Tvoice's Posts
Nairaland Forum › Tvoice's Profile › Tvoice's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 (of 52 pages)
The same right given to him to build and own a refinery should be given to others who has d funds to build and see if the economy of this country will not go beyond flourish, na who una dey deceive? |
Within few days of this new payment method, some northern big marketers have used the situation to shortchange independent marketers in the South-West. With this, fuel scarcity is imminent. It's so obvious the law was made to favour a particular set of pipo , I smell greed and dis are the same people who has nothing to offer and u say we are one Nigeria, make I hear am for any body mouth first . |
helinues:Them don tag am tay tay e no dey hard na , na sharperly shaperly , if ant bite any body sef , na herdsmen. |
Hmm , pipo dey para oooO, the other one shoot him tenant , dis one use hand take finish work , weitin tenant no go see for house rent matter . |
Interesting |
na wa , u don go scatter person relationship b4 val ? isiorite. |
there is no day without a rape case in dis kwantry , only today na 4 cases I don hear of abeg weitin dey happen eeen ? Plz the government should pass a very strong law on rape abeg. |
Lobatan , I no talknam say briz go blow foul yansh go open , as the rabbit with one ear dey jump up and down . |
the president has spoken ![]() |
Dis wan don smoke ekwale ibgo, any woman wey kiss dat ur black lips try ,, eeen i talk am , come arrest me ![]() |
Na me una carry text book give make e dey read , una dey yoke . |
this is really serious |
100 million ke ahhhh , shey dem wan carry dem go for tour first b4 prosecution niii . |
who ask you? |
and her country Nigeria no even give her pure water book of record , chaaaiiiii |
Mohammedoba36:product of a licking condom , ifa reason ur matter u go comit suicide aswear , u better dey ur lane b4 i use u do chew stick dis afternoon. |
Hope herdsmen are included ? |
Just imagine, abeg who off my light wey I take see my self for this kwantry? |
Dis one brain don travel leave am for house |
This one just dey run up and down like rabbit wey get one ear , briz go soon blow fawol yaaansh go open . |
Monkey , herdsmen dey do dia own , kidnappers dey do dia own , u sef enter naija kon do ur own , u wan kon run abi ? odeh |
Whaaaaaaaaat who swear for dis wan na . |
Hmmmmmm , wahala dey oooO after dem don spend millions to acquire and build . |
That guy just dey dodge bullets anyhow, thank God for your life sha , James bond need to come learn some things from you . |
Federal republic of Nageyria is going going gone . |
This one just put all her her frustration for dis pikin body eeeen , why . |
everyone has their own meaning of love, take it or leave it . |
This is completely unbelievable when Fulanis were killing in the north and middle belt for dominance purposes, they were made to believe it was herders farmers clashes, it will interest many of us that eleven-tribes has gone into extinction in the area today called Borno state. Fulani populated 10% of of Nigeria population and 20% northern population, today all the governors in the northern state are Fulanis except the present Borno governor, There is a legacy left behind by usman Dan fodio that the Fulani still maintain till date. Unfortunately southern Nigeria claim to be too Educated to understand the reality on grand. Fulani are not indigenous to Nigeria rather guinea, But the diplomatic mentality of Nigerians handling this issue gave 10% Fulani superior power to control 180 million people. |
U never faint finish , more fainting dey come for u . |
isiorite |
Hmmmm , dont even know what to believe anymore in dis cownuntry |
Dis one memory card don kwarupt |
