V3's Posts
Nairaland Forum › V3's Profile › V3's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 214 215 216 217 218 219 220 221 222 (of 231 pages)
Abbygyal:U say werin Abeg no let hear am |
see werin. . .Pssshwaaammmm Na 2day him yansh don open for NL. . . . |
*passing bye. . .whistles* |
*catches the agege bread and tosses it to my hamster* In this day n age. . .Kelemu u dey chow agege bread??. . chei, see werin recession dey REALLY cause |
then FART HARDER till your anal hole looks like a bucket |
@Post Muscle dey tear!!! So wht the heck . . .@ 6ft 1" , i can stare ANY gorilla in the eye and smack the taste out of his mouth. . . ![]() I'm yet to experience it, but if i do. . .make d guy run far b4 i come out. . .cuz i'll BITCH on him & dem go pack him teeth PERIOD!!! |
*wipes the shit off wif my car-wiper* @Kelemu Next time direct your farts the other way. . . ![]() |
*points towards clemcykul* Na u na. . .abi u dey fear ur own name again? |
kelemusikul na d sametin as Clemsykul I juz wan yeye am small |
@kelemu why u wan spread your "butt flu" everywhere like this. . u no say doctor don recommend say "no itching in public" Abeg tie ur hands so dem no go travel go there. . okay? AaaaaaaCheeeewwww!!!! U see werin i dey yan? |
@kelemu Shaarrappp dia!!! becuz i no tell dem say na "mainframe" u carry put for house? I try give ben small levels and u dey talk. . .my friend maintain ur silence or i descend on u like rain |
@kelemu who?? |
@Topic Another reason why we need psychiatrists on NL. . . .Pssshwhammmmmm!!! |
Darn "Frogggy eyes" Gives me the creepz. . . grrrhhhhh ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 214 215 216 217 218 219 220 221 222 (of 231 pages)
