V3's Posts
Nairaland Forum › V3's Profile › V3's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 223 224 225 226 227 228 229 230 231 (of 231 pages)
@abby, no be small wahala up in here, ![]() |
@dani, werin b ur own na?, dem don employ u too? |
@romade, e be like say na u dem wan take swear for me on NL, dis 1 wey u dey attack my every mesg on here, lol |
@ lola, I tire o, this 1 wey una tie me n abby together, e get as e be o! |
@Abby, GBAM, @ least we're finally agreein on something |
GF, e nofa happen b4 na? |
I don't think he know why i'm clearing my throat, just yet!!! |
2 against 1, wht to do? ![]() Be ![]() @clem et romade, you guys r comedians, can't EVEN touch me!! |
@romade, *clears throar* |
@clem, *clears throat* |
@lola, lol, e wo tu ni grammar |
@clem, how much romade pay u to dey do PA for am? tell us o, this 1 ur attacking me, I no undy u o |
help me tell am clem, i no fit shout |
U no go run b4 dem take mouth kill u here, eh lola! |
@romade, dis sparta chest wey u dey carry up n down go soon deflate o, no say i no tell u ![]() |
Koma ke, ? I'm kickin ass Uncle |
im fully awake dear, Juz laughing my ass off @ some peepz on here, |
i no fit shout abeg, was born aug 3rd, that makes a swaggerdelic farter, lol |
How much impact have u made, ? |
Snakes, of ALL the pets, SNAKES, chai!, te mi ba mi |
@romade, dis 1 wey u dey show sparta for me,u don 4get say muscle dey tear? watch ur back |
@clem n ben, if u both speak n hear yoruba, u'd def no wht i'm on abt, but if not, go n sleep |
@clem, tiz d other way round, i was juz teasin lola |
@lola, u keep snakes, Olorun maje o, |
Hold it people, whatz happening up in here, @romade, direct those tentacles of urs somewhere else, comprendre? @clem, Guy na wa for u o @lola my lolo 1, don't make me witdraw that title o. |
pele o, wahala lo ko re si, tttssshhhhhhhhhhhheeeeeeeeeeeww |
no b small thing up in here, o! ![]() |
@lola, no b so ma, o!!! Oncorrect ma!!! I'm sorry Ma, |
ta ni omo ,ta ni mama, ? O ma se o clem |
@romade, ![]() |
@lola, i tire for d guy o, there's prolly a mouse pokin another mouse beneath his sheaths, so he possibly can't sleep right NOW |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 223 224 225 226 227 228 229 230 231 (of 231 pages)

