TmeD0's Posts
Nairaland Forum › TmeD0's Profile › TmeD0's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 36 pages)
Ruby_Pearl:Ready for me to finish You know you no fit see ya sef for dream when na me be ya dream ke. Even gan pa pa, me sef I had a dream dis morerin. I dream say, I dream say, say. . . Faye no rish ya end. See, i get ya best interest @ heart o. ![]() |
Quote from Xyoun: =============================================== what are you MMMMMMMMMMOTHER FUCKER still doing on this forum, ALL of yall should leave us, and stop talking trash =============================================== Na wa o! Ol' boy you sound like pesin wey don go American embassy and British consulate go apply for visa tire wey them no gree give. Even Turkey sef be like say them don deny you visa for dia. . . common Dubai sef, them no gree you enter. Hmm--I wonder why! Pele, sorry o. Na embassies you suppose take ya frustration out on no be this pipu wey dey obodo overseas now. Oya tell me wetin our Naija goffment don do to better the life of hin citizens other than chop the country money? Abeg, carry ya frustration go sleep o jare. With ya F this F that sef, I can just see ya type dey blow fon e as soon as ya leg waka comot for inside plane sef. Ewu! ![]() |
madamkoko:I'm glad you agree with that cause I could go on and on with comma wey dey every religion. phillip001:Nna, in as much as I don't completely agree with how madamkoko kind of deviated from her topic, I'm not sure baba God go dey to0 pleased to see one of hin pickins dey use so much profanity to get hin point across. I can understand your frustration but I'm sure there are better approach to it. . . that profanity sort of defeated the purpose of your remark if you ask me. And last time I checked (unless I missed it) none is denying the existence of the Almighty God (at least I know I'm not) but rather stating opinion about the various religions of the world. Take am easy o my guy. Peace! madamkoko:Now, that was uncalled for but I must admit it was. . . ![]() |
Ruby_Pearl:If I finish it then I would have to kill ya pata pata ![]() |
agaba123:Me sef I wonda o! ![]() |
Ruby_Pearl:Ruby & Pearl my dia, Fe na marry, Oni na alligator. When you pronounce it in Yoruba it sounds like the word funny Come o, I think say u be Yoruba/Zimbabwean/Floriduhan sef. Oya whish one u come be, confess now now now before I. . .![]() |
idupaul:Na to tell you say the tin kanda well well |
agaba123:Omo, no be easy job the guys dey do o. IMHO, na demm be the unsung heroes for onlypix sef. Poor dudes! To think of how daunting these tasks could have been for them. Ah, O ma se o! ![]() |
Ruby_Pearl:Haba Ruby & Pearl! How u go talk say I marry alligator now? E no good o. Come to think of it, u go make up ya mind whish sport u wan do sef? Today na swimming, tomorrow na gymnastic before you know it now e go be bedmington, I mean badmington. ![]() |
agaba123:You blame am? Na correct job dem dey do o--I mean as most viewers can't be there to witness the game live, dem do beta capture some of the remarkable plays by the ladies. ![]() |
agaba123:Eh o! Oluwa n be ni bikan o! There's a God somewhere! No further comment. ![]() |
agaba123:Lol! Ol' boy I no wan stray from the spelling. No mind Ruby & Pearl o jare, role model ko, ole model ni. ![]() |
Ruby_Pearl:So, you have to resort to torture on the screen to learn how to swim when Micheal T@med0 dey here ehn? Dem no tell you say na me 1st swim river Niger and Benue come link am for Lokoja sef. In fact, I beat all the mami-waters sef in the process. Only reason I no go Olympix be say I been get family emergency during trials and as a result Phelps come take my spot. Wo, hin 4 hear Wen for dis Olympick sef. |
agaba123:Lol! We suppose go play bish volleyball sometime for Zimbabwe where she dey. I been wan tish Ruby & Pearl how to play the sport so she go feel experience the intensity those females dey experience during the game. @Ruby & Pearl, I still dey wait make you fix date o my dia. Did I tell you I won dogl medal for the sport during the World Onlypix. ![]() |
Seun:There u are my dia Ruby & Pearl! Need I say more. Wo, wa dagba! That is wot I've been trying to make pipu see all this time. I mean, the intensity for the game na panga not to mention the physicality (chei! grammar sef) involved. |
Ruby_Pearl:Ehn, my dia Ruby & Pearl how pesin come be perfat? Just because we were only analyzing the technicality of the sport come make us perfat? ok o, God dey o! Come o my dia Ruby & Pearl, when are we going to play bish volleyball now--abi u dey fear say I go waya you 21-0? Rememba say na very intense sport o and no forget bring ya "A" game. |
agaba123:Ol' boy na true you talk dia o! Wo, na guaransure gold medal for our gals be dat because umpire go just dey dish out points our way. In fact gan pa pa, dia go be slight modification for the rules i.e. if the tin clap well na extra point be dat o. Man mi, I hail u o jare for the hard work you put in for those foto because those are rare collections o. ![]() |
uche1:Ehn! Oturu gbeke! You wan make oyinbo dey collapse for bish dia. Can you imagine how much ![]() javalove:Yeah right! Quote from ASL33 ============================================================== This is childish i think, what have you not seen before? Do u want them to wear suit? ============================================================== Don't know if you're a male of female but I guess it doesn't really matter--if this is childish, what do you call this one! @agaba, nice fotos o jare--na the best sport for olympix be dat jo. ![]() |
@ madamkoko, I think you've suddenly turned this ya topic into a one-sided (Christian-bashing) discussion. Initially, when I saw the topic, I was hoping to get a fairly objective view but that hasn't been the case. You seem to forget say, every religion get hin own comma just as Christianity get in own. I no hear any mention of Imam em for Mecca and other Arab nations wey dey live like royalty while some of their staunch followers ( that would take a bullet for them in a heartbeat) dey suffer. Even em Jews sef get as e be for em with em Rabbis calling all the shots. Personally, I do share the belief that religion na hin be the part (if not the cause) of most of the problems for this world. Take the situation in Darfur for example, no be the so-called "peaceful" religion practitioners dey kill oda human beings like em because em no be like em--I know politics plays a part here too but na religion be the chunk of it all. Bottom line be say if you go state a general opinion, e no go hurt to touch on every aspect of it rather than focusing on just part. E no go surprise me if u be Atheist sef. Take am sofry sofry with the brothers and sisters in Christ now. Just my own 2 kobo. Peace! |
mazaje:Wow! I couldn't have eloquently made those remarks like you just did. You should be very proud of yourself for showing such command of the English language and your choice of words. As a matter of fact, your entire family would be so proud of you if only they could see how well you express yourself. Good job! Peace! Yisraylite:Blah, blah, blah. No be YAHWEH again? Sighs! Religion! Need I say more. Peace! |
Yisraylite: mazaje:Well, duh! Dude just mentioned Abba whatever, Torah and what have you and you still dey ask weda hin be Jew (shakes head in disbelief). Dumbness = Priceless. Peace! |
So, once pesin don "born again" na hin be say make hin no use common sense again? For where God talk for bible say na sin to work for where them dey make tombo liquor in other to feed and clothe ya family? Make all of una hypocrites wey dey holla sin this, sin that carry una yeye Christian-Craziness beliefs go o jare. Na una and some of una yeye pastors dey spoil this world for us by misrepresenting and misinterpreting the Bible to further una causes. Wo poster, tell ya friend make e keep hin means of livelihood because manna no go fall from heaven come feed am o! Peace! |
FBS:ROFLMYO! Man, that was so freaging hilarious! Oko no ko, oko no ko, lepset, lepset ![]() |
kola oloye:I hope so o--not with some of these acrobatic displays we've seen so far from the Argentines. |
xyoung:Dude, your last remark was really un-called for and not funny at all. How could you be son insensitive? Would like someone to wish you or your family member a misfortune? No, that was not funny and was rather immature to say the least. Peace! |
oziomatv:Abi o! na wetin i dey wonda be that too o as hin dey dish am out left and right. Abeg make dem no let am ref final o cause e be like say hin like Argentina so. |
Ok, i'm starting to qweshun this ref's rulings o! haba! dat na clear diving now. |
Chineke! ref no even spare Brazil o. On top of the disgrace he just give 1 pesin red card--wetin be the point now after them don lose. |
eh o! e don pari for Samba boys o! kai, to add insult for injury dem come get panalty. |
kai see diving from this Argentina player; chei naija go hia w en for all this wayo o! |
oziomatv:Na wetin you dey stare into for ya profile? Crystalball? Ya own come pass pesin o! Peace! |
McKren:Yep! I spoke too soon myself cause Brazil is now showing a serious urgency. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 36 pages)

You know you no fit see ya sef for dream when na me be ya dream ke. Even gan pa pa, me sef I had a dream dis morerin. I dream say, I dream say, say. . . 

God dey o! Come o my dia Ruby & Pearl, when are we going to play bish volleyball now--abi u dey fear say I go waya you 21-0?