Politics › Re: The Youths Are With Tinubu - Dayo Israel, APC Youth Leader by Tvoice: 10:14am On Oct 24, 2022 |
Tah, nor be all d youth, na d one's wey loss dia sense dey with am, while few na to chop and clean mouth, if don't gerit 4get abrit |
Politics › Re: Court Document Shows Peter Obi Had No Hand In El-rufai's Arrest - Prnigeria by Tvoice: 8:31am On Oct 24, 2022 |
Lobatan, pit wey dem dig with dia hand, na dem dey fall inside, nonsense and ingredients |
Politics › Re: I Won’t Govern From Dubai, Tinubu Mocks Atiku by Tvoice: 8:22am On Oct 24, 2022 |
U will govern from the latterin, pee pee zazzy  |
Politics › Re: Presidency: Osinbajo Issues Directive To Staff Appointed Into Tinubu’s Campaign by Tvoice: 8:21am On Oct 24, 2022 |
Is it the same oasinbanjo dat said he will never support a Muslim Muslim ticket or anoda wan?
Pasitor, PlzzZ wat hapin? |
Politics › Re: 2023: Atiku-Okowa Campaign Mocks Tinubu Over Empty Kano Streets by Tvoice: 8:19am On Oct 24, 2022 |
STEWpid: Chai..
Okowa translation from Yoruba simply means "Our Gbola". Hahahahahahaha, chai, I never even tort of dat, u are wickeeeeeed |
Politics › Re: APC Decampees To PDP Declare Their Support For AtIku & Seyi Makinde (Pictures) by Tvoice: 1:32pm On Oct 14, 2022 |
na Tinubu remain to decamp to OPC  |
Education › Re: Bauchi Students Protest Over Separation Of Boys From Girls In Secondary Schools by Tvoice: 12:17pm On Sep 27, 2022 |
Fkmodhi: See these yeye promiscuous boys instead of them to be happy they are protesting... Hahaha ha happy say weitin ooOo, wen dem Don separate kpomor from sharky, make dem nor gree oOooO Dis will increase Homosexuality in d school especially if it is a boarding school |
Celebrities › Re: Paul Okoye Reveals Why He And His Brother Peter Okoye Did Not Talk For 6 Years by Tvoice: 12:13pm On Sep 27, 2022 |
Two daft brains who forgot wat it means to be twins |
Politics › Re: Adebayo Vows To Recover Buhari’s Alleged Stolen Oil Money If Elected President by Tvoice: 12:01pm On Sep 27, 2022 |
After recovering it, wots next? U dey whine me abi? Eleribu sombori |
Culture › Re: Photos Of Dogo, The "Tallest Man In Kaduna" by Tvoice: 11:59am On Sep 27, 2022 |
|
Politics › Re: Nigerian Soldiers Fighting Boko Haram Show Water They Drink (Video) by Tvoice: 10:07am On Sep 27, 2022 |
What a country |
Health › Re: Newly Married Artisan Burns Self, Blames Abusive Wife by Tvoice: 9:51am On Sep 27, 2022 |
Who wan commit suicide still dey cry? Mitcheeeeeeew |
Culture › Re: Photos Of Dogo, The "Tallest Man In Kaduna" by Tvoice: 9:48am On Sep 27, 2022 |
Dis guy needs to work for nepa, no need for lader awsear |
Politics › Re: 130 APC Members Defect To PDP In Kogi by Tvoice: 9:45am On Sep 27, 2022 |
Lovenorth: It was a mistake and I take responsibility Nice, I love sincere people like you, I guess this is d time to make things right |
Politics › Re: 130 APC Members Defect To PDP In Kogi by Tvoice: 6:31am On Sep 27, 2022 |
|
Politics › Re: 130 APC Members Defect To PDP In Kogi by Tvoice: 6:30am On Sep 27, 2022 |
Lovenorth: I am happy for them, I regret supporting APC in my life, pls God forgive me So u join people wey put us for dis wahala?  |
Politics › Re: President Buhari Holds Bilateral Meetings With President Of Exxon Mobil by Tvoice: 8:10am On Sep 25, 2022 |
Na oil matter dem for dey see dis wan, mumu |
Politics › Re: Ignore Candidates Providing Bogus Statistics – Sanwo-Olu To Nigerians by Tvoice: 7:56am On Sep 24, 2022 |
House boy, getat |
Politics › Re: FG Plans To Sell Electricity Transmission Company by Tvoice: 7:51am On Sep 24, 2022 |
Madness, if una Don sell Nigeria property's finish May be na humans una go begin sell, fools. |
Crime › Re: Policeman, Olalekan Ogunyemi, Sentenced To Death For Killing Kolade Johnson. by Tvoice: 7:13pm On Sep 23, 2022 |
Better, one down more to go |
Food › Re: Lawyer, Monday Ubani Threatens Lawsuit Over Ponmo Ban by Tvoice: 9:25am On Sep 22, 2022 |
MrUchenna1: when things like PONMO becomes a national discourse.... you know that the end is near. #top2bottom Refaring to rightiouness in wande Cole voice abi? [left][/left] |
Food › Re: Lawyer, Monday Ubani Threatens Lawsuit Over Ponmo Ban by Tvoice: 9:24am On Sep 22, 2022 |
Abeg kponmo weitin u Don do buhari oOo |
Crime › Re: Kogi Pastor Arrested For Selling ‘Bullet Proof Water’ by Tvoice: 9:18am On Sep 22, 2022 |
Nothing we nor go see for dis kwantry, pastor abeg Come sell =N=500 naira own for me |
Politics › Re: 2023: APC's Muslim-Muslim Ticket Is Demonic - Ex-SGF, Babachir Lawal by Tvoice: 9:17am On Sep 22, 2022 |
Na now dis wan open mouth to talk malu creature |
Politics › Re: A Tinubu Supporter Takes A Picture In Front Of Nnamdi Kanu's House by Tvoice: 9:16am On Sep 22, 2022 |
sweerychick: very big fool indeed, Tinubus failure would be designed by his supporters. Imagine this slowpoke snapping pic in front of MNK gate to prove what? Foolishness is a bliss to some fools |
Politics › Re: A Tinubu Supporter Takes A Picture In Front Of Nnamdi Kanu's House by Tvoice: 9:00am On Sep 22, 2022 |
fools everywhere, dat guy dat trecked from lagos to Abuja for buhari the other time, where is he today, una go just package gala wey Don spoil dey sell for everyone |
Politics › Re: Yahaya Bello: There Are Saboteurs In Buhari's Administration by Tvoice: 8:58am On Sep 22, 2022 |
Short up , a man is not a man when he allow other men to run his home, we are tired of ur stupid excuses |
Crime › Re: Professor Zainab Duke Assaults Orderly, Charges Maids To Beat Her Up by Tvoice: 8:52am On Sep 22, 2022 |
Matter wey go soon die, na dem dem. Dem go sort am out |
Politics › Re: Buhari To Confer Buratai, Jamoh With National Honours - WhistlerNG by Tvoice: 8:47am On Sep 22, 2022 |
Make dem give me d part of this kwantry wey be my father land abeg, I wan check sorting, because my tire have tired |
Romance › Re: Hisbah Nabs Man, Woman Having ‘public Sex’ In Zamfara Motor Park (pic) by Tvoice: 8:31am On Sep 19, 2022 |
Na Wa oOo dis wN just weak me, private sorting gone public, but weitin concern hisba sef? |
Politics › Re: Stop Acting As Wike’s Aide, APC Tells Makinde by Tvoice: 8:30am On Sep 19, 2022 |
Weitin kon concern APC
They should mind dia curruption business |
Politics › Re: FG Grants N16 Trillion Waiver To Dangote, Honeywell, 44 Others by Tvoice: 8:30am On Sep 19, 2022 |
Main while assu is still on strike, this pipo are maaad all of dem Don ment |