Tvoice's Posts
Nairaland Forum › Tvoice's Profile › Tvoice's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 52 pages)
Long overdue, u would have arrested him b4 dat other guy. |
All of them are partners in crime Gunmi abi weitin be ur name u are next |
Politics na football club, u can be bought at any time, as far as transfer window is open, everyone has a price ![]() |
Najdorf:Just ignore that wan with his fellas. I dey read all the tins wey dem dey type, I pitty d kind of brain cells dey have, trying to brainwash people that there is no God anywhere, even slowarm wey be my real gee is saying trash, make una continue, hell is real heaven is real, accept it or short up, the air u breath is not by mistake. |
Najdorf:Just ignore that wan with his fellas. I dey read all the rubbish wey dem dey type, I pitty d kind of brain cells dey have, trying to brainwash people that there is no God anywhere, even slowarm wey be my real gee is saying trash, make una continue, hell is real heaven is real, accept it or short up, the air u breath is not by mistake. |
GenBuhari:Ur tire nor tire reach my own tiring ![]() |
Hmmmm mm, una dry try sha, if u can eat dis tin, den nothing u can't eat bross. |
Una stop basketball some months back, now una Don face football, very soon una go block our yansh make we nor shiiit again Thank God say man no be God |
Bross wait till campaign start, food never done |
Shawer kor shawacap niii, wahala nor too much? |
This man Don dey ment with style, soon his political career will die with all this noise he is making, parrot of the federal Republic of Nigeria |
Antoeni:U try, u make me dey turn my phone upside down abi? ![]() |
high on kerosene |
Appdriod:Weitin do love, e Don die too? |
Na story u dey find |
Putin nor gree pay tribute, hehehe, mad man |
OtunbaStixx23:abeg where u for loss ur sense, make I help u look for am, inside Brazil matter again, u dey shit for body? haaa, na wa oOo |
Wonders Don finally end, and na Brazil e go end put, I nor get weitin I wan talk, e be things oOo |
Happiness Don travel leave dis pipo OOo, chaiiii |
yashau:Na mumu u be, so no need to answer u |
Hmmmm mm, Solomon junior loading |
saintrow1:E pain u abi, u never chichonchi, nothing wey una go fit hide again, breeze Don blow, baba yansh Don open, na to piss for body remain |
Hacks4dummies:Na my guy nickname for school dat year u just mention so oOo chaiii |
Few days to election campaign drama everywhere, mada pipo |
[quote author=wwwihy post=116473979]Wailing Wailer Stop crying. ...this is Happiness Energy Thread[/quote]E never tay wey month end na, so baba wey dey shake go Don pay una propaganda allowance, mugu of the federal Republic of agbado |
[quote author=wwwihy post=116473331]Tinubu Building Lagos God Bless Sanwo-Olu God Incoming President Bola Tinubu God Bless Lagos State God Bless Federal Republic of Nigeria God punish any Wailing Wailer and children of 8 that quote me[/quote]That project is a world Bank project, read and short up , they awarded dat project many years ago during tinuba time, baba shop d money, Nnnpc and Co came up with d sourcing of funds to continue the project. All this are online check for ur self. The construction of the Lagos-Badagry Expressway, the Nigerian section of the Trans-West African Coastal Highway that connects Lagos in Nigeria with Dakar in Senegal is reportedly making good progress and well on schedule. This came to light following a recent site visit by Adedamola Kuti, the Director of Federal Highways in South West, to inspect the amount of work that has been done on section 3 of the expressway, which runs from Agbara to Seme. |
apple kor gwaver nii, dem just dey cash out with dis dia hyping every year, na apple 42 I dey wait for, na dat wan I wan buy ![]() |
kodab:ur foolishness Don ripe, so na only YouTube deserve videos of war against bokoharam abi, go and buy a brain |
as economy kon hard, base on buhari gonment dem say love drive kon over speed get accident den die along Benin ore express.. The language on d Street now is no money, no money no love, can u imagine |
Damikjay:Help me ask dem, at d end, na u go pay b4 u join dem, den still collect better beaten, all for wat? all in d name of been rugged, den u go dey pay dues, in fact I tire for dia matta abeg |
Same rubbish dey did in dubai, then we started blaming the dubai government for repatriating Nigerians, mad pipo everywhere |
divide9ja:Is not someone from d south dat introduced the present fulani to other fools? Oya talk na? Continue to deceive ur sef |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 52 pages)



