Tranverse's Posts
Nairaland Forum › Tranverse's Profile › Tranverse's Posts
1 (of 1 pages)
chaii ! only gworo cheap for naija so tey person dey turn down big appointmen cus its from a 'burukutu sipping, gworo chewing certificateless rigger from a lying drunk and confused party 'APTHIEVES. ![]() |
chaii ! only gworo cheap for naija so tey person dey turn down big appointmen cus its from a 'burukutu sipping, gworo chewing certificateless rigger from a lying drunk and confused party 'APTHIEFS. ![]() |
we don tire for 'Nigeria will SOON' we wan dey hear 'Nigeria will enjoy on a specific date as a true prophet ![]() |
;Dplease mr oga, this country is beyond prayer o, na trumpet we deh wait for. ;Dplease mr oga, this country is beyond prayer o, na trumpet we deh wait for. |
Thief na thief and for being naked, 'THEY BELONG TO THE OTHER ROOM ![]() |
Thief na thief and 'they belong to the othet room' #cell ![]() |
They now belong to the other rooms. |
i miss abeg na first half X? |
lieees ![]() |
NAME: KELECHI(from the land of the sleeping sun)
na them! we know say na them @ Igbos
NAME CHECKER ASSOCIATION OF NAIRALAND
REPORTING FROM GWAGWALADA BRANCH ABUJA. |
NAME: KELECHI(from the land of the sleeping sun)
na them! we know say na them @ Igbos
NAME CHECKER ASSOCIATION OF NAIRALAND
REPORTING FROM GWAGWALADA BRANCH ABUJA. |
NCAN GWAGWALADA ABUJA REPORTING
NAME: GBENGA ADEBAYO!
STATE:EKITY!
TRIBE:YORUBA!
NA THEM THEM! YORUBA AND TOTO NA 6 AND 6!
BAT3 LOW! I REPEAT BAT3 LOW ;DNCAN GWAGWALADA ABUJA REPORTING
NAME: GBENGA ADEBAYO!
STATE:EKITY!
TRIBE:YORUBA!
NA THEM THEM! YORUBA AND TOTO NA 6 AND 6!
BAT3 LOW! I REPEAT BAT3 LOW |
France to murder albania 3-1 ![]() |
After reading for hours without rest...jamb decided to open my result for me to see with aggregate 172 and m sure of what i wrote chaiii crying"""""" ![]() |
End time police,end time panties,end time robbery and end time we ![]() |
our lord's prayer |
lalastica come see all naija babes dey form VIRGIN OOOO. KOBOKO TI TAKE OVER! ![]() |
sai baba sai chanji of hardship. President Buhari ti take over ![]() |
APC CHAINSSSSSSSS! ![]() |
breast has been feeding d guyses since 20AD ![]() |
ngige? hmmm naija na wa o ![]() |
1 (of 1 pages)
They now belong to the other rooms.