Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,771 members, 7,851,634 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 02:05 AM |
Nairaland Forum / Tvoice's Profile / Tvoice's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) (of 51 pages)
Politics / Re: FG To Implement Telecoms, Beverage Taxes In 2023 by Tvoice: 5:52pm On Aug 08, 2022 |
The same FG wey go soon comot ? Make una kuku bury the country b4 una comot, malu creatures |
Politics / Re: Crises Threaten APC In Kaduna, Kano, Kebbi, Yobe, Zamfara, Others by Tvoice: 5:44pm On Aug 08, 2022 |
apache22b: Shattap abeg , is it the same Tinubu that brought this same plague or another wan , that old man should go and take care of his health, he will not last 3 months with Nigeria's problem on his head. |
Politics / Re: Presidency: Court Fixes Date To Hear Certificate Forgery Suit Against Tinubu by Tvoice: 5:34pm On Aug 08, 2022 |
SmellyNyash: Everything about Tinubu is lies , from his name to his age to his certificate, haaaa baba na wa oOo |
Politics / Re: 26,000 PDP Supporters Decamp To APC From 4 Zuru Emirate Lgas by Tvoice: 5:25pm On Aug 08, 2022 |
DeleTaller: What is my business with dis wan na , hehehehehehe , make una see me see drama, wietin concern me and baba ammed ,or u did not read the foolish words from his mouth , u come here and be supporting someone dat insulted me , telling me he is right , u well at all ? Or u did not read well ? Monica , go and gada momentum and come back , am waiting, u don enter one chance |
Politics / Re: 26,000 PDP Supporters Decamp To APC From 4 Zuru Emirate Lgas by Tvoice: 5:14pm On Aug 08, 2022 |
kiddkash: Abeg help me ask the copy and paste fools who just paste news from agbado republic |
Politics / Re: 26,000 PDP Supporters Decamp To APC From 4 Zuru Emirate Lgas by Tvoice: 5:12pm On Aug 08, 2022 |
ATLIEN2027: Your generation na idiot , mumu , na dat hunger go kii u and ur family, as una nor wan get sense so , goat , Tinubu will not smell that place , go and hang your sef , tell ur oga we are not buying what u are selling |
Politics / Re: 26,000 PDP Supporters Decamp To APC From 4 Zuru Emirate Lgas by Tvoice: 5:07pm On Aug 08, 2022 |
Audio decamp , show me pisure, or adonbelieveit 1 Like |
Politics / Re: You Are A Failure Made By Powerful Politicians – Jandor Blasts Sanwo-Olu by Tvoice: 4:51pm On Aug 08, 2022 |
Isiorite , him papa tilumbu dey come for you |
Crime / Re: Boko Haram Commander, Alhaji Modu, 27 Others Killed In Borno by Tvoice: 9:34am On Aug 08, 2022 |
Antoeni: The first kill him body 1 Kill him spirit 2 Kill him shadow 3 Kill him ghost 4 Dem finally kill him soul Nor mind dem , Mad people everywhere, 2 Likes |
Politics / Re: APC Senators Move To Block Impeachment Threat Against Buhari by Tvoice: 10:37am On Aug 07, 2022 |
I said it b4 , chickens na now una day brake before abi ? , make una allow d bastard do carry him wahala dey go 4 Likes 1 Share |
NYSC / Re: Corper Rocks NYSC 'Khaki' Uniform In Dubai, UAE (pics/vid) by Tvoice: 3:23pm On Aug 05, 2022 |
To serve Nigeria nor be by force , oga serve dubai oOo, e go pay u pass |
Crime / Re: Kidnappers Riddle A Car With Bullet At Umunneochi LGA Abia State by Tvoice: 3:16pm On Aug 05, 2022 |
Rip Nigeria , i nor get weitin i wan talk again |
Celebrities / Re: Ali Baba Lambasts Some Nollywood Actresses Over Their Sources Of Income by Tvoice: 2:57pm On Aug 05, 2022 |
tolijascro: Abeg nor mind dat wan , make e dey decieve himself |
Politics / Re: Army Reacts To The Murder Of Monday Orube, Sets Up Board Of Inquiry by Tvoice: 2:38pm On Aug 05, 2022 |
DareBello: Wonderful question, abeg ask Google, abi ur data dey on strike like ASUU too ? 2 Likes |
Politics / Re: Army Reacts To The Murder Of Monday Orube, Sets Up Board Of Inquiry by Tvoice: 2:37pm On Aug 05, 2022 |
Double wahala |
Politics / Re: Did Tinubu’s Daughter Ask Him To Drop Presidential Ambition As Claimed? by Tvoice: 11:01am On Aug 05, 2022 |
Abeg shey nigeria dey forbid handsome person as president niii , haa , na wa 1 Like |
Politics / Re: Throwback Photo Of Buhari Peeping Through Behind Sani Abacha by Tvoice: 10:41am On Aug 05, 2022 |
Gangs of evil seeds , the men behind the backwardness of nigeria . |
Politics / Re: Over 5,000 APC Members Defect To PDP In Kaduna by Tvoice: 10:19am On Aug 05, 2022 |
Tinubu and family will soon be the only pipo left in dis party , chaiii , dis life nor balance after u don use how many millions win primary finish , things kon begin fall apart like saggy breast 1 Like |
Phones / Re: Apple Set To Launch Iphone 14 Next Month (see Photos) by Tvoice: 10:15am On Aug 05, 2022 |
Mumu pipo will rush and go and buy it , den latter they will come to me and start complaining, i pity una sha 1 Like |
Politics / Re: APC To Challenge Adeleke's Victory In Osun Governorship Election by Tvoice: 10:11am On Aug 05, 2022 |
Adebiyi75olusho: Abeg ignore dat idiot, nor be everyone wey get head get brain |
Politics / Re: APC To Challenge Adeleke's Victory In Osun Governorship Election by Tvoice: 9:56am On Aug 05, 2022 |
Lawyers oya Ooo , food don ready oOo |
Politics / Re: The Day I Am Elected President, Poverty Is Defeated By 50% - SDP's Wole Adebayo by Tvoice: 9:48am On Aug 05, 2022 |
Story for the Gods |
Politics / Re: Peter Obi Caught Lying On TV Again - PM News by Tvoice: 9:45am On Aug 05, 2022 |
GOTVee: Please short up , u dis liar , u can only decieve ur sef , go and tell ur agent dat we did not buy what u are selling , u are not a Christian . If u dont stop dis rubbish, u will perish for nothing sake . 2 Likes |
Phones / Re: Starlink Cuts Price Of Start-up Kit For Nigerians To $99 by Tvoice: 9:35am On Aug 05, 2022 |
I believe say una know how much be dallar sha ? Wahala be like vawulence 1 Like |
Religion / Re: Pastor Meets Native Doctor In His Shrine For A Charm For Her Church (Pix, Video) by Tvoice: 9:14am On Aug 05, 2022 |
Wonders shall never end , check the life of tbe person wey wan do medicine for u , him nor need d money abi ? daft pipo everywhere. 11 Likes 1 Share |
Politics / Re: Oshiomhole: Tinubu’s Opponents Should Have Helped A Christian Win APC Ticket by Tvoice: 9:06am On Aug 05, 2022 |
Ogbakiri is supporting amadioha in his quest for power , the both of u will fail , every body eye don open 1 Like |
Politics / Re: Senators To Remove Lawan If He Blocks Buhari’s Impeachment by Tvoice: 8:56am On Aug 05, 2022 |
Na now una day brake abi ? , mumu pipo , medicine after death 1 Like |
Health / Re: Jigawa Police Seek Family Of 17-Year-Old Student Who Was Found Unconscious by Tvoice: 5:54pm On Aug 04, 2022 |
Na hunger faint dis wan so Ooo , just look those eyes |
Car Talk / Re: Cut And Join Danfo Spotted In Lagos (pic/vid) by Tvoice: 8:52am On Aug 04, 2022 |
Na wa , nothing we nor go see for lagos |
Business / Re: Falling Naira: EFCC Raids Bureau De Change Firms by Tvoice: 12:21pm On Jul 30, 2022 |
Lol, na us remain wey una go raid , una never chichochin, dallar go soon enter 1k unless una tell dat dallard lizard to resign |
Health / Re: What Disease Could This Be? by Tvoice: 12:13pm On Jul 30, 2022 |
Kollins11: Aswear u nor fit kii me oOoo , person never die , u don dey do him obituary, God go judge u ooooO |
Celebrities / Re: Cynthia Okereke & Clemson Cornel Missing — Actors Guild (Photo) by Tvoice: 9:31pm On Jul 29, 2022 |
Koko88: Even my panic nor dey gree panic again for dis kwantry, bad news kon be like sanding now for dis country, na God go help us |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) (of 51 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |