V3's Posts
Nairaland Forum › V3's Profile › V3's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 225 226 227 228 229 230 231 (of 231 pages)
E wo tun ni "carry go", ? E jo oooooo, e ma fi erin kpa mi ni bi o, *runs towards d gents* |
EVEN indians, paki,lebano, dem dey trip 4 our local pidgin, why i go thank my stars say i dey speak english, if dem no FIT overstand me, FREE ME NOW!!! |
nutin dear, *bends over to dodge the bullet* |
R we meant to speak Jibberish b4?, |
Uh Oh, e get as e dey do me, do me, do me, ![]() |
@ABYGAL, If to say i be devil, Dnt let me start wif u o gf, hmmm abi u go tell am Lola? |
@ poster, Go sign up for open mic-nyte, pere!! Diz sure is getting interestin, *clears throat* |
which pikin, chei *runs towards the door" |
on second thot abby, wht if the tables were reversed, your bf wants more "phunkn" and ur under d influence "of his devilish charm?" say he were d devil?, |
@Abbygal, I no sabi this "finking this" & "finkin that" wey u dey yan o, so like terry G, FREE ME o!!! @Lola, u don turn dem to toddlers?, make dem no chop sand o, lol*smiles w/a devilish grin* |
@ lola, hmmm wetin, no b tru?, |
@ lola, no vex, na so devil dey do him thing, i dey imagine who i suppose mess wif now(say i'm d deville), hmmm muki, where's she, ? iice, papine, Bbee, |
But God is a merciful God, and Baba Himself talk say make we dey pray for those wey dey in power, so why give dem Visa to Hell (supposing you're god?) I no understand o, @Abbygal, Infactu, I no u, if you were to play god for a day, all the koko fashion go dey ur wardrobe na, u go dey flash all dat mamarazzi n swaggerdazzy everywhere u go na, u go dey use remote dey control ur bf/hubby make him drop confirm bar, Abi u havnt seen Bruce Almighty ni? |
ok o, i tot u chokd on somethin, pele n welcum back dear |
I beg o, I no fit take shovel drink garri o, I beg o, I no fit use my prick do sausage but STILL chicks wan chop am o, |
If i were the devil, @ Lola, I'd make sure u woke witf the following EVERY morning, 1- A bad sore-throat 2- A nasty headache 3- A mean-frown on ur face that'll scare people away. On ur way to work, I'd make sure of the following, 1- The Cab, public bus or whteva trans-mode rips apart a piece of ur clothing, lol, 2- U forget the days assignment, I could go on n on, But EVEN d devil self get small mercy |
dis 1 wey throat dey itch u, i wonder o |
compiling my list, If i were to be the devil, hehehehehhehe *holding a pitchfork* |
lol @ lola, kpomo aka toto mouth, rotllmao, una go kill person here o, I wonder wefin Lola lips go good for, hmmmm |
e wo tun le l eyi o, |
I tire o, if d thing dey hungry u, u no go dey yan like dis muki, r u insinuatin that UR IN NEED of another 30mins wif him?, make we no now o, Referee, Abeg, wey ur whistle, make we start some serious match up in here |
@Ben2000, where in apapa r u, I work along Creek Road, @ poster, go wash ur head o, guy |
If you had the opportunity to play the role God or the devil for 24hrs, what 10 things would you do or NOT do? Lets try to be honest in our different opinions here, |
Being an arsenal fan since i was 6, it's been a bumpy road filled wit good n bad times, I still remember the David Seaman era, The Invisibles (that was SOME record), Henry aka Igwe, God those were d days, It still feels like yesterday, Arsene wenger DEFINITELY by ALL standards is 1 of the best managers in the game today, NO DOUBT!!!, he has my backin ANYTIME, If he were to manage a club like selsea or manure, Arsenal for ever |
For starters, @ home & my chic'z around, I down a glass of shekpe mixed wit roots, lime n whats not, In d club, I do it the old-fashioned way, 1 shot of tequila wit, 3 red-bull, Dat gives me soooooooo much swaagerrrrr! Then the chairman of then all, I sip on some good ol' prep i came up wit, trust me, this is highness of the highest alacrity, it's totally 9grian and could be done by NOOBS, want the ingredients, i'll post em on, juz conjuring up d list, brb, |
LOL Yea, Her name's Medusa, !Why chicken no dey piss? |
@ibykafe, U no fit pay groom price?, Wich wan kan be comedy inside? Oga o, Eko e le gon o |
@ chi-baby, I would love to take u out dis sat to Ozone, would u like to be my date? |
@190, na wa 4 u o, anyways its good u backed out, cuz u 4 don caput, |
@HardBaller, RSVP, attack some female up in here, duh!, no touch me o! |
na wa o, e wo tun le le o Abeg, we all the honies,sugar,sweeties n sorts dey, Make una giv me head na?, huahahahahahahha lol, sorry!!! |
i'm about to tro-up, in BYL |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 225 226 227 228 229 230 231 (of 231 pages)

Yea, Her name's Medusa, !