Politics › Re: Tinubu Transformed Lagos With Blueprint – APC Group by Tvoice: 8:19am On Sep 08, 2022 |
Mumu pipo, nor be only blue brint, na black print |
Education › Re: Nigerian Lady Reveals What ASUU Strike Has 'Done To Her' (Before & After Photos) by Tvoice: 8:15am On Sep 08, 2022 |
Abeg name dat baby ASSU |
Politics › Re: Military Bombs Terrorists At Boko Haram Fighters' Funeral In Borno by Tvoice: 8:11am On Sep 08, 2022 |
Bomber man, who remember dat game again sef, make una continue to bomb without pisure |
Politics › Re: President Buhari Receives ECOWAS Special Envoy And Good Luck Jonathan (Photos) by Tvoice: 8:00am On Sep 08, 2022 |
isiorite, make dem help us advice am make e resign b4 next year, him wahala e haf too much, my tire have tired |
Politics › Re: Tunde Bank-Anthony: Tinubu Can’t Claim Glory For Fashola, Ambode’s Achievements by Tvoice: 7:59am On Sep 08, 2022 |
Esseite: What is the blueprint Ambode did not follow that cost him second term?
Can someone please upload the blueprint document.. LOL, liv those miscreants jarey, even red print sef, dem nor get |
Politics › Re: Bauchi APC Reacts To Sule Katagum's Defection To PDP by Tvoice: 6:49am On Sep 08, 2022 |
Una never chichonchi, very soon baba wey dey shake go soon see d hand writing clear, aboki wey u dey use ticket frustraight dia life for lagos naim u want make dia pipo kon vote for u for north, wat u sew is wat u reap |
Politics › Re: Video: How I Was Tortured While In Prison - Lawyer Inibehe Effiong by Tvoice: 10:56pm On Sep 07, 2022 |
abuse of power everywhere, naija na truly shithole, I miss trump honestly, e for Don rebrand another name for dis kwantry, thank God say man nor be God. |
Health › Re: 4 Newborn Babies Die In Sapele Central Hospital, Delta. Doctor ‘Found Drunk’ by Tvoice: 10:35pm On Sep 07, 2022 |
As I see sapele for d news, I nor just bother my self, na dat place ogogoro originate from na, tell me why d doc nor go moz. Mad pipo every where |
Health › Re: Stunned Surgeon Removes 100-pound Tumor From Woman's Body (graphic Photos) by Tvoice: 10:30pm On Sep 07, 2022 |
omo, dis wan shock me pass electric oOo, if na naija na 50 churches dat woman go for do thanksgiving, the cancer wey dey chop Nigeria economically, na so God go take remove for us oO. |
Romance › Re: Man Floors Girl Poking Nose Into Another Girl's Business (Photos) by Tvoice: 9:56pm On Sep 07, 2022 |
Dat guy is a real niga, e just dey dulge bullet anyhow |
Politics › Re: 2023: Tinubu Tackles Obi, Says ‘party Not Threatened By Fake Statistics, Jabs’ by Tvoice: 9:29pm On Sep 07, 2022 |
E go shock u Las Las baba wey dey shake |
Politics › Re: Tinubu: No Need To Hurl Insults At Rival Parties, We Are Smarter by Tvoice: 2:00pm On Sep 04, 2022 |
Baba wey dey shake , i sure say e take u 2 hours just to finish dat small sentens  |
Politics › Re: Scores Of Boko Haram Terrorists Drown After Military Bombardment In Borno by Tvoice: 12:47pm On Sep 04, 2022 |
shey nigeria army nor dey always get camera to snap pissure ? abi , i nor just dey understand all dis ghost killings , like my grandma will say , bush fm, meaning fake news , make una dey dia dey decieve una sef .
If building collapse , we dey see dead bodies , accident , we dey see dead body , but nigerian army killings usai, even foul dead body sef , we nor dey see . |
Science/Technology › Re: 'Female Vampire' Shackled To Prevent Her Re-Incarnation Found In Poland (Graphic by Tvoice: 11:15am On Sep 04, 2022 |
adultpost10: Vamp ko were wolf ni You will never stop making me left , u dis shide |
Crime › Re: ‘I Killed My Parents Over Blasphemous Comments Against Prophet Muhammad’ by Tvoice: 10:31am On Sep 04, 2022 |
HouseRavenclaw: Isn't this all Abrahamic religions? Christians kill their kids and parents too. Look it up. Stop twisting things and Please go for a brain check . |
Politics › Re: Ogun PRP Guber Candidate, Prof. Bamgbose Dies 5 Days After Winning Guber Ticket by Tvoice: 12:58pm On Sep 03, 2022 |
Hmmmmmmmm , may his soul rest in peace |
Politics › Re: 4 APC Leaders, Thousands Of Supporters Dump Party For PDP In Zamfara by Tvoice: 12:54pm On Sep 03, 2022 |
|
Politics › Re: 4 APC Leaders, Thousands Of Supporters Dump Party For PDP In Zamfara by Tvoice: 12:42pm On Sep 03, 2022 |
incandescentena: What are the names of the ''thousands of supporters" Ask google , abi ur data dey on strike too like ASUU strike ? |
Politics › Re: 4 APC Leaders, Thousands Of Supporters Dump Party For PDP In Zamfara by Tvoice: 12:40pm On Sep 03, 2022 |
XerXers: Tinubu has been scammed. Better scarm |
Crime › Re: $11.8M Worth Of Cocaine Disguised As Baby Wipes Seized On US/Mexico Border by Tvoice: 7:39am On Sep 01, 2022 |
|
Crime › Re: $11.8M Worth Of Cocaine Disguised As Baby Wipes Seized On US/Mexico Border by Tvoice: 7:21am On Sep 01, 2022 |
Na wa OoO, if to say dis wan cross aha , omo , mad pipo for increase for dat country , mexico and drug na 5 & 6 |
Politics › Re: 2023: Peter Obi Should Stop Dragging Church Into Politics – Okowa by Tvoice: 7:14am On Sep 01, 2022 |
Okowa should short up , d delta state funds u are using to promote atiku should be returned |
Politics › Re: Production Of Tinubu/Shettima Textiles For 2023 Campaign (pics/vid) by Tvoice: 6:55am On Sep 01, 2022 |
If una like make una produce fish wey resemble baba wey dey shake , una nor dey go any wia , i dey my house come beat me  |
Travel › Re: Nigerians Arriving Dubai Are Detained And Their Passports Seized (Video) by Tvoice: 6:44am On Sep 01, 2022 |
What u plant is what u havest, those foolish cultist that were chasing people all around d oda day brought this upon nigerians , stop asking what is going on , we are our own problem in dis planet, una go carry una sef go another country go dey do nonsense instead of u to hursle and make d money , abi nor be d purpose of going there be dat ? What a shame |
Travel › Re: Lagos Traffic: Pregnant Woman, Others Pay 500Naira Each To Cross Muddy Road(Vid) by Tvoice: 8:26am On Aug 30, 2022 |
FreeStuffsNG: Mugu , i stay in amowo odofin festac
I know most of you live in those backward states and it could be too late to redeem you from envy, ignorance, hate and bigotry but that is Ogun state, not Lagos or part of Lagos state.
Most of you have never been to Lagos in your life and don't even know Lagos so you don't even know the difference between Lagos and Ogun and Lagos as a state and Lagos as a division. smh |
Travel › Re: Lagos Traffic: Pregnant Woman, Others Pay 500Naira Each To Cross Muddy Road(Vid) by Tvoice: 3:18pm On Aug 29, 2022 |
Na d lagos wey baba wey dey shake build be dis , mad pipo |
Romance › Re: Pregnant Sidechick Crashes Her Boyfriend's Wedding (Photos, Video) by Tvoice: 2:56pm On Aug 29, 2022 |
Wahala nor dey finish , brake fast Na morning food wey pipo dey always chop  |
Politics › Re: How Tinubu’s ‘zero Commitment’ At London Meeting Forced Wike Back To Atiku by Tvoice: 12:16pm On Aug 29, 2022 |
Baba wey dey shake e shouth emi lokan , gangs of thieves |
Crime › Re: Lagos: Tension In Mile 12 Over Death Of Transport Union Leader, Sulaimon Lawal by Tvoice: 9:12am On Aug 29, 2022 |
jjcena: Does it mean hes a cultist too? Yes , even most of our leaders are cultist |
Crime › Re: We Are Still Searching For Deborah Samuel’s Killers - Police by Tvoice: 9:03am On Aug 29, 2022 |
Story for the gods , we all watch the videos , we saw dia faces , u pipo should continue to deceive ur selves |
Politics › Re: PDP Acquired Buhari’s 2002 Campaign Office In Daura, Katsina State by Tvoice: 8:53am On Aug 29, 2022 |
Rozross: They did him dirty with the muslim-muslim ticket Yes , they new what they were doing , tinubu was not smart , his thirst and greed for power is making him not see things clearly , even his health sef |
Politics › Re: PDP Acquired Buhari’s 2002 Campaign Office In Daura, Katsina State by Tvoice: 8:49am On Aug 29, 2022 |
Rozross: My third eyes has truly never deceived me, i hope Tinubu is wise not to trust the Hausa/fulanis wholeheartedly It is too late already , he was deceived and was too blind to see it coming |