Thunderbabs's Posts
Nairaland Forum › Thunderbabs's Profile › Thunderbabs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 168 169 170 171 172 173 174 175 176 (of 196 pages)
Ur dog no knw say in the land of buhari, wetin he wan try to do na taboo. If ur dog were to be human, i for say e go carry sacrifice for 1am to disspell dt evil spirit making him ve urges fir his relatives...its a bad spirit, ehhen. Otherwise, sell the dog to Ondo or Calabar. They go teach am lesson. Better still, castrate the dog. Na 3 options i gv u ooo, mr dog owner |
Being a babymama is the coolest. No husband/wife wahala, abi |
When dey go dey marry looks and money.....why e no go dey crash lyk a pack of cards. D guy is handsome and loaded, gal is so pretty and gbam, wedding bells, 2 years max, wedding crashes.. ![]() |
What these things between our thighs will cause, eheen. It takes you to Heaven, really. But, the heaven is of two types Itz either you re doing it and you reach a point of ecstasy or you are doing it and reach a point of no return ![]() |
Na village pple com for buhari na...e dey mk pple suffer....and doz wey chop money wey e dey disturb with efcc...they gats to show him where power really dey |
maasoap:Not just one man, okay. I live in Abuja. You needed to see how the hausas were acting like they won lottery on the streets causing nuisance everywhere coz of wht, plz? Dt our sick president returned from his sick leave....what sense do u make of dt? I don't remember any such celebrations when late yar'adua returned....mischief makers, all o' ya |
He must be among those wanting the man dead....Some pple b acting like savages....what nonsense re u celebrating? I dont get the kind of brain in these hausa pple's head. |
In yoruba.... Iro ooooo, @realomosexy this is very okay faa |
In tinubu's voice..... Am..bode, Amboooode, Amboooode, emelo ni mo pie...(x3) Kini gbogbo katikati ti mo ri ni eko temi yiii Oo ni o build bridges, flyovers kiri eko, o dredge awon gutter to wan Ikeja.....Ambode, sho mo nkan to shey shaaa... |
I like ur spirit gal. No wonder Tonto go smoke delta weed...con craze. |
Shut ur mouth, Tonto..when you dey chop d yahoo money, dey flex you no come out to announce say ur husband na yahoo boy ooo. Coz of some gud slaps which i think u now deserve, u nw say he is a yahoo boy. Guys, you dey learn.... Never ever think a girl lover gat ur back....wait until a littl problem surfaces, na den u go knw say u v bin fucking wit d devil...they only want n know d sweet side of life, when it goes awry, you go see who dey really are..... This is mostly for d guys who don blow b4 dem marry |
Make dz girl go hug transformer jhare.....be saying nonsense and posting nonsense to get sympathy from ignorant public..... If man leave girl, na man u go still go meet.....nonsense.. Ini edo marriage scatter, noise no reach dz level and she even fine pass you sef... Do u ve to tell lies so dt Kunle will be crucified....women will always be women...devilish, cunny, if u cnt go on with d marriage, just walk away.....u dnt ve to make it all dz razzmatazz Im nt sayin kunle no get hin own faults too buh is all dz media hoolabaloo n3cessary coz u b celebrity? |
Nigeria is always a joke..... Since i dun know left frm right, i neva hear say MMIA runway gets closed b4. How old is Abuja airport? |
She no even fine sef |
What are those dumbheads celebrating? Craze or stupidity? Which of the two? |
Freeze sef be acting like person wey get kolomental |
Fools rush in....Na title of a literature book ooo ![]() |
This gals nd the devil in them....Christ. She ll then be shedding crocodile tears if imprisoned.....Can't you let it be ur past and move on? Devilish gals |
For the females, when the first things you consider primarily in a husband is Handsomeness, Cars, Money, and then, Love. You get the Toke, Tonto, Tiwa, treatment. |
Na flash buhari flash....which call |
Haters everywia....They can never be happy for another's success.....always hating.....the more you hate, the more u piss in ur pants
|
As a man, its hard to ve such a pretty damsel for an assistant and not.......even ur brocolli sef go vex 4u if u dnt tk it to her... Tonto be selfish...Dia is love in sharing ![]() |
Make Tonto confess if she no sleep with another lady's man b4 she got married too....knowingly or unknowingly. Until then, her noise is getting on ma nerves....Dtz why smx, som rich guys prefer baby mamas to wife.....na so so trouble dey go dey bring...You cant keep a grown rich man to urself, forgerrit.....mk d man sef b deeper life, he go trip at 1 time xcept d spirit koko is strong in him |
AngelicBeing:In tywese's voice... Beeni ooooo, he get head for plenty women.....no b dem say, i see am fir hin star |
AngelicBeing:20, 000 likes |
Tonto, you re not new in the game. You shldnt expect ur man to be eating ur cashew Only....He must taste other types...you think you re the hottest, there re hotter gals out there willing to eat his carrot....i guess you dnt want to share ur man buh, dt Cool... Buh in the real world, smx you cannot stop it. This no b movie oo...when i checked Olakunle churchhill's destiny, i found out he is a man with a head for many women....he chose it himself frm heaven, so dnt fight it. Just do ur tin, play ur part , be a gud mother and leave d rest to God. Otherwise, igbaju, igbamu o ni tan loro e oo |
Action por bi Ogogo ![]() |
Brethren, if ur accusser slaps your right cheek, turn on ur left and return the slap politely. Garbage in Garbage out ![]() |
obembet:It will be played in the next two season ![]() |
See gay pple everywiaaaa.....som don dey imagine unimaginable tinz,,,,chaiii |
Hear they come again.....are we mad ni? Politicians be taking nigerians for fools since 1960 ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 168 169 170 171 172 173 174 175 176 (of 196 pages)


No wonder Tonto go smoke delta weed...con craze.
