't he? |
Former Governor Bola Ahmed Tinubu on the podium |
Showing live on TVC, Bola Tinubu, Gen. Buhari, Bisi Akande, etc in attendants.. |
Na true oh! Dem just talk for channels tv. Oya all d jobless kids on NL make una log out dey go school. Na lie oh ![]() |
olisa1010: I have 2001 QX4 imported from US...very very clean, never used in Naija for ridiculous low price. Vehicle in Lagos now.Oga who permit you to come place your yeye advert for dis shop? Abi you think say na trade-fair you dey? Oya package ursef comot for dis shop before I take kai tow you comot. See your flat head ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 252 253 254 255 256 257 258 259 260 (of 288 pages)







