Crime › Re: Ugandan Lawyer Stabs Husband To Death, Hands Herself Over To The Police by Tvoice: 12:23pm On Nov 07, 2022 |
mysticwarrior: They don't look like Nigerians. Read before you type, the story said Uganda |
Phones › Re: MTN Announces 7-hour Service Downtime For System Upgrade by Tvoice: 12:19pm On Nov 07, 2022 |
BluntCrazeMan: Some work all through the day,, and upload their videos and apps through the night..
So, they must not be awake for their videos to be uploading U guys should use dat day to rest, the wahala wey dey dis country too much for person to dey stay awake, its just for one night, na for dream I dey get peace dis dayz, lol  . |
Phones › Re: MTN Announces 7-hour Service Downtime For System Upgrade by Tvoice: 12:01pm On Nov 07, 2022 |
BluntCrazeMan: That's Very Huge Naa..
Big 7 Hours??
Na waa oo Na for midnight na, abi u wan communicate with ur ancestors nii, abeg bear am jor  |
Politics › Re: Dino Melaye Says Peter Obi Acted Unpresidential And Demands An Apology From Him by Tvoice: 11:49am On Nov 07, 2022 |
Dinoramus of the PDP, u and wike na small difference, parrots. |
Politics › Re: Wizkid: I Will Send Old Nigerian Politicians To Retirement Homes In 2023 by Tvoice: 12:02am On Nov 07, 2022 |
|
Celebrities › Re: Kanye West Announces 30 Day "Verbal Fast": No Speaking & No Sex by Tvoice: 10:30pm On Nov 06, 2022 |
Na wa |
Foreign Affairs › Re: Gay Man Hunted And Gang Raped By Police Officers In Qatar by Tvoice: 10:28pm On Nov 06, 2022 |
Anus enlargement, hehehe, u nor need doctor to do dat operation for you, mad pipo everywhere. |
Crime › Re: Ondo: Man Sets Five Step-children Ablaze because wife denied him sex by Tvoice: 10:27pm On Nov 06, 2022 |
lebienconnu: This can not be true. It can be wat oOo? anything is super possible in this present country ooOo |
Crime › Re: Ondo: Man Sets Five Step-children Ablaze because wife denied him sex by Tvoice: 10:24pm On Nov 06, 2022 |
Na wa oOo, see weitin kponyon dey cos, This man Don crase oO, e be tins oOo |
Politics › Re: Buhari Has Performed Above Any President In Nigeria’s History — Zamfara APC by Tvoice: 9:46pm On Nov 06, 2022 |
Dis wan Don smoke dry shit, the thunder wey wan fire dis wan sha, na skirt and blouse e go wear, idiat. |
NYSC › Re: Mother & Son NYSC Photos (Before & After) by Tvoice: 6:34pm On Nov 04, 2022 |
Abilistic: Stunning!
The mother hasn't changed much
Imagine someone asking "Your mama carry belle for camp" The memory card wey dey him head Don kwarupt |
Politics › Re: Protest In Aba Over Nnamdi Kanu's Continued Detention (Pictures) by Tvoice: 6:16pm On Nov 04, 2022 |
Sonyboom: All this fools I was expecting they will sacrifice like a thousand Igbo head to press home their demand Blood sucking demon spoted |
Politics › Re: Oshiomhole: Tinubu Is The Only Candidate That Has "Addressed" His Plan Of Action by Tvoice: 6:36am On Nov 03, 2022 |
haslaw: After exposing this IPOB its easy to know foolish pipo, and u are the real definition of foolishness |
Politics › Re: Oshiomhole: Tinubu Is The Only Candidate That Has "Addressed" His Plan Of Action by Tvoice: 10:49pm On Nov 02, 2022 |
haslaw: Eiyah.. I have exposed you abi.
Better luck next time Mr. IPOB  Eleribu nie, I already know how foolish u can be, month Don end go collect ur stipend |
Politics › Re: TikTokers, Mubarak Uniquepikin & Nazifi Muhammad In Jail For Criticizing Ganduje by Tvoice: 10:43pm On Nov 02, 2022 |
|
Politics › Re: Oshiomhole: Tinubu Is The Only Candidate That Has "Addressed" His Plan Of Action by Tvoice: 10:42pm On Nov 02, 2022 |
haslaw: If I should request for your account number now, I know your names will be revealed to be Chinedu, Obinna or some other IPOB names
No one is deceived by YUU IPOB oo Ur rotten galla will not sell  |
Politics › Re: 2023: Shettima Wants To Be President Using Tinubu’s Weak Health’ – Reno Omokri by Tvoice: 10:37pm On Nov 02, 2022 |
We know already oga |
Politics › Re: Oshiomhole: Tinubu Is The Only Candidate That Has "Addressed" His Plan Of Action by Tvoice: 10:36pm On Nov 02, 2022 |
haslaw: IPOB and Insults are like 4&6. Insults is in their DNA and there is nothing anyone can do about it. That is one of the ways to detect IPOB.
Speaking other people's languages will not make us not detect YUU smelly PIIGS.There are loads of IPOB speaking languages of other regions. Congratulations, ur memory card just got a virus, plz take ur brain to Alaba for flashing, mumu of the federal Republic of Nigeria |
Politics › Re: TikTokers, Mubarak Uniquepikin & Nazifi Muhammad In Jail For Criticizing Ganduje by Tvoice: 10:19pm On Nov 02, 2022 |
Mad pipo, una go thief money korokoro, and una still dey do any how |
Politics › Re: Oshiomhole: Tinubu Is The Only Candidate That Has "Addressed" His Plan Of Action by Tvoice: 10:16pm On Nov 02, 2022 |
haslaw: IPOB CANNIBALS PIIGS will never see what Human can see. Oponu oshi, shey na every body be ipob, ode, u better go buy sense if u nor get, dindinrin. |
Education › Re: Sunday Igoho Conferred With Honorary Doctorate Degree by Tvoice: 5:05pm On Nov 02, 2022 |
Na wa oOo, na MC oluomo Remain, shey na doctorate degree in riot abi na in habalis  , kon nor quote e oO, I go dissect you to pieces |
Politics › Re: Oshiomhole: Tinubu Is The Only Candidate That Has "Addressed" His Plan Of Action by Tvoice: 4:32pm On Nov 02, 2022 |
haslaw: Tinubu has addressed many live TV shows Including the one only you watch abi?, may be super story |
Crime › Re: Man Killed 68-yr-old Father To Befriend His Daughter by Tvoice: 4:30pm On Nov 02, 2022 |
Nothing I nor go hear for dis country aswear, abeg where my kpali sef |
Politics › Re: FG Spends ₦1.8 Trillion On NASS In 13 Years by Tvoice: 10:51am On Oct 31, 2022 |
NATIONAL ASSOCIATION OF SILENT THIEVES, na God go punish una |
Politics › Re: Tinubu: I Was Doubtful, Confused During Presidential Primary by Tvoice: 10:48am On Oct 31, 2022 |
U never chichonchi, u go sheet for body on election day |
Politics › Re: Sanwo-Olu Proposes ₦1.69 Trillion 2023 Budget by Tvoice: 12:41pm On Oct 28, 2022 |
Gangs of thieves
at the end of the day, baba wey dey shake go collect Campaign money fron there, awon olay buruku |
Politics › Re: Tinubu: Why I Forgave Osinbajo For Contesting Presidential Primaries Against Me by Tvoice: 7:26pm On Oct 26, 2022 |
God of war, weldon oOo, kwantinue |
Romance › Re: Young Nigerian Man Shows Off His Old German Sugar Mummy In Wheelchair (Video) by Tvoice: 12:07pm On Oct 26, 2022 |
Dat guy resemble portable small  |
Foreign Affairs › Re: Rishi Sunak Makes First Speech As UK Prime Minister by Tvoice: 6:33am On Oct 26, 2022 |
Dis wan wey do face like Pakistan so, hope him nor go begin import him brothers from nijeh  |
Politics › Re: APC Slams Obaseki, Says Nigeria Safe Under Tinubu by Tvoice: 6:26am On Oct 26, 2022 |
Mumu pipo, suffer go soon belefu una, una see bread, una say na stone una wan bight, despite d fact say na bokoharam be him vice una still dey dia dey clap for gala wey Don spoil, make I sitdon dey look una, fools, if u try any nonsens quote, chai, I go swallow u. |
Politics › Re: Dele Momodu: Only Tinubu Could Appoint A ‘Certified Nuisance’ Like Festus Keyamo by Tvoice: 6:21am On Oct 26, 2022 |
Tinubu is a man who loves to bait the Masquerade with a goat but will never release the rope. That’s why he kept losing his best friends like Musiliu Obanikoro, Ambode, Muiz Banire, Opeyemi Bamidele, Rauf Aregbesola, Fuad Oki, Yemi Osinbajo, Adenrele Adeniran-Ogunsanya Babafemi Ojudu, Rahman Owokoniran, Kashim Ibrahim-Imam, Aminu Tambuwal, Yakubu Dogara, Nasir El Rufai, Babachir Lawal, Rotimi Akeredolu, Kayode Fayemi, Aro Lambo, Adeseye Ogunlewe, Jimi Agbaje, Ibikunle Amosun, Femi Pedro, Gbenga Daniel, Kofo Akerele Bucknor, Remi Adikwu Bakare, Tunji Abayomi, Tokunbo Ajasin, Mulikat Akande, Chief Dapo Sarumi, Adeniran Ogunsanya Amos Akingba, Bolaji Akinyemi, Mojisola Akinfenwa, John Oyegun, Godwin Obaseki, Yinka Odumakin, Papa Ayo Adebanjo, Papa Abraham Adesanya, Dupe Adelaja, Toyin Fagbayi, Papa Olanihun Ajayi, Babafemi Ojudu, Prince Dipo Eludoyin, Vice President Yemi Osinbajo, who seems to be aloof to Tinubu’s campaign, and so many others, even if some of them have since reconciled
Abeg na waec list be diz names or na names of lost frnds for real, omo dis man don lose friends oOo choi |
Politics › Re: Nationwide Darkness Imminent As NCC Directs Generation Companies To Shut Down by Tvoice: 5:46am On Oct 26, 2022*. Modified: 6:34am On Oct 26, 2022 |
NaughtyBrainiac: I no understand U go soon understand, by d time u nor see light for 2 weeks, and mosquito use u dance coloba hehehehen, by dat time u go undersitdon |