Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,734 members, 7,851,526 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 09:27 PM |
Nairaland Forum / Tvoice's Profile / Tvoice's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) (24) (of 51 pages)
Politics / Re: Tayo Sanyaolu: Sanwo-Olu's Aide dies in Horrific Car Accident In Lagos by Tvoice: 9:15pm On Jul 29, 2022 |
Coolsperm: Exactly what i was about to type 1 Like |
Politics / Re: Senator Elisha Abbo Backs Call To Impeach Buhari Over Insecurity by Tvoice: 5:12pm On Jul 29, 2022 |
What a country , when we were telling u people about this man wen tinubu was galivanting around , u pipo insulted the living day light out of some of us , now see what is going on , and some miscreant are still clamouring for another grandpa who needs to bed rest, i sitdon dey watch d movie wey una dey act for dis country |
Politics / Re: 2face: Leave Buhari Alone, Hold Your Governors, Reps & Senators Accountable by Tvoice: 8:17pm On Jul 28, 2022 |
This wan nor well sha , if nor be d respect wey i get for you een , dat ur barhead for don chop konk wotowoto. 2 Likes |
Fashion / Re: Man Buys "Pink Lips" Bam And Ends Up With Swollen Lips (video) by Tvoice: 7:58pm On Jul 28, 2022 |
Politics / Re: Subsidy Probe: Reps Say 23 Oil Firms Unknown by Tvoice: 6:37pm On Jul 28, 2022 |
Thieves everywhere , if dis country nar humam being you for don see too many scars all over him body , single space nor go remain, upon all , dey will still die and liv dis money. 1 Like |
Foreign Affairs / Re: US Enters Technical Recession After Two Consecutive Negative Growths by Tvoice: 5:51pm On Jul 28, 2022 |
The same pipo wey dey recession, dia money still high pass nigeria own , and dem dey recession |
Politics / Re: Opposition Senators Stage Walkout Over Call For Buhari’s Impeachment by Tvoice: 4:59pm On Jul 27, 2022 |
Na now day brake abi ? bunch of fools |
Politics / Re: The Machine Gun Wielding Robot The Nigerian Army Is Testing. by Tvoice: 3:36pm On Jul 27, 2022 |
After testing, they will now sell to boko boyz and liv the Nigerian army stranded , after i hear say person use toothpaste take chop bread , nothing dey shock me again 24 Likes |
Politics / Re: Insecurity: Buhari Too Can Be Kidnapped – Buba Galadima by Tvoice: 10:02pm On Jul 26, 2022 |
Na so , the flower wey him plant don jaminate |
Travel / Re: Transporters Increase Fare Over Economic Crisis by Tvoice: 8:20pm On Jul 26, 2022 |
Na normal thing , even bread don increase because of flour , everything na untop ucrane and russia wey dey fight , mad people everywhere, anything wey go up for Nigeria nor dey com down . 8 Likes 1 Share |
Celebrities / Re: The Headies Disqualify Portable Over Death Threat To Co-Nominees (Photo) by Tvoice: 7:23pm On Jul 26, 2022 |
This guy is becoming something else |
Crime / Re: Aiye Cultists Attack Policemen In Ogun; Their Leader Escapes With Bullet Wounds by Tvoice: 5:55pm On Jul 26, 2022 |
police is your friend baile is free , bokoharam is your neighbour, mad people everywhere. |
Celebrities / Re: I Didn't Sleep With Apostle Suleman – Queen Nwokoye by Tvoice: 5:52pm On Jul 26, 2022 |
Dis apostle Suleiman relate to bokoharam abeg , weitin sef , everytime everytime, na only be pastor for dis zoo ? haaa |
Sports / Re: Why I Adopted Tobi Amusan – Ogun Governor, Dapo Abiodun by Tvoice: 5:44pm On Jul 26, 2022 |
HeroHero: portable na potatoe head , everything about that guy na zezezzzoo nonsense |
Politics / Re: Buhari: I’ll Finally Crush And Defeat Terrorists Before I Leave In 2023 by Tvoice: 5:38pm On Jul 26, 2022 |
Massdamm: That man don menta , his other brother is warming up to take over and finish d kwantry |
Politics / Re: Lt. Jaro Babanawa: A Soldier Killed In The Bandits Attack In Abuja by Tvoice: 4:37pm On Jul 26, 2022 |
MadamVanessa: Nice one , hope it is the madam vanessa that i know ? |
Politics / Re: El-Rufai, Oshiomole, Mattawale & Lalong Meets With Tinubu In Abuja by Tvoice: 3:10pm On Jul 26, 2022 |
Gangs of fools |
Politics / Re: Blasphemy: Senate Receives Petition For The Investigation & Arrest Of Pastor Ojo by Tvoice: 3:08pm On Jul 26, 2022 |
Each time i hear news like dis , i fill like a stranger in a wrong country, hippocrates everywhere. 1 Like |
Politics / Re: Zainab Ahmed: FG To Spend N6.72trn On Subsidy In 2023 by Tvoice: 8:24am On Jul 22, 2022 |
Subsidy again ? Haaaa , na wa oOo |
Politics / Re: Portable: I Won't Refund Money APC Paid Me To Campaign For Them, Won't Vote Them by Tvoice: 10:38pm On Jul 21, 2022 |
Badt guy |
Romance / Re: My Boyfriend Of 1 Week Asked Me To Address Him As “Lord" - Lady by Tvoice: 10:07pm On Jul 21, 2022 |
U 4 kuku call am lord lugard na , or lord lizard , nonsense and ingredient |
Politics / Re: Mention Names Of Bishops At Shettima’s Unveiling - CAN Dares APC by Tvoice: 10:04pm On Jul 21, 2022 |
Politics / Re: Mention Names Of Bishops At Shettima’s Unveiling - CAN Dares APC by Tvoice: 5:46am On Jul 21, 2022 |
ogbonti: You are welcome |
Family / Re: My Ex. And Her Husband Are Now My In-laws. by Tvoice: 9:41pm On Jul 20, 2022 |
Nice , there is a lot lesson from dis if only they are willing to learn , mostly diz yahoo guyz don spoil nigerian girlz finish . Not all of dem though . |
Politics / Re: Mention Names Of Bishops At Shettima’s Unveiling - CAN Dares APC by Tvoice: 9:31pm On Jul 20, 2022 |
Maad pipo , bishop of agege moto motor park, bishop of oshodi under bridge, bishop of orile garage , and bishop of gbagada area boyz Nothing we nor go see for this kwantry , mr emi lo kan 2 Likes |
Politics / Re: One Of The 'Bishops' At Shettima's Unveiling Contested As APC Youth Leader by Tvoice: 9:05pm On Jul 20, 2022 |
Na dis wan we dey call gghanghan , breez don dey blow, foul anus don dey open |
Politics / Re: 2023: Real Reasons I Must Win Presidential Election – Tinubu by Tvoice: 8:58pm On Jul 20, 2022 |
Richardonald: Ask am weda na him plan to send nigerian youth to sambisa forests 1 Like |
Politics / Re: 2023: Real Reasons I Must Win Presidential Election – Tinubu by Tvoice: 8:53pm On Jul 20, 2022 |
Dis man don ment aswear |
Politics / Re: Muslim-Muslim Ticket: I Have Made The Hard Choice - Tinubu by Tvoice: 8:53pm On Jul 20, 2022 |
No oooO , u just short ur self in d axx , wrong chioce baba , dont change the lyrics of the song |
Politics / Re: CAN Disowns Fake Bishops At Shettima’s Unveiling by Tvoice: 8:17pm On Jul 20, 2022 |
igbotormentor: Please keep quiet and call a spade a spade , if it is the other religion now , u pipo wil scream blasphemy, what is wrong is wrong , i hate it wen pipo do cover up what is right , what they did was wrong , accept it and deal with it |
Politics / Re: Tinubu, Shettima: Video Of 'Fake Bishops' As Journalist Attempts To Interview by Tvoice: 8:00pm On Jul 20, 2022 |
Maaaaaad people everywhere , all dis wan don ment , diz ones don donate dia future how much una kon collect for all diz drama ? 2 Likes 1 Share |
Crime / Re: Young Man Racially Profiled And Beaten By Police In USA (Graphic Content) by Tvoice: 7:50pm On Jul 20, 2022 |
Police brutality everywhere , my younger bro fought with 2 thieves dat came to rub him in his apartment stabbed one of dem and seriously fought with dem until he was wounded , when police came , they were blaming him because he was black , and they wanted to arrest him because he stabbed 2 white guyz dat came to rub him . 1 Like 1 Share |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) (24) (of 51 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |