₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,741 members, 8,513,473 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 05:37 AM

Toggle theme

V3's Posts

Nairaland Forum › V3's Profile › V3's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 224 225 226 227 228 229 230 231 (of 231 pages)

Jokes Etc › Re: Extra Time In The Dream by v3: 3:42pm On May 19, 2009
@romade, is that suposed to mean SOMETHING?,
Jokes Etc › Re: Your Iq by v3: 3:41pm On May 19, 2009
@ben none-taken uncle, u nofa comot for office, Apapa shud b hard to get out of around dis time
Forum Games › Re: God Or The Devil by v3(op): 3:38pm On May 19, 2009
@Abby, see you mouth like "na lie jooo", even d way u sound has some truth in it abt wht i said earlier,

Today na today, u no go escape, i don put u for corner, i ready for u,
Forum Games › Re: God Or The Devil by v3(op): 3:37pm On May 19, 2009
@ clem,

Na EVE ALL women suppose dey answer, since na d name wey papa adam give dem,

EVE means, let me NOT go there bro
Jokes Etc › Re: Extra Time In The Dream by v3: 3:34pm On May 19, 2009
wo ai ni, thats taiwan for, go figure abeg,

@lola, wetin u dey wait 4 na, grab dis wistle and let d re-match begin
Jokes Etc › Re: Your Iq by v3: 3:32pm On May 19, 2009
e fi won si le, e je kan ma so loooo, ori won ni o, kan ma ko loooo

Gee, my yoruba is getting kewler by the minit
Forum Games › Re: God Or The Devil by v3(op): 3:30pm On May 19, 2009
@Abby, everytime i said TY,u seem to latch onto it, go figure!!!?!!!

Na today woman don dey answer "woman"?
Jokes Etc › Re: Mad Cow Disease by v3: 3:28pm On May 19, 2009
@clem,u suppose say e go "str8" not hang, wen dat time show,
Forum Games › Re: God Or The Devil by v3(op): 3:26pm On May 19, 2009
See am, i no say u be TY na, duh!, i juz dey pull doz cute legs of urs.
Jokes Etc › Re: Your Iq by v3: 3:25pm On May 19, 2009
@abby, no be so?
Jokes Etc › Re: Your Iq by v3: 3:24pm On May 19, 2009
@romade, *clears throats*

nkan to ba wu anybody lon le fenu won so,
Jokes Etc › Re: Mad Cow Disease by v3: 3:20pm On May 19, 2009
hmmm, lola o bere o, na u no were d thing hang? wink
Forum Games › Re: God Or The Devil by v3(op): 3:19pm On May 19, 2009
o da mo ni?

ty means thank you

YES my connectionz back!!!!! Halleluyah somebody
Jokes Etc › Re: Your Iq by v3: 3:14pm On May 19, 2009
I'm not dear grin ,jez my connection iz being an ass today
Forum Games › Re: God Or The Devil by v3(op): 3:11pm On May 19, 2009
TY TY, wink Yea, you're welcome anytime.
Jokes Etc › Re: Do You Know What Happens In Office After Dark ? by v3: 3:10pm On May 19, 2009
when i saw the topic, I was thinking in line with this, i.e. mice taking over the whole place, cutting voice & data cables n all, BUT this is takin it to ANOTHER level, ROTFLMAO!!!!

@ POSTER, NOW i undy why my mouse cursor is ALWAYS freezing, i no blame am, after that marathon *** all nyte, I'll give it (my mouse) a proper talking to in the morning n make sure she hears me, GBAM!!!!
Jokes Etc › Re: Your Iq by v3: 3:04pm On May 19, 2009
@Abby et Lola, you felines shoud keep it down, urrgggghhhhhh!!!! angry
Jokes Etc › Re: Mad Cow Disease by v3: 3:00pm On May 19, 2009
dis darn connection iz tew slow,

@romade, BJ wit CD?, e gba mi o, no b blom blom again?
Forum Games › Re: God Or The Devil by v3(op): 2:57pm On May 19, 2009
I'm juz teasn i dear, lol
Forum Games › Re: God Or The Devil by v3(op): 2:56pm On May 19, 2009
wait, I havent started dear, Ol'boy, see panicking o,

@clem, U don see Holy Ghost Fire b4?
Jokes Etc › Re: Your Iq by v3: 2:54pm On May 19, 2009
wait o, wht r u tellen me, If i ovatake the second person, i shud be, huh undecided huh undecided , Hmmmm, wahala don dey Lagos be that o, I juz text msg'd dis question to my prof dis question and him fall my hand BIG time, chai!! Na wa for I.Q o
Forum Games › Re: God Or The Devil by v3(op): 2:47pm On May 19, 2009
@Abby, dem no tell me say u be samuel peter na, undecided cry & u wan cum show, hmmm

*chants incantations, devil-style*, to be continued
Jokes Etc › Re: Mad Cow Disease by v3: 2:43pm On May 19, 2009
who be DIS pa?

e gba mi
Jokes Etc › Re: Little Johnny by v3: 2:42pm On May 19, 2009
@ poster, CONFIRMED ALACRITY DEY HOLD U,

i cant think of ANYFIN (i don copi Abbygal) valid to say about OUR dear lil' john, undecided
Jokes Etc › Re: Crying Horse by v3: 2:37pm On May 19, 2009
Uncle Ben d tin tire me o, u no see as i lipsrsealed
Jokes Etc › Re: Mad Cow Disease by v3: 2:24pm On May 19, 2009
@romade, i be ebgeri papa 1 of nairaland and lola na my LOLO 1, u dig?
Forum Games › Re: God Or The Devil by v3(op): 2:20pm On May 19, 2009
@ lola, u dey c devil hanwork, i don dey tease am make she yan, she don dey jabo, Lola, Be the ref pls,

@Abbygal, u sure you're ready?
Jokes Etc › Re: Crying Horse by v3: 2:18pm On May 19, 2009
u dey among dem na, sad padi mi, u wan abandon ship now? cry
Forum Games › Re: God Or The Devil by v3(op): 2:15pm On May 19, 2009
@ lola et abygal, I'm still relishin the prospect of using my pitchfork to prick someone, I wonder who, ? angry angry angry

Dis rain juz made getting out of here worse already, darn it all!
Forum Games › Re: God Or The Devil by v3(op): 2:13pm On May 19, 2009
@ abbygal, thats why i tru in d towel, I can't be d devil

@lola, If i were God, hmmmm?
Jokes Etc › Re: Crying Horse by v3: 2:09pm On May 19, 2009
dat 1 dey, eh lola, ?

e jo oo, mi o le ya igbe lara mi, ko se le ri o, tin ba se, wo ma fenu ko ooooo
Jokes Etc › Re: Always Thank Your Star U Can Speak English! by v3: 2:05pm On May 19, 2009
Ah , O se jare omo to chon, ty ty, lmao!!! cheesy

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 224 225 226 227 228 229 230 231 (of 231 pages)