ThisYourTatafo's Posts
Nairaland Forum › ThisYourTatafo's Profile › ThisYourTatafo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 14 pages)
Realhommie:hahahaha I tell u men, these bloggers cray |
There r always two sides to a story. a wise man listens before he speaks, a fool opens his mouth and destroys his life |
Benita27:Babe Wey get sense .. 23 origin for u... not like those loose babes up there |
DuchessDee:hahaha oh no u didn't... una too get bad mouth for this forum damnnnn... na person pikin o |
Oyind17:Lol na u be the rat ? |
ogorwyne:BAD MOUTH OH BAD MOUTH |
lonelydora:And we say we want change ? If u don't attend this demonstration you need to vacate my house |
desquad:na ogogoro dey worry u and u Jo even know |
nairalandtroll1:17? year old ? It's a no no for me , u no reach |
[quote author=rusher14 post=53254585][/quote]You too man, no hard feelings, we can't be catching unnecessary feelings on a faceless forum |
DeepFriedPuff:Oh I'm sorry I didn't study "Emojicology" in school but sure why not ? I'm sure it is ![]() DeepFriedPuff:Oh I'm sorry I didn't study "Emojicology" in school but sure why not ? I'm sure it is |
rusher14:If u get paid so much cheddah dude that 1 na for ur pocket u no dey pay me and I no even see u even if u climb Cliff... people who havebcommon sense often realise that the way to have a long fulfilled life is MINDING YOUR OWN BUSINESS which to me is your weakness. no face your way Bros dey fine me upandan for Nairaland |
rusher14:Trying to shine through me on Nairaland is an old trick. U dey fine person Wey u wan exchange words with lol. u no even reach. and guess what bros ? I just got paid on MMM. and it keeps coming. pls go and check my new posts. Humans just hating on another human for absolutely no reason. u need help |
DeepFriedPuff:Don't be like that... Its the internet u don't let anyone get to u... No sad face pls |
DeepFriedPuff:As u fine u no wan respect yourself |
Houston20:U miss road ? Abi na Android phone dey sweet u |
CentaurXXV:your head dey pain you ? |
screenshot
|
THOSE WHO WISH HIM DEATH MAY U EXPIRE BEFORE THE END OF THIS WEEK... |
Inspite of the unforseen delay in payment by MMm. They finally responded and honestly I think these guys can be trusted as I just got matched... P.S. if you hear anyone saying MMM is fake tell him to give you food to eat because the same people trying so desperately to pull MMm down are the same ones who would not give you a dime if you so asked for it... Na my money I invest e no concern anybody... Mmm has started not so strong this year but they came back as promised and I know it will grow stronger ...make we no use our hand kill am... This is about the only structure that works in Nigeria I tell you. Even my rich Friend Samson for Dubai still dey owe me over 700k in 5 years and he doesn't even take my calls. #TrueStory #WeHelpOurselvesByOurSelves I love MMM No quote me o cause I get venom Wey u no fit contain |

Screenshot |

So i heard TR has got beef with Ikechukwu but that's not what bothers me...I'm not a music person but I've had the privilege of listening to TR's new song , can't even recall the name MUSUKU abu na MUSKULU . .....Now i know thst there is a need to wanna diversify but Terry u did a dastardly terrible job with that song... I crown it 2017's WACKEST JAM .... I am so disappointed Terry....u fall your hand |
I talk una say i talk... I no talk una say i too form... So i aired my view and Oga Seun Decides to Ban me for almost a week abi na 2 weeks... Lol .. If u like ban me again i won't change my stand on the truth 1. Nigerian girls too like money 2. Mmm must not die... No ban me again o else i go buy fowl wey get K leg give u for xmas #NairalandMods : Catching unnecessary feelings since 1899 |
Shebi dem dey write ashawo for person head ni? 