Theripper3's Posts
Nairaland Forum › Theripper3's Profile › Theripper3's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 30 pages)
Is this even humanly possible? This nonsense wey full Nigerian league |
A moment of respite for dem Muhammedans. The military presence should still be felt o. Cease-fire could work as a disadvantage for the denizens of Yobe, maduguri and co. |
Grey Goose Vodka on my mind abeg. |
Hmmmmm, it doesn't just feel right. The occurrence of such marriages is rare. |
O' boy, the matter no b small one. Which kind kick be dat? Dat commandant should face the consequences of his sadistic and bestial attitude. |
CrazyMan: I thought he's now a born again...I read something like that back then.E b like say na Shina Rambo b dat. Notorious criminal in the 90's |
I don dey hear this guy name for like eons . The dude don turn SENSEI for this business o. |
Mehn, this write-up is kinda verbose but one thing is certain, whoever Tinubu anoints is winning hands down. |
Chibest2000: Bulshitttttttttttttt dis doesn't change d fact dat all is VANITY upon VANITY. RubbishNo console urself, it is still better to drive a Lamborgini Aventador than an old school Volvo. Even solomon wey talk am straff up to 1000 babes. Chairman, this life sweet when money dey, to old go dey vex u sef. |
I no fit cry for the man o cuz na him codedly sign him death warrant. Now he is in the belly of the beast. |
Hope dem no knack one another juju or stone amala for each other body. Sharing elective posts sounds like an euphemism for sharing loot. Thank God nobody died sha unlike PDP |
Choi, AKATA wahala no b here o. Make he no kick my guy for groin o. Always wear a groin guard. Happy Married Life |
U even dey enjoy, my time na 9750 I collect upon say Aboki nearly tidy me during election if not for Godd's grace. Chairman, do ur time and leave or better still , collect letter of exemption. To serve is not by force. |
Hmmmmm, OJB don hammer o. Na d whole 16million b dat for dollar equivalent. Wetin go happen to the ones wey Ruggedy baba, P-square, Don Baba jay donate now? |
She fit dey make I no know o. Dat babe lie no b here. |
He was only responding to the call of nature. Nothing wrong here. |
Garri should be banned worldwide abeg. #Na sleep I dey o, I no dey conscious of wetin I write o# |
Afam4eva: E be like say you know them wella. I pity any man wey marry deeper life sister. By asking for anything other than missionary then you're in hell already. Infact, you dare not else dem go discuss your case for church.Where I give up--- yuzedo---- na for school wen marriage committee na fellow students like me wey never marry or even get girlfriend before dey head am . If 2 mutually exclusive brothers get dream of marriage about one fine sister. Dem fit label the brothers as demons sef. Their sin consciousness for there reach from here to Jerusalem. I bow for them o. |
I hear say if married Deeper lifers wan consummate, dem go first pray like 2-4 hrs prior to the action time and it has to be missionary. Any oda.style na hell-fire material. #Deeper tins# |
Hmmmm, dis young boy never rest since him wedding. See wetin spotlight and pharisaical pple dey cause? After this whole ordeal, na to go nakedddd the matter for him pale o even if it means leaving the church. Next week now, dem fit say make he tear all the wedding foto. #Deeper tins#. |
The only misfortune some students have is being born Nigerian. Nigeria is not a country u can get quality education, at least , not this present Nigeria. Universities on strike. Polytechnics on strike Colleges of Education are moribund Jobs are non-existent The teeming population of graduates from all higher institutions of learning litter the streets and do the most debasing of jobs nowadays. Omo, Naija case don dey pass prayer sef. |
Ceasar still get some moves o. |
Should that be a red card? Looked harsh. Which FIFA rule be dat? |
Ramos still make my money sink the more Puta de mierda. Anuohia These useless madrid players. |
Brazil has taken Spain to the cleaners. So sad, my betting money don go. Make I go off gen abeg. Nonsense. |
Stifle Neymar and Spain can turn dis game around, the other players aint dat potent enough. |
Pique and arbeloa na weak links abeg. They have been poor today. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 30 pages)
