Romance › Re: Should I Be Jealous? by U2ice(op): 11:29am On Apr 14, 2015 |
Lala247: Lol pity ke .. Well u can tell her n let her decide at least u know u did the right thing No oo I can't fit....cnt fit betray my friend |
Politics › Re: The 9 Biggest Political Casualties Of The 2015 Nigerian General Elections by U2ice(m): 11:28am On Apr 14, 2015 |
Sambo na jst liability to jona
Bt d 1 wey pain me pass na d igbos wey go vote out Ngige comot 4rm senate.....man wey suppose b speaker
Ndi igbo suppose de dis list |
Celebrities › Re: B-Red, Davido And Sina-Rambo Back In The Days Before Fame by U2ice(m): 11:03am On Apr 14, 2015 |
Yungwizzzy: You mean these two red pawpaw cannot fend for themselves and have been hanging around davido since the day's of Adam and Eve like fly wey see hot shi t De r cousins ....ode |
Romance › Re: Should I Be Jealous? by U2ice(op): 10:39am On Apr 14, 2015 |
ronald4lif: You're chyking a girl and she ask if you've got a girlfriend and you said yes? I'm off to bed mehn, enough internet for the day.  U av ever heard of "friendswithbenefits"? |
Romance › Re: Should I Be Jealous? by U2ice(op): 10:38am On Apr 14, 2015 |
harrysterol: Op na una the collect our gf abi? The small 1 wey we for don get as we single  My broda am LOYAL oooooo |
Romance › Re: Should I Be Jealous? by U2ice(op): 10:37am On Apr 14, 2015 |
ritababe: Since u wan jealous, carry ur body go meet her and tell her u love her, the response wey she go give u go make sure say u nor go ever jealous ur friend again Love catch fire... I av sm1 I luv already me jst de pity d bebe cos my guy na badt guy |
Romance › Re: Should I Be Jealous? by U2ice(op): 10:30am On Apr 14, 2015 |
Tallesty1: Why you go ask another bae out when you already got one? Guy body no b wood...my bebe no de around n my sperm don de turn block |
Romance › Re: Should I Be Jealous? by U2ice(op): 10:29am On Apr 14, 2015 |
prettyjo: help me ask him ooo. #guys ain't loyal# Our nature...we didn't mk ourselves |
Romance › Re: Should I Be Jealous? by U2ice(op): 10:28am On Apr 14, 2015 |
Emodeee: @op, u no get sense. So if u wan fvck girl, she kon ask u "do u lawv me?" u go say no?. Am just bin a "real man"...guess u v neva heard d word b4.... |
Romance › Re: Should I Be Jealous? by U2ice(op): 10:26am On Apr 14, 2015 |
Lala247: This ur pigin nah wah
Lol
If u should tell her n let her decide wt she wants to do But i think u still got feelings for her ... Cuz if u didnt u wont care who or what she's doing . Not feelings per say but pity |
Romance › Re: Should I Be Jealous? by U2ice(op): 10:23am On Apr 14, 2015 |
eminentme: u wen wan play fast guy, u nor knw say na lie diz girls prefer to truth?  Well I jst needed 'friendwithbenefits'....didn't wnt 2get her hopes high Guess she's nt d kinda girl |
Romance › Re: Should I Be Jealous? by U2ice(op): 12:33am On Apr 14, 2015 |
naijaboiy: [color=#1980BC]E go pain small but just shun am.
You don already fhuuck up as you tell am say you get babe.
Na loose guarding be that.[/color] Hmmm I loose guard tru tru....bt e beta as I tell her sha cos she de luv up dis my guy , dat na wetin me no want...I jst de pity d bebe sha cos my guy jst wan 'te so ju e' |
Romance › Should I Be Jealous? by U2ice(op): 12:24am On Apr 14, 2015 |
Girls no just like truth!!
I chyke my frnd,she ask if I av a gf I said yes
Now she's dating my friend of whi I sure die sey my guy get gf...obviously my guy don sell moimoi gv d bebe
Shud I b jealous cos I de pity d bebe abi mk I jst lock up cos I no play my cards well? |
Christianity Etc › Re: He Took Holy Communion And Had Sex After Church, Any Repercusion? by U2ice(m): 7:35pm On Apr 12, 2015 |
Hmmm God go 2 flog pple 4 heaven sha |
Romance › Re: What To Do If You Like Your Friend's Girlfriend by U2ice(op): 7:19pm On Apr 12, 2015 |
djeezy: Well if you value your friendship with your friend, it will do you no good to have something with his girl. Exactly wt I pointed out... |
Romance › Re: What To Do If You Like Your Friend's Girlfriend by U2ice(op): 7:17pm On Apr 12, 2015 |
2dice: Op made me rem. My friend gf who asked me .."2dice if i wasn't dating your friend will you have ask me out"...oboy i was speechless... I didn't tell me friend this cus i knw hw much he loves her... Basically i can't Fit My guy its d most difficult dating dilemmas 2 handle jawe...I no blame u Wt if na she de like u nko? |
Romance › Re: What To Do If You Like Your Friend's Girlfriend by U2ice(op): 7:12pm On Apr 12, 2015 |
vislabraye: Why should you eye your friend's girl friend At least your girlfriend friend isn't bad  Lolz badt guy....dt 1 sef follow |
Romance › Re: What To Do If You Like Your Friend's Girlfriend by U2ice(op): 6:55pm On Apr 12, 2015 |
efficiencie: only traitors covet what is not theirs... and traitors die badly Well..you've spoken well bt it happens mayb nt to a best buddy. And at times, you dating your friend’s girlfriend may end up turning out to be the best thing for everyone involved. But that’s not always the case......my guy don eye my bebe b4 tho he's jst sm1 I knw in passin nt my best padi |
Celebrities › Re: Cossy Orjiakor — No Breastfeeding For My Kids by U2ice(m): 2:15pm On Apr 12, 2015 |
Mtchhwww....dat ur powdered milk breast |
Romance › What To Do If You Like Your Friend's Girlfriend by U2ice(op): 2:03pm On Apr 12, 2015 |
Do you like your friend's girlfriend? Of course you do.
There are just two things you can do
if you like your friend’s girlfriend enough to lose a friend, go full speed ahead. But never ask her out until you’re sure she likes you.
If you value your friend more than a fickle girl who can’t make up her mind on who she likes, then steel your heart and avoid her. |
Politics › Re: Tinubi's Reaction To Oba Rilwan Akiolu's Statement. by U2ice(m): 9:04am On Apr 08, 2015 |
PDP jst de ova flog dis issue...
D oba said those words jokingly
Nyways its politics...
#voteurconscience |
Politics › Re: How I Was Almost Mobbed Today In Ado Ekiti by U2ice(m): 12:16am On Apr 08, 2015 |
akinboyepelumi1: You'v just been giving a tip of what the Journalist in Nigeria face when they go to the Lions den. I am sure U were trying to get the pictures to make frontpage on Nairaland with the topic "Pictures : Riot In Ado Ekiti?"
It is a good thing you still have your life and Phone, hope U"v learnt one or two lesson(s) from your experience. Hehehehhe.....guy yeye de worry u ooo Bt d guy stil make FP wiv d beatin   |
Romance › Re: Why Do Most Ladies Dislike Fat Guys? by U2ice(m): 11:54am On Apr 06, 2015 |
Cos dia pinini de small n girls luv big fat long pinini |
Family › Re: My Wife Saw A Female Unclad Pics On My Ipad by U2ice(m): 11:55pm On Apr 05, 2015 |
sweettease: Why do you guys like stating the profession when it's a nurse that's involved  Abeg make una free us jare, the profession has nothing to do with her behaviour. At least your wife has seen you are innocent, she will get over it, just treat her like an egg now and block all forms of contact with the lady and she will feel better. Btw, you didn't mention anything about the lady knowing you are married. Hmmm u de para.... Bt d truth be told... Nurses like prick...chai! 1 nurse don Bleep me n my broda b4 I comot cap 4 una oo |
Jobs/Vacancies › Re: Check if you are Shortlisted On Immigration Recruitment by U2ice(m): 10:20pm On Apr 05, 2015 |
|
Jobs/Vacancies › Re: Check if you are Shortlisted On Immigration Recruitment by U2ice(m): 3:46pm On Apr 05, 2015 |
|
Jobs/Vacancies › Re: Nigeria Immigration Service 2015 Recruitment Invitation For Aptitude Test by U2ice(m): 10:17am On Apr 03, 2015 |
ask4endy1: i made it bro, am so happy. gonna be ASI ii Pls how did u check urs? |
Romance › Re: Help: He Had Sex With A Widow Three Days After Her Husband's Death. by U2ice(m): 9:52am On Apr 03, 2015 |
Na so person go bleep ur wife wen u die....so tey u go de hear her moan 4 grave |
Christianity Etc › Re: Good Friday: Is Abstaining From Meat Superstitous Or Biblical? by U2ice(m): 9:45am On Apr 03, 2015 |
Catholic till chicken grow teeth
|
Family › Re: 19-year-old Boy Impregnates Mother While Testing Love Charm by U2ice(m): 8:58am On Apr 03, 2015 |
[quote author=softapple post=32296524]IS dis d change we want? buhari is at fault.[/quote
Ode |
Romance › Re: Romance in the bus ..... Guys and their tactics by U2ice(m): 11:21pm On Apr 02, 2015 |
Hmm fine girl... But xup wiv d moustache wey no wan grow nah   |
Politics › Re: We’ll Be Back In Four Years Time – Okupe by U2ice(m): 9:20pm On Apr 02, 2015 |
Ewu zambia...owor
Nyways dts if u haven't defected 2 KOWA cos form no de 4 pple lk u in APC |